Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,209,297 members, 8,005,565 topics. Date: Monday, 18 November 2024 at 07:35 AM

NYSC 2013 Batch C Corp Members House - NYSC (129) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2013 Batch C Corp Members House (728893 Views)

NYSC 2016 Batch A Corp Members House / 2013 Ogun State Batch 'C ' Corp Members / NYSC 2014 Batch A Corp Members House (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (126) (127) (128) (129) (130) (131) (132) ... (1125) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by odebbs(m): 7:11pm On Jul 02, 2013
omoteamac: no vex man...we go find fud wey our babes go chop nii...u knw if money no day involved,dem fit emmigrate go batch a nd b thread..nd u knw we cnt jst afford to leave dem..lol

Yes boss!!! Buh I still dey vex well 4u oooooooo... Hw u go con come dis evenin dey finish my babes say dem dey use pampers mess... Lmao
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Nobody: 7:13pm On Jul 02, 2013
Quickhomebuyers shocked shocked shocked

What goods do you av in store Shawry, take note o... na 'cos of u I dey ask. cool
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by odebbs(m): 7:13pm On Jul 02, 2013
Plssssssssssss house ooooooooo... Help me luk 4my dimple sweedy... Ohhhhhhhh baby dimple, where art thou
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Nobody: 7:14pm On Jul 02, 2013
That Nitlad Babe/Dude is just being sacarstic lolcheesy

@OmoT i dey joor goodevening

@Damzy88 welcome to the house.

Mehn the Network is very terrible over here it seems eMpTy heN is even better than Glo these days.
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by gfree5(m): 7:15pm On Jul 02, 2013
odebbs:

Kai dere!!! If I catch u hugging my wife again eh..#angry# lolz

Na today?lolz
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Nobody: 7:15pm On Jul 02, 2013
shawrygal:
Am facing home panel for burning my mum's fish am suppose to use to cook soup. She is complaining bitterly of my addiction to nairaland. Am in big trouble here.

U gats appease d gods on Nairaland. A year old elephant trunk will do. undecided
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by odebbs(m): 7:15pm On Jul 02, 2013
hopeyemmy: Quickhomebuyers shocked shocked shocked

What goods do you av in store Shawry, take note o... na 'cos of u I dey ask. cool

E don run goooo.. Dem go jst con peep run go back

E don come bck oooooo... Plssssss say smfin @quickhmbuyers
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Nobody: 7:15pm On Jul 02, 2013
j-slimz:

Lolz u don finish babes.
lolz...no be lie nau...watcha 4 more of my feminine experiencs here...lol..e no easy
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Nobody: 7:16pm On Jul 02, 2013
@Omotea, updates bruva!
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by shawrygal(f): 7:18pm On Jul 02, 2013
Odebbs,omoT and ope, thanks for your concern. I will be more careful next time. Lol
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Nobody: 7:18pm On Jul 02, 2013
odebbs:

E don run goooo.. Dem go jst con peep run go back

E don come bck oooooo... Plssssss say smfin @quickhmbuyers

Lolz

odebbs:

Gud.. Wetin hppn nw?

Na for good o, I tell ya. cool
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Nobody: 7:19pm On Jul 02, 2013
.......Ohpeyemi......
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by nitlad: 7:19pm On Jul 02, 2013
WinnieDPooh: That Nitlad Babe/Dude is just being sacarstic lolcheesy.

Lol grin

Yeah, I'm just clowning around the Forum tongue grin

I prolly don't belong here, cos I ain't no prospective corper or anything like that undecided

As I nor go school nah, abi nor be pesin wen go school dey be corper? embarassed embarassed
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by shawrygal(f): 7:20pm On Jul 02, 2013
hopeyemmy: Quickhomebuyers shocked shocked shocked

What goods do you av in store Shawry, take note o... na 'cos of u I dey ask. cool
What do u mean.
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Nobody: 7:21pm On Jul 02, 2013
shawrygal: Odebbs,omoT and ope, thanks for your concern. I will be more careful next time. Lol

Na wetin Ifa oracle tell me I yarn u o... so next time u don go fry ur fingers join with plantain. undecided
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Nobody: 7:22pm On Jul 02, 2013
shawrygal:
What do u mean.

