Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,193,393 members, 7,950,841 topics. Date: Tuesday, 17 September 2024 at 12:28 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Football(+) Betting Season 6 (363939 Views)
Football (+Other Sports) Betting Season 10 / Football(+ Other Sports) Betting Season 9 / Football Betting Season 8...AGE!!! (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (421) (422) (423) (424) (425) (426) (427) ... (529) (Go Down)
Re: Football(+) Betting Season 6 by zenith7(m): 10:08am On Jul 18, 2013 |
Viewing this topic: zenith7(m), Slimceezy(m), PLANET OF BETS, Punterwhizzy, k2fresh, monsuru560, holuphisayor(m), Blackberrydudeand 2 guest(s) P.O.B. omo see gobe |
Re: Football(+) Betting Season 6 by abushman: 10:12am On Jul 18, 2013 |
monsuru560: My limit odd is 1.20 if u have such amt u can always try it £10,000 casted just lyk dat
|
Re: Football(+) Betting Season 6 by juwoonn(m): 10:35am On Jul 18, 2013 |
zenith7: Viewing this topic: zenith7(m), Slimceezy(m), PLANET OF BETS, Punterwhizzy, k2fresh, monsuru560, holuphisayor(m), Blackberrydudeand 2 guest(s)I run from oga Akin bcs e dey alwys c our secrete comot mkt, pob come show Hehehehe.....Monsuru make una no yan anythn again o..... Make pob...... Na lie jor!!! Na impersonation.... POB get time for dis trend.....na lie jor |
Re: Football(+) Betting Season 6 by ayswagga5: 10:35am On Jul 18, 2013 |
nairabet is giving me headache ...cant withdraw my money ...,.saddddd |
Re: Football(+) Betting Season 6 by ayswagga5: 10:37am On Jul 18, 2013 |
Viewing this topic: methodman (m ), juwoonn , onyxo76 (m ), flama , holuphisayor ( m ), blessedjohn , abbeycrane , lowisz, PLANET OF BETS, Perky89 , iykomo0, ayswagga5 |
Re: Football(+) Betting Season 6 by MrMann1(m): 10:41am On Jul 18, 2013 |
POB fit get time for this thread o, shebi na internet we dey and dem fir use this thread for research cos the way monsur and other BB punters dey chop pob is crazy.... Though dem fit come in disguise sha |
Re: Football(+) Betting Season 6 by juwoonn(m): 10:46am On Jul 18, 2013 |
Mr. Mann:Oga dis one no be POB, e fit be dat rat wey run enter hole......u knw sey e like to dey form baddo..... |
Re: Football(+) Betting Season 6 by Nobody: 10:51am On Jul 18, 2013 |
This p.o.b wae i dae see here dae mak me fear oh.....be like say my picks and strategy no go fall 4 here again oh....b4 dem go wipe my market... |
Re: Football(+) Betting Season 6 by FxTizzle(m): 10:53am On Jul 18, 2013 |
LOLx laughing in efik what makes you guys think that POB with register with the site name, maybe its The GURU(I no kall person name oh) OR Football betting AKPORS hit like if you grab 3 Likes |
Re: Football(+) Betting Season 6 by Nobody: 10:53am On Jul 18, 2013 |
BB MATCH DON START NW OH....BRAZIL VS RUSSIA..... 1 Like |
Re: Football(+) Betting Season 6 by juwoonn(m): 10:56am On Jul 18, 2013 |
monsuru560: This p.o.b wae i dae see here dae mak me fear oh.....be like say my picks and strategy no go fall 4 here again oh....b4 dem go wipe my market...Monsuru no yan anything hear oooo.....to be on a safer side....we meet on 2go wia even 365 and laddy no fit c us......oya run go bush.....headmaster no fit catch us |
Re: Football(+) Betting Season 6 by Blackberrydude(m): 10:56am On Jul 18, 2013 |
Basketball offplay pick Serbia - South Korea under 134.5 odd 1.73 @monsuru abeg nor go bet opposite of my pick oh i nor wan lose oh |
Re: Football(+) Betting Season 6 by Nobody: 10:59am On Jul 18, 2013 |
