Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,178,535 members, 7,905,074 topics. Date: Tuesday, 30 July 2024 at 04:44 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Playin With Words, Naija Style (709 Views)
BIBLICAL TOASTING! :naija Style / Harlem Shake - Naija Style / Apple Laptop And Iphone 5 - Naija Style (2) (3) (4)
Playin With Words, Naija Style by olulu(m): 10:02pm On Apr 15, 2008 |
My name no be[b] ikechukwu,[/b] But am the son of a man, son of a God, son of a King. I no b the koko master, But I can tell u the koko. That is if u no ask why me, Else u must make d booty call Na just one “P” I get , I no get P square, And u know my P so if u are ifunnaya, that u can do me, And even wind am well, Then I can b loving u everyday, Thereby making u my tattoo girl. Cos what I feel for u is true love. I ain’t 2 short, Neither do I have tu-face Am a man with a black face, ,But no look at my faze alone, Cos it’s a hard life wey we dey live for naija, So I turn to rugged man, Every body come dey hail me as ruggedy baba, thugh I no 9ice, but everywhere I dey gongo aso. All we need is one love, Cos 4 instance, If one sweet babe dey give me[b] malaria,[/b] Making me heart go kpo kpo di kpo kpo, And my body dey go[b] jigi jigi pam pam,[/b] I go just dey kolomental. With my little money I still dey sip easy, cos I have got plenty of styl-plus, even though I ain’t six foot plus, but imagine that, everybody dey call me timaya, I go just dey tell them say dem mama, |
Re: Playin With Words, Naija Style by Nobody: 10:14pm On Apr 15, 2008 |
Hehehehe |
Re: Playin With Words, Naija Style by SamMilla1(m): 10:24pm On Apr 15, 2008 |
@ibkaye, sorry for my detective jobs on the other side, romance |
Re: Playin With Words, Naija Style by Nobody: 10:32pm On Apr 15, 2008 |
SAM MILLA:hehehe why are you apologizing? s'all good |
Re: Playin With Words, Naija Style by SamMilla1(m): 10:34pm On Apr 15, 2008 |
ok, understood, enjoy ur self, |
Re: Playin With Words, Naija Style by Cadet(f): 10:35pm On Apr 15, 2008 |
Which kain joke be this? Where did the humorous part run to? Oh! you're not done pasting the rest of the joke? Ok, I go wait |
Re: Playin With Words, Naija Style by SamMilla1(m): 10:36pm On Apr 15, 2008 |
Cadet: cadet what are u doing here? |
Re: Playin With Words, Naija Style by Nobody: 10:38pm On Apr 15, 2008 |
@Sam why do you never include smilies in your posts? experiment with them abeg |
Re: Playin With Words, Naija Style by Cadet(f): 10:38pm On Apr 15, 2008 |
SAM MILLA: Trying to make myself laugh na. This na joke section, remember? |
Re: Playin With Words, Naija Style by SamMilla1(m): 10:39pm On Apr 15, 2008 |
ibkaye: @ib, because i dont smile, i laugh @cadet, u are welcome to my jungle, |
Re: Playin With Words, Naija Style by Nobody: 10:42pm On Apr 15, 2008 |
SAM MILLA:Hmm, we should get Seun to put a laughing smilie amongst the present just for you |
Re: Playin With Words, Naija Style by SamMilla1(m): 10:43pm On Apr 15, 2008 |
google designed one for me, have u seen it ibkaye? |
Re: Playin With Words, Naija Style by Cadet(f): 10:43pm On Apr 15, 2008 |
SAM MILLA:hmmmmmmmmmmmm! Is that why you chased Rebellious away? |
Re: Playin With Words, Naija Style by Nobody: 10:44pm On Apr 15, 2008 |
SAM MILLA:i haven't seen it o |
Re: Playin With Words, Naija Style by SamMilla1(m): 10:47pm On Apr 15, 2008 |
Cadet:i did not, rebellious is my friend, apologise for me on his behalf, |
Re: Playin With Words, Naija Style by Cadet(f): 10:49pm On Apr 15, 2008 |
SAM MILLA:hmm hmm. Her |
Re: Playin With Words, Naija Style by SamMilla1(m): 11:02pm On Apr 15, 2008 |
ok her!!!!! |
Re: Playin With Words, Naija Style by Cadet(f): 4:49am On Apr 16, 2008 |
SAM MILLA:Hmm Hmmm! Sammy, you're not that slick! |
Re: Playin With Words, Naija Style by naijastyle: 7:56am On Apr 16, 2008 |
hmmmm |
Re: Playin With Words, Naija Style by tufe(m): 2:59pm On Apr 16, 2008 |
hmmmmmm2 |
Re: Playin With Words, Naija Style by olulu(m): 9:36am On Apr 17, 2008 |
who dey toast for this thread now, wetin concern me with her, or she, or he, or him get off my bike |
Re: Playin With Words, Naija Style by tufe(m): 8:20pm On Apr 17, 2008 |
wetin this one dey talk |
Re: Playin With Words, Naija Style by naijastyle: 9:49pm On Apr 17, 2008 |
he neva chop for 2 weeks |
Re: Playin With Words, Naija Style by Naijagurly(f): 9:56pm On Apr 17, 2008 |
I don't get, wheres the pun in all this? |
Re: Playin With Words, Naija Style by tufe(m): 2:07pm On Apr 18, 2008 |
slap urself, then ask again |
Re: Playin With Words, Naija Style by ThugLife1(m): 11:18pm On Apr 18, 2008 |
olulu: tufe: naijastyle: |
(1) (Reply)
Watch These Funniest Videos / Women / Word Up!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 58 |