Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,176,857 members, 7,899,056 topics. Date: Wednesday, 24 July 2024 at 05:31 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? (2180 Views)
Attributes That Attract Naija Babes The Most (in Correct Order) / Skinny Girls/lepa Babes:the NEW COLONIALISM / "runs Babes" The Happening Chicks On Campus: (2) (3) (4)
Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? by Nobody: 1:17pm On Mar 16, 2013 |
Oya tell us.Everyday una boyfriend and sugar daddies dey spend excess money on una and yet na dem still dey pay una house rent and other essential things.so then na wetin una dey take the money wey we dey give una do?.una mean to tell me say all the money na brazilian wig and mary kay una dey spend am on? Make una tell us oo |
Re: Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? by Dyt(f): 1:34pm On Mar 16, 2013 |
We dey take am buy d1ldo cos una no dey satisfy us 2 Likes |
Re: Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? by Nobody: 1:45pm On Mar 16, 2013 |
Dyt: We dey take am buy d1ldo cos una no dey satisfy usna me say make u dey date sugar daddies.make u date young paddies like us and make u see wether we no go satisfy una one time 1 Like |
Re: Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? by Pacify: 1:46pm On Mar 16, 2013 |
Dyt: We dey take am buy d1ldo cos una no dey satisfy us |
Re: Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? by sistajay(f): 12:52am On Mar 17, 2013 |
Listenin to Marvin Gaye and Tammi ♫♫ You're all I need to get by ♫♫ |
Re: Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? by Mynd44: 5:29am On Mar 17, 2013 |
Dyt: We dey take am buy d1ldo cos una no dey satisfy us**dies** |
Re: Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? by Nobody: 6:04am On Mar 17, 2013 |
Mu he he he he he he! Lefool Lefool don land o! Abeg make dem tell us o |
Re: Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? by Nobody: 7:42pm On Mar 17, 2013 |
sanitary pad |
Re: Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? by specialguest(f): 10:41pm On Mar 17, 2013 |
We dey rob paul give peter. In order words, we take from the big boy and give to the small boy. Its called reinvestment 3 Likes |
Re: Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? by segzicres(m): 10:47pm On Mar 17, 2013 |
abeg help me ask them o! na to dey chop dey use stomach dey compete them dey know sef mschhew! amh |
Re: Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? by Fussbot: 1:35am On Mar 18, 2013 |
Lol...den dey use am buy beans.. |
Re: Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? by Fussbot: 1:36am On Mar 18, 2013 |
Dyt: We dey take am buy d1ldo cos una no dey satisfy ushmm.. #canal# |
Re: Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? by fitzmayowa: 9:19am On Mar 18, 2013 |
Dyt: We dey take am buy d1ldo cos una no dey satisfy us Fussbot: hmm.. #canal#Canal No...Borehole Yes 1 Like |
Re: Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? by Nobody: 10:55am On Mar 18, 2013 |
Dyt: We dey take am buy d1ldo cos una no dey satisfy usall shapes and sizes |
Re: Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? by Nobody: 11:41am On Mar 18, 2013 |
How e take concern you? you no dey mind ya business? |
Re: Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? by Nobody: 2:19pm On Mar 18, 2013 |
AmBeautiful: How e take concern you? you no dey mind ya business?how e no go concern me? since na we guys dey give una the money we get every right to know wetin una dey take the money do.u no mean to tell me say all the money wey we dey give una na lipstick and mary kay una dey use the money on. |
Re: Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? by Nobody: 2:21pm On Mar 18, 2013 |
Fussbot: Lol...den dey use am buy beans..beans ke? no wonder some of them too dey mess |
Re: Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? by Nobody: 2:23pm On Mar 18, 2013 |
specialguest: We dey rob paul give peter. In order words, we take from the big boy and give to the small boy. Its called reinvestmentna specialist dem suppose call u |
Re: Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? by dmcdad: 3:50pm On Mar 18, 2013 |
Dyt: We dey take am buy d1ldo cos una no dey satisfy usLike for real |
Re: Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? by dmcdad: 3:51pm On Mar 18, 2013 |
jacobscros: sanitary padOf how much? I no know say sanitary pad don dey cost like that ooooo... |
Re: Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? by dmcdad: 3:52pm On Mar 18, 2013 |
AmBeautiful: How e take concern you? you no dey mind ya business?Na question him ask now... After all them say person wey ask question no dey miss road... |
Re: Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? by dmcdad: 6:32pm On Mar 18, 2013 |
jacobscros: sanitary padOf how much? I no know say sanitary pad don dey cost like that ooooo... |
Re: Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? by Nobody: 6:37pm On Mar 18, 2013 |
we dey use the money to build mansions for we village |
Re: Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? by Popowaa: 6:48pm On Mar 18, 2013 |
We dey take smoke ganja |
Re: Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? by dmcdad: 7:25pm On Mar 18, 2013 |
Popowaa: We dey take smoke ganjaI thought as much... |
Re: Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? by Acidosis(m): 7:31pm On Mar 18, 2013 |
Dyt: We dey take am buy d1ldo cos una no dey satisfy ushahahahahahahahahaha |
Re: Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? by Popowaa: 7:33pm On Mar 18, 2013 |
Lol dmcdad: |
Re: Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? by Nobody: 7:39pm On Mar 18, 2013 |
bb subscription ! |
Re: Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? by Idowuogbo(f): 7:54pm On Mar 18, 2013 |
Paraga and high grade sensi. |
Re: Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? by dmcdad: 8:56pm On Mar 18, 2013 |
adaobi123: bb subscription !Ahan!! I no know say BB subscription don dey cost reach like that ooooo |
Re: Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? by 190: 11:17pm On Mar 18, 2013 |
even whiteman or google cant understand that question Give naija girl 200K today by tomorrow she don dey beg you for 5000NAIRA |
Re: Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? by Nobody: 12:09am On Mar 19, 2013 |
Lefulefu are u a learner..Dem dey use the money drink parag.a and fu.'Ck as.shawo. |
Pls Help! Am Seriously In Love With A Guy That Dont Seem To Love Me / Which Celebrity Would You Like To Date? / Why Are Good-looking People Judged Only By Their Appearance?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17 |