Stats: 3,176,019 members, 7,896,291 topics. Date: Sunday, 21 July 2024 at 10:28 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / UNIBEN Direct Entry 2013/2014 (179943 Views)
Uniben Direct Entry 2014/2015 / University Of Ibadan Post Graduate 2013/2014 Discussion Thread / Uniben Direct Entry 2012/2013 Forum (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (186) (187) (188) (189) (190) (191) (192) ... (209) (Reply) (Go Down)
Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by odizeey(m): 9:01pm On Nov 26, 2013 |
Mzflexydeeva: candidate..........awaiting Ui's listok,God will prove Himself in ur case amen |
Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by Mzflexydeeva(f): 9:13pm On Nov 26, 2013 |
odizeey: ok,God will prove Himself in ur case amena big amen man. Thanks alot |
Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by planetuzor(m): 9:55pm On Nov 26, 2013 |
Mzflexydeeva: Omodave y u dey run na? Show me road now make me sef 4 turn founding member u wan turn founding father here aby.. na e u nor introduce your self well before u enter. which kind thing be that. say some people know u nor means say most people know you na... e just be say we don cool na. if na before wey u come do this kind thing without proper intro, i trust my jennie,temicare,lamuel and storm.. u for don run comot because of the kind bashing wey them go give u.. any way. some of are people don identify with u so ur sins are forgiven, u are covered..... Omorave how fa na: K'nin happen.. what e dey happen for u.i thread.... |
Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by Mzflexydeeva(f): 10:09pm On Nov 26, 2013 |
planetuzor:my oga abeg no vex.....c as u dey tackle me. No be so o. Anyway which introduction is required into d secret seal ![]() |
Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by planetuzor(m): 10:21pm On Nov 26, 2013 |
Compare the 2 of them.... Uniport and Kings university USA
|
Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by planetuzor(m): 10:26pm On Nov 26, 2013 |
![]() wisemania: Its always good we back our talk with facts... oya compare ur self ooo.. Below is a pic of University Libraries and also Lecture Halls Tarma University Library- Tokyo Graz University Library -CANADA Iowa University Lecture Hall -USA Iowa State University Lecture Hall - USA Abeg i need somebody to post UNIBEN library and Lecture Hall ![]() ![]()
|
Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by odizeey(m): 10:30pm On Nov 26, 2013 |
Planet u suppose knw d age of dose schools na, Nigeria wiLl get dere someday |
Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by Kenexcel(m): 10:37pm On Nov 26, 2013 |
odizeey: Planet u suppose knw d age of dose schools na,Lolz...oga odizeey na dat one b d struggle wen ASUU dy fite for na.. Will na future tense oo..and fit stil no hpn |
Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by Sanguine(f): 10:37pm On Nov 26, 2013 |
odizeey: Planet u suppose knw d age of dose schools na, [size=18pt]Ok now, that's the Spirit. We shall overcome someday...[/size] ![]() ![]() |
Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by planetuzor(m): 10:37pm On Nov 26, 2013 |
odizeey: Planet u suppose knw d age of dose schools na, Tama University Tokyo, established in 1989.- "wikipedia" University of Benin, established 1970 - "wikipedia" ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Bros, what has failed has failed...Nigerian leaders has failed its educational system, period..... |
Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by planetuzor(m): 10:42pm On Nov 26, 2013 |
............ |
Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by odizeey(m): 10:43pm On Nov 26, 2013 |
planetuzor:can u compare dose guys over dere wit us,ahan Japan. We go mk am one day naija go beta,we stiLl young. Ppl wen host world cup |
Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by Sanguine(f): 10:46pm On Nov 26, 2013 |
planetuzor: Na so jare. That 'someday' wey Odizeey talk so, methinks is rather synanymous to the 'soon' in 'Jesus is coming soon'. Or don't you think so ![]() ![]() |
Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by Sanguine(f): 10:50pm On Nov 26, 2013 |
planetuzor: ............ I caught you here you know? Who you dey fear? ![]() |
Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by planetuzor(m): 10:50pm On Nov 26, 2013 |
Sanguine: ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by planetuzor(m): 10:52pm On Nov 26, 2013 |
Sanguine: hahahahahahahahaha she smart daaarye ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by odizeey(m): 10:52pm On Nov 26, 2013 |
Sanguine:na lie o. Wen I go dey say naija bad,n d nation dey annoy me,dem go dey say u wan comPare to USA Japan or Britain? Dem go say wen dem dey our age dem struggle. I dey sure say many ppl wit dat mentality dey here. So na d struggle we dey so na,mk we wait till we reach 500 yrs |
Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by STORM2(f): 10:56pm On Nov 26, 2013 |
odizeey: Planet u suppose knw d age of dose schools na,see....nigerians always use this excuse. We don't need to be a hundred years b4 we do the correct thing. We have been spared the need to make the mistakes other countries made. We should learn from the older nations. See Dubai na..... we dey use armoured car and Samsung tech but we can't refurbish our libraries? Abeg lets tell the truth. other nations put as much as 28% of the nations money into education....guess what Nigeria the giant of Africa spares for education......less than 9%. Its shameful na. 9% of the nations wealth? Just reason am na |
Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by Sanguine(f): 10:59pm On Nov 26, 2013 |
The Very undoing of this great country called Nigeria, is corruption. Once that is totally nipped in the bud, then I bet you, Nigeria would be very good to achieve even much more than other so called world powers have achieved. odizeey: na lie o. Wen I go dey say naija bad,n d nation dey annoy me,dem go dey say u wan comPare to USA Japan or Britain? Dem go say wen dem dey our age dem struggle. I dey sure say many ppl wit dat mentality dey here. So na d struggle we dey so na,mk we wait till we reach 500 yrs [size=38pt]YES YES YES, WE... NIGERIA SHALL SURELY OVERCOME SOMEDAY![/size] 1 Like |
Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by odizeey(m): 11:04pm On Nov 26, 2013 |
STORM2:country wen demons dey control,d winsh for here na lack winsh,wen no like betA tyn at all 1 Like |
Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by STORM2(f): 11:04pm On Nov 26, 2013 |
planetuzor:that's just the fact. ASUU went on strike in 2009 over this same issue. This is 2013....almost 2014 they have not done one thing they promised. Not one. Instead they spent these 5 months "re-negotiating" Abeg lemme forget about this matter. The best thing is for all schools to be private owned. Then school fees will be like 600k per student that's when FG will wake. |
Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by STORM2(f): 11:06pm On Nov 26, 2013 |
odizeey: country wen demons dey control,d winsh for here na lack winsh,wen no like betA tyn at allhahahahaha.....odizeey abeg lemme oh |
Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by Sanguine(f): 11:08pm On Nov 26, 2013 |
odizeey: country wen demons dey control,d winsh for here na lack winsh,wen no like betA tyn at all ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by Sanguine(f): 11:12pm On Nov 26, 2013 |
STORM2: If the underlined happens, I go just park my bags and baggage go kuwait. ![]() ![]() 1 Like |
Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by STORM2(f): 11:14pm On Nov 26, 2013 |
Sanguine: The Very undoing of this great country called Nigeria, is corruption. Once that is totally nipped in the bud, then I bet you, Nigeria would be very good to achieve even much more than other so called world powers have achieved.That's it na. Nigeria can sentence somebody to death for armed robbery, but politicians rob us daily and are free. See the death of Professor Iyayi....has anybody been arrested for negligence? Where is Wada now? That's Nigeria for u. Immediately we curb corruption we will move forward and we as a nation must curb corruption from the top....from the top oh as in aso rock. yes....emmmm....i still want class to start soon sha....so ASUU and FG abeg do quick. |
Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by omodave(m): 11:18pm On Nov 26, 2013 |
planetuzor: my plantian, the tension wen dey there hen, u go fear, but there is progress as well |
Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by odizeey(m): 11:18pm On Nov 26, 2013 |
STORM2:.c change suPpose come in general no b onli one syd,nw lite no dey,no security etc. But for whr,NA y I say it is spiritual Sanguine:naija own na boss |
Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by STORM2(f): 11:20pm On Nov 26, 2013 |
Sanguine:hahahaha ofcourse na! Who will pay that type money here? How many ppl get am sef? Abegi joo lol. okay @All, i'm off to bed now. @ sanguine...ur company is fun oh. U and planetuzor resemble ![]() oya goodnight *big hugs* 1 Like |
Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by Kenexcel(m): 11:20pm On Nov 26, 2013 |
STORM2:abeg joor kudos to u.....u talk sense dear..... |
Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by Kenexcel(m): 11:23pm On Nov 26, 2013 |
STORM2:Everybody in Nigeria is corrupt..as far u a Nigerian...it takes a highly spiritual person dat has d fear of God in such to b free from it...Storm even u sef u are corrupt..if 2mao u bcome d president of Nigeria and ur husband d first man,u can even do worst dan wat is happenin nw |
Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by Mzflexydeeva(f): 11:25pm On Nov 26, 2013 |
hmmmmmmmmmm! ASUU!!! I like d line of dis argument. In my view, I tink we shud take it here gradually. We r way behind America & its likes. But we will get dere someday. Dis ASUU pple sef, d little dey have, have dey been able to use it? They ignore d little dey have not making any effort. Internally generated funds from universities shud also be channelled to developing standard of education. Remember dis saying, its not always about wat ur country can do 4 u but wat u can do 4 ur country. Dese same universities have produced great men, dey too shud support. Weda u like it or not, Nigeria is still a developing country |
Re: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by omodave(m): 11:25pm On Nov 26, 2013 |
Mzflexydeeva: Omodave y u dey run na? Show me road now make me sef 4 turn founding member oya na begin they comment |
(1) (2) (3) ... (186) (187) (188) (189) (190) (191) (192) ... (209) (Reply)
Unilag PG 2015/2016 ADMISSION DISCUSSION HERE / Oou 2015/2016 Admission / List Of Schools & Their 2012/2013 UTME Cut-off Marks
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 53 |