Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,198,358 members, 7,967,944 topics. Date: Sunday, 06 October 2024 at 01:17 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Seun's Fate (2678 Views)
Thread closed x / CARTOON: Mikel Obi's Fate At Chelsea FC / What's The Fate Of This Guy On Nairaland (2) (3) (4)
Re: Seun's Fate by ohilebo(m): 4:10pm On Apr 28, 2008 |
He is busy sharping the knife |
Re: Seun's Fate by tytylayor: 4:16pm On Apr 28, 2008 |
he wan use cut ur mouth |
Re: Seun's Fate by lightest(m): 5:44pm On Apr 28, 2008 |
abattoir don dey for nairaland |
Re: Seun's Fate by tjtj1(m): 6:55pm On Apr 28, 2008 |
Re: Seun's Fate by saucekid(m): 7:48pm On Apr 28, 2008 |
wetin remain wey i don hear? |
Re: Seun's Fate by tjtj1(m): 11:50pm On Apr 28, 2008 |
hmm seun seduced anusman |
Re: Seun's Fate by Cadet(f): 12:58am On Apr 29, 2008 |
Seun come and see this o!! Seunnnnnnn!!! This calls for a ban. BtW, his fate is to ban you people |
Re: Seun's Fate by ohilebo(m): 8:18am On Apr 29, 2008 |
@ tytylayor , are u saying that Seun is related to Mr. Clifford the Butcher/Ritualist ? and why did it take you this long to tell us this? |
Re: Seun's Fate by saucekid(m): 8:37am On Apr 29, 2008 |
why you talk am out? |
Re: Seun's Fate by tytylayor: 12:12pm On Apr 29, 2008 |
ohilebo: no be u tlk am |
Re: Seun's Fate by clemcykul(f): 12:29pm On Apr 29, 2008 |
seun ur case is closed in this thread. |
Re: Seun's Fate by saucekid(m): 12:34pm On Apr 29, 2008 |
una dey beg for ban |
Re: Seun's Fate by tytylayor: 12:40pm On Apr 29, 2008 |
me i no dey o |
Re: Seun's Fate by saucekid(m): 12:44pm On Apr 29, 2008 |
see as you wan exonerate yaself e no go work |
Re: Seun's Fate by clemcykul(f): 2:30pm On Apr 29, 2008 |
*grabs seun and sits him before the kuvuki panel* oya sharp sharp tell us why u no consult us before u impose and dispose moderator for horse? |
Re: Seun's Fate by saucekid(m): 2:32pm On Apr 29, 2008 |
i no dey that panel |
Re: Seun's Fate by ohilebo(m): 3:36pm On Apr 29, 2008 |
@ clemcykul, '' Seun imposed moderator for horse? '' na wah oooo, Nothing person no go hear for Naiaraland, well, for me , my hands and legs nor dey that una panel ooooo make una lef me out of this matter oooo |
Re: Seun's Fate by clemcykul(f): 4:41pm On Apr 29, 2008 |
sauce & ohilebo so u guys are goatwards? anyway seun says he is sorry for the stress and problems he has caused and begs u all for forgiveness everybody happy now? if u are giv a smile and a kiss |
Re: Seun's Fate by ohilebo(m): 4:46pm On Apr 29, 2008 |
@ clemcykul , na u be Fowlward, u nor well at all at all, where u for see seun? Na only u go use ur head carry seun wahala, this one wen u dey run ur mouth like 88.9 FM Radio |
Re: Seun's Fate by tytylayor: 4:47pm On Apr 29, 2008 |
we never agree sauce n ohilebo y una dey run na |
Re: Seun's Fate by clemcykul(f): 5:13pm On Apr 29, 2008 |
no mind dem ohilebo tyty long time no wahala where's iyale and tufe? |
Re: Seun's Fate by tytylayor: 6:04pm On Apr 29, 2008 |
dem dey kampe no wahala |
Re: Seun's Fate by xammy(m): 8:14pm On Apr 29, 2008 |
run go the next trend |
Re: Seun's Fate by saucekid(m): 8:30pm On Apr 29, 2008 |
@ clemcy you be beaverward abi i no get any score to settle |
Re: Seun's Fate by ohilebo(m): 8:11am On Apr 30, 2008 |
@ clemcykul , Iyale and tuface dey studio, dem lock dem self there since last week, na only God know watin dem dey do right now |
Re: Seun's Fate by clemcykul(f): 8:56am On Apr 30, 2008 |
wetin dem dey do? abi dem dey check who get hair pass for , ? |
Re: Seun's Fate by tytylayor: 8:58am On Apr 30, 2008 |
ohilebo wetin concern u clen dem dey check hair for wia |
Re: Seun's Fate by saucekid(m): 9:26am On Apr 30, 2008 |
for where everybody know say hair dey grow na could be head? armpit? chest? back? arms? legs? ? |
Re: Seun's Fate by ohilebo(m): 9:32am On Apr 30, 2008 |
na u sabi ooooo |
Re: Seun's Fate by clemcykul(f): 9:35am On Apr 30, 2008 |
those hairs wey those areas wey sauce mention no dey interestn ask them wen dey return how many hairs dey count for each oda bla bla bla |
Re: Seun's Fate by tytylayor: 9:57am On Apr 30, 2008 |
clem na u sabi dat one o |
Re: Seun's Fate by saucekid(m): 9:58am On Apr 30, 2008 |
na only she sabi am |
President Obansanjo And