Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,206,172 members, 7,994,978 topics. Date: Wednesday, 06 November 2024 at 06:16 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / May 15 Birthday Mate,( No B Joke O) (799 Views)
Have You Been Dreaming Of Marrying Your Birthday Mate? Pls Come In / Birthday Mate Finder...drop Ur Date Of Birth, / Any Single And Intelligent Lady Born Between April 30 And May 15 Please (2) (3) (4)
May 15 Birthday Mate,( No B Joke O) by olulu(m): 2:28pm On Apr 07, 2008 |
hey people, i have never met anybody who is my birthday mate, u know May 15, d day of the holy kisses. if u are , kindly holla back 08025070892, lets hook up,since i plan to do sumtin small, come MAY actually,am just curious, cos most people i know have meet their birthday mate, but i haven't but, abeg, make una no bash me o i come in |
Re: May 15 Birthday Mate,( No B Joke O) by clemcykul(f): 10:33am On Apr 08, 2008 |
happy buffday in advance but u 4 wait make month end na abi u be those type wey like buff day gift |
Re: May 15 Birthday Mate,( No B Joke O) by olulu(m): 11:05am On Apr 08, 2008 |
thanks padi me, but i ain't after b/day gifts, just want to know and possibly hook up with a birthday mate, cos i have got all i need, except for one tin, and that one is on d way, any b/day gift na just spoils of war |
Re: May 15 Birthday Mate,( No B Joke O) by clemcykul(f): 11:25am On Apr 08, 2008 |
sure? but u too lyke dat thinggy |
Re: May 15 Birthday Mate,( No B Joke O) by olulu(m): 12:17pm On Apr 08, 2008 |
how i for do now? if hunger catch u, u no go chop? and as mouth dey do him own tin, then , 3rd leg must do him own tin too, u know now |
Re: May 15 Birthday Mate,( No B Joke O) by clemcykul(f): 12:42pm On Apr 08, 2008 |
na so life sppose be feed da mouth and the bla bla bla |
Re: May 15 Birthday Mate,( No B Joke O) by olulu(m): 5:50pm On Apr 08, 2008 |
correct u too soji, i go invite come my party b dat time = all nite dress code = strictly, bikini and trunks wears only essential commodity = c.d |
Re: May 15 Birthday Mate,( No B Joke O) by clemcykul(f): 6:03pm On Apr 08, 2008 |
lol dats de gist |
Re: May 15 Birthday Mate,( No B Joke O) by ituen(m): 2:55pm On Apr 09, 2008 |
Olulu, too bad. I was born 4 days b4 you and therefore naturally ahead of you |
Re: May 15 Birthday Mate,( No B Joke O) by clemcykul(f): 3:23pm On Apr 09, 2008 |
even for ya dreams |
Re: May 15 Birthday Mate,( No B Joke O) by ayusman16(m): 3:29pm On Apr 09, 2008 |
See dis old man wey be 47yrs still dey talk about birthday! |
Re: May 15 Birthday Mate,( No B Joke O) by bibs(f): 4:49pm On Apr 09, 2008 |
sorry i aint ur birthday mate bt my mum.I'll give her ur number sha. |
Re: May 15 Birthday Mate,( No B Joke O) by ituen(m): 7:06pm On Apr 09, 2008 |
Bibs, if u never make mistake for ur life, this one go be the biggest till death do u part. No even attempt to give am even 080 |
Re: May 15 Birthday Mate,( No B Joke O) by kronkykay(m): 8:41pm On Apr 09, 2008 |
i fit add 3 for am . . . just to make am . . 0803 |
Re: May 15 Birthday Mate,( No B Joke O) by ituen(m): 10:03pm On Apr 09, 2008 |
that guy fit cram number oh. Make i give am hint . . .0809**** (Na mubadalla etisalat network be dat) |
Re: May 15 Birthday Mate,( No B Joke O) by olulu(m): 8:34am On Apr 10, 2008 |
clemcykul: my only person for nairaland bibs: no worry, u can represent ur mum, u know, we won't want to bother ur mum, would we? we can get to play house together. ituen: player hater u don come again o i go kidanp u permanently dis time kronkykay: well, DONKEY, 08038315055, 2nd line ituen: dials jack bauer, we have a terrorist in here, i need u to deal with him, PERMANENTLY ituen: AGBAYA, OLD MAN TERRORIST |
Re: May 15 Birthday Mate,( No B Joke O) by ituen(m): 8:57am On Apr 10, 2008 |
Olulu, Na only me u dey dash these kain compliments? |
Re: May 15 Birthday Mate,( No B Joke O) by olulu(m): 10:52am On Apr 10, 2008 |
ituen: oya, i go send u i.v. for my party no cry again pele, u know d truth is bitter |
Re: May 15 Birthday Mate,( No B Joke O) by clemcykul(f): 12:16pm On Apr 10, 2008 |
u sure say truth bitter |
Re: May 15 Birthday Mate,( No B Joke O) by olulu(m): 12:20pm On Apr 10, 2008 |
most def |
Re: May 15 Birthday Mate,( No B Joke O) by clemcykul(f): 12:28pm On Apr 10, 2008 |
if the truth is so bitter my dear olulu why not some small white lies? |
Re: May 15 Birthday Mate,( No B Joke O) by ituen(m): 5:48pm On Apr 10, 2008 |
Olulu just start extra-mural lessons for lying |
Re: May 15 Birthday Mate,( No B Joke O) by olulu(m): 7:51am On Apr 11, 2008 |
and na u b d teacher, abi? professor ituen |
Re: May 15 Birthday Mate,( No B Joke O) by DaJunta(m): 12:22pm On Apr 11, 2008 |
@poster, U 4 make am birthmates for the month of May and ur birthday mate fit show. U restricted it to May 15 only |
Re: May 15 Birthday Mate,( No B Joke O) by olulu(m): 5:07pm On Apr 11, 2008 |
my guy i have got friends that are may 3, 5, 8, 12, but no may 15 all i want is may 15, not just any may, dat one is 2nd best |
Re: May 15 Birthday Mate,( No B Joke O) by ifekayodee(m): 9:09pm On Feb 05, 2013 |
May 15th folks..let's get to meet here,for a long time I've been looking for ma birthday mates,would be glad to meet you guys on here..3177CC7B is my pin and my direct line; 08053557471..oguntoyinboifekayode@yahoo.com...get back! |
(1) (Reply)
The Woman I Need. / Looking For New Female Friends / Please Hlp!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23 |