juwoonn:na true talk....i dae online now....e go evn dae faster |
Re: Football(+) Betting Season 6 by Nobody: 11:01am On Jul 18, 2013 |
Blackberrydude: Basketball offplay pickwatching wit an owl eye...na inplay go sure pass |
Re: Football(+) Betting Season 6 by Valdblngx: 11:02am On Jul 18, 2013 |
first of all fvvck that useless stupid disrespectful "sper'm boat" for banning me..infact goto h'ell secondly Fvvck EMPTY HEN from the rear for this useless network that cost me ma bets lastly, fvvck that biitch asz mofos that's impersonating POB.. .go to hell, ya ain't POB buh a crazy rabbit..if POB is to come here it will be codedly. monsuru no para at all, that red dic'k guy need ya pick, he's a nobody. #strictly valboy |
Re: Football(+) Betting Season 6 by Valdblngx: 11:08am On Jul 18, 2013 |
FxTizzle: LOLx hahaha so na only you n juwoon decode am. MICHKY you no dey shame |
Re: Football(+) Betting Season 6 by emflex(m): 11:15am On Jul 18, 2013 |
Dis 11oclock be like say the clock go finally fall under chair.....like if u code[b][/b] 1 Like |
Re: Football(+) Betting Season 6 by Blackberrydude(m): 11:17am On Jul 18, 2013 |
Valdblngx:lolz |
Re: Football(+) Betting Season 6 by teajays(m): 11:27am On Jul 18, 2013 |
abushman: Which bookie is this? |
Re: Football(+) Betting Season 6 by plerooma: 11:32am On Jul 18, 2013 |
monsuru560: BB MATCH DON START NW OH....BRAZIL VS RUSSIA.....oga monsuru i have send you p.m |
Re: Football(+) Betting Season 6 by bantonservices(m): 11:32am On Jul 18, 2013 |
Nice Post Michky: On behalf of every distinguished punter in the house, i Michky, hereby declare the Football(+) Betting Season 6 open! May this season bring far greater fortunes than the previous seasons combined by God's grace. For newbies and reference purposes, here again are the previous seasons: |
Re: Football(+) Betting Season 6 by Punterwhizzy: 11:47am On Jul 18, 2013 |
Punterwhizzy: Russia Division. 1(9am)Bet won |
Re: Football(+) Betting Season 6 by Excel23: 11:48am On Jul 18, 2013 |
. |
Re: Football(+) Betting Season 6 by Nobody: 11:49am On Jul 18, 2013 |
Mehn am loving this 2go chat...wit my guys valboy,juwoon e.t.c @p.o.b ghost mode u cant see us ....choppin secretly wil be gud.... |
Re: Football(+) Betting Season 6 by emflex(m): 11:53am On Jul 18, 2013 |
Tennis Arantrax over10.5 first set chopped @1.82 |
Re: Football(+) Betting Season 6 by emflex(m): 11:53am On Jul 18, 2013 |
monsuru560: Mehn am loving this 2go chat...wit my guys valboy,juwoon e.t.cu no dey whats app |
Re: Football(+) Betting Season 6 by plerooma: 11:55am On Jul 18, 2013 |
monsuru560: Mehn am loving this 2go chat...wit my guys valboy,juwoon e.t.c@ monsuru drop the BB pick for you boy now .... |
Re: Football(+) Betting Season 6 by Excel23: 11:55am On Jul 18, 2013 |
. |
Re: Football(+) Betting Season 6 by san4real(m): 11:56am On Jul 18, 2013 |
monsuru560: My 2go friends...let chat nw..am onlineAbeg kon wetin be ur 2go username |
Re: Football(+) Betting Season 6 by blessedjohn: 11:56am On Jul 18, 2013 |
monsuru560: Mehn am loving this 2go chat...wit my guys valboy,juwoon e.t.cabeg add me join... i no won carry last. pls check ur mail. |
Re: Football(+) Betting Season 6 by plerooma: 11:57am On Jul 18, 2013 |
san4real: Abeg kon wetin be ur 2go usernameARE YOU NOT ON WHATAPP |
(1) (2) (3) ... (421) (422) (423) (424) (425) (426) (427) ... (529)
MSME Survival Fund Registration: How To Apply As Portal Opens / Forex Trade Alerts: Season 22 / Youwin Business Competition 2013
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25 |