Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,226,276 members, 8,066,415 topics. Date: Thursday, 30 January 2025 at 07:18 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / This Girl Don Finish Me (3397 Views)
She Wants To Finish Me B4 I Start. / Chei! This Girl Don Finish Guys Ohhh!! / Runs Girl DonĀ“t Pay. (2) (3) (4)
Re: This Girl Don Finish Me by Nobody: 12:27am On Apr 26, 2013 |
Henry120: Anyway , I read china translation , so I'm good |
Re: This Girl Don Finish Me by timecop28: 1:17am On Apr 26, 2013 |
Your otepu na confam animashaun. still on still, allow your lil bro write hin jamb besides d guy joystick no be wood. you fit do as u please with ur sarewa, but try dey use rubber abeg. |
Re: This Girl Don Finish Me by HarvardGrad: 1:53am On Apr 26, 2013 |
chai. I dey feel the levels wey boys dey arrange for here. See as boys dey give pidgin amnesty, e just do me like say i bin don transform enter area again. @op make God butter your bread for this yarn wey you spin so. Ayagayaga, you just made me so happy, I am eternally grateful. |
Re: This Girl Don Finish Me by Nobody: 1:55am On Apr 26, 2013 |
The OP's username explains the matter on ground perfectly. Ihe neme o!! Omo, na cheating tinz o. As the relationship don get k-leg so, e go just better if you make your brother kukuma write him jamb then una go sort the matter out. But the otepu no try sha, how she go dey knack your younger brother akpako? the babe na expert for away match dem. |
Re: This Girl Don Finish Me by Nobody: 7:12am On Apr 26, 2013 |
[quote author=ItsModella]The OP's username explains the matter on ground perfectly. Ihe neme o!! Omo, na cheating tinz o. As the relationship don get k-leg so, e go just better if you make your brother kukuma write him jamb then una go sort the matter out. But the otepu no try sha, how she go dey knack your younger brother akpako? the babe na expert for away match dem.[/quote] lol! baby idi ok! *smiles* |
Guys, How Would You React If Ur Asked To Quit Drinking And Smoking By A Girl? / 10 Top Qualities A Guy Is Secretly Looking For In A Lady. / Whites And Nigerians Dating
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8 |