Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,207,152 members, 7,998,003 topics. Date: Saturday, 09 November 2024 at 12:23 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / If Ur 'thing' Get Meter: (1362 Views)
What Will U Do If Ur Son Did This To U? / Ibo Man On His Deathbed. Dont Read If Ur Ibo / If Ur Friend Have Mouth Odour, What Would You Do (2) (3) (4)
If Ur 'thing' Get Meter: by bibs(f): 4:19pm On Mar 28, 2008 |
Hey guys.WETIN FOR HAPPEN IF OUR 'THING' GET METER? I mean man & woman! |
Re: If Ur 'thing' Get Meter: by gilgee(m): 5:07pm On Mar 28, 2008 |
You no go cheat again na. |
Re: If Ur 'thing' Get Meter: by babakura(m): 7:59pm On Mar 28, 2008 |
Hallo, the question seems rite as e go dey read dey go as oando pump at mosimi depot (the more u use d more it reads)but u for ask if our 'THING' no dey elastic , how e for be e for open mouth like leather bag |
Re: If Ur 'thing' Get Meter: by LilsayEsq(m): 8:15pm On Mar 28, 2008 |
a joke my foot |
Re: If Ur 'thing' Get Meter: by ibkdikson: 9:52am On Mar 29, 2008 |
nothin go happen. we go dey, lol |
Re: If Ur 'thing' Get Meter: by delib: 10:13am On Mar 29, 2008 |
and dem no go cheat am again |
Re: If Ur 'thing' Get Meter: by bibs(f): 7:56pm On Jun 19, 2008 |
Re: If Ur 'thing' Get Meter: by Jeovy(m): 10:01pm On Jun 19, 2008 |
Some people meter go don spoil by now |
Re: If Ur 'thing' Get Meter: by kayowalemi(m): 9:41am On Jun 20, 2008 |
There would b booting problem with many meters But they can always recharge |
Re: If Ur 'thing' Get Meter: by mykali(m): 10:54am On Jun 20, 2008 |
meter go burn. |
Re: If Ur 'thing' Get Meter: by olulu(m): 10:59am On Jun 20, 2008 |
well, trust naija , dem go don find way to adjust the meter not to read |
Re: If Ur 'thing' Get Meter: by Jeovy(m): 12:06pm On Jun 20, 2008 |
starting with urs first olulu |
Re: If Ur 'thing' Get Meter: by olulu(m): 12:49pm On Jun 23, 2008 |
guy, na fight? y me first, wetin do ladies first |
Re: If Ur 'thing' Get Meter: by jaymobb(m): 1:06pm On Jun 23, 2008 |
me na 4 face me i go multiply my own to come even put am change over join |
Re: If Ur 'thing' Get Meter: by clemcykul(f): 1:33pm On Jun 23, 2008 |
@post what da f**********ck is that huh? |
(1) (Reply)
What A Sweet Life 2 / Post A Joke / Jokes Of The Day 'laughter Junction'
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10 |