Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,192,042 members, 7,946,557 topics. Date: Wednesday, 11 September 2024 at 08:45 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / REASONs 4 You 2 THANK God,dis NEW MONTH (638 Views)
Think And Thank God...stop The Worries / Happy Independence Day Nigeria And Happy New Month!!! / Happy New Month Of August! Drop Your Wishes Here (2) (3) (4)
(1) (Reply)
REASONs 4 You 2 THANK God,dis NEW MONTH by DAMIGHT(m): 8:03am On Apr 01, 2013 |
If I hear say u no thank God, ehn! / 89 days out of 366 na beans? Boko Haram reach ur side? U dey 4 Dana Crash? Ansa me naaa *...* God gives u good health , God no allow all dose witches and wizards 4 ur village get power over u... Naija no good, Naija no good: u dey use phone,phone wey dey brows 4 dat matter :> If at all u neva get money buy Blackberry Porsche, abi u don see where person wey dey coma dey ping? Abi na blind man wan change DP? You better Start thanking God! If u dey grateful tru tru |
(1) (Reply)
Info: Founders Of Large Organizations / Chinese Woman, Zhang Grows Horn Onher Head [PHOTOS] / Babcock Graduating Student Loses 8 Family Members 2 Days To Convocation.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10 |