I wan buy for u wetin quickhomebuyers dey sell ni. shocked
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by maeDiamond(f): 7:23pm On Jul 02, 2013
Imanuelle:


welcome Diamond....
thanks for being a part of this record breaking house.


Tnxs so much @Imanuelle
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Nobody: 7:23pm On Jul 02, 2013
omoteamac: .......Ohpeyemi......

Yes boss! Taba pe ori akoni, a ma fi ida la le garaga.
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Nobody: 7:24pm On Jul 02, 2013
beautyswiry...howdy??u kinda quiet dis evni...kilonchele...diamond...on behalf of d council of chiefs,i welcm u on board..may our relatnshp neva slack!
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Nobody: 7:25pm On Jul 02, 2013
Winnie toh sumptuous, wassap?
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Nobody: 7:26pm On Jul 02, 2013
Btw, @Nitlad has finally joined us. Welcome sis bro.
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Nobody: 7:26pm On Jul 02, 2013
hopeyemmy: @Omotea, updates bruva!
wip bro...u gorrit?
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by shawrygal(f): 7:27pm On Jul 02, 2013
hopeyemmy:

Na wetin Ifa oracle tell me I yarn u o... so next time u don go fry ur fingers join with plantain. undecided
I thought you care for me before. Lol
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by nitlad: 7:28pm On Jul 02, 2013
hopeyemmy: Btw, @Nitlad has finally joined us. Welcome sis bro.

tongue grin tongue grin
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by shawrygal(f): 7:28pm On Jul 02, 2013
hopeyemmy:

I wan buy for u wetin quickhomebuyers dey sell ni. shocked
Okay, thanks
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by maeDiamond(f): 7:29pm On Jul 02, 2013
odebbs:

Lolz.. Dun worry my baby.. I will tek gud care of u ooooo... Dhs yyyy am being luvd by ladies in d house... U re safe wif me... Lol



Lol....... Wt Odebbs am safe.... Other guys tak note
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Nobody: 7:29pm On Jul 02, 2013
xup funpeter n nitlad...hope say una day chop kponmo sha??big up 2 u peepz...nd wher z dimple?
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Nobody: 7:32pm On Jul 02, 2013
..gfree.,..wats up wit u-..u nt talkin..abi ur voice don disappear nii..talk jare..i wan hear 4rm u
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Nobody: 7:35pm On Jul 02, 2013
@opebaba...wetin u buy com 4 d whole hauz nau??our ladiez day H ooo..u no see say dem no day talk nii...
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by yame014: 7:35pm On Jul 02, 2013
dimplecakes:

we did not have light since last week monday ooooo reason been that some people beat up phcn officials wen they want to cut their light ooooo. the people were angry how can dey cut their light wen dem no give dem light oooo na so dem arrange beat dem up ooooo.....

i dnt knw wetin concern us there oooooo but nepa punish everybody in different locations oooo. funny tin be say na different transformer we dey use ooooo.
this one wey phcn give us light since morning...fear dey catch me o...shey we no go suffer for am like dis?
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Nobody: 7:36pm On Jul 02, 2013
@odebs...wher u go lyk serve?
Re: NYSC 2013 Batch C Corp Members House by Nobody: 7:40pm On Jul 02, 2013
nitlad:

tongue grin tongue grin

Intro nau undecided undecided

nitlad: Hello everyone, I'm new here. I hope I'm welcome? embarassed


Please, how can I post a comment? embarassed embarassed

Broda, fear God nau... after 3155 posts and over thirty topics, eh?

(1) (2) (3) ... (126) (127) (128) (129) (130) (131) (132) ... (1125) (Reply)

NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members / Your NYSC Questions Answered / NYSC 2017 Batch A Corps Members House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.