Stats: 3,178,951 members, 7,906,596 topics. Date: Wednesday, 31 July 2024 at 12:55 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Investment / Dubai Property Investments (1053 Views)
China Plans Investments In Cross River / Fixed Deposit And Treasury Bill Investments From Abroad (2) (3) (4)
Dubai Property Investments by Debesther: 4:17pm On Apr 29, 2013 |
HI NAIRALANDERS PLS LETS DISCUS ABOUT DUBAI PROPERTY INVESTMENT.LOTS OF FIRMS IN UAE ARE WOOING NIGERIAN ON THE INVESTMENT,SO THAT THEY WILL NOT BIT THEIR FINGERS |
Re: Dubai Property Investments by Debesther: 1:07pm On May 03, 2013 |
lets talk now |
Re: Dubai Property Investments by badgan(m): 4:09pm On May 03, 2013 |
na wetin dey kill africa and nigeria be this... you hustle your money finish.. carry am go dubai.. where you know you are not loved, welcomed or wanted..all in the name of investment.. after we go dey wonder why we no dey develop.. when arab fagss come with one policy of foreign owned investment like in the case of Egypt of Zimbabwe.. we go dey cry say humananity and racism..for dubai you marry their woman still no permanent residency..you still have to use visa stay the country..make we dey give ourselves brainn abeg..i no shout ohhh 2 Likes |
Re: Dubai Property Investments by pcnwamadi(m): 8:22am On May 14, 2013 |
badgan: na wetin dey kill africa and nigeria be this... you hustle your money finish.. carry am go dubai.. where you know you are not loved, welcomed or wanted..all in the name of investment.. after we go dey wonder why we no dey develop.. when arab fagss come with one policy of foreign owned investment like in the case of Egypt of Zimbabwe.. we go dey cry say humananity and racism..for dubai you marry their woman still no permanent residency..you still have to use visa stay the country..make we dey give ourselves brainn abeg..i no shout ohhhWord.. |
(1) (Reply)
Invest Less Than N20,000 Offline And Start Earning 150k/month / Jp Morgan Says It Could Remove Nigeria From Key Bond Index / Be Your Own Boss
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13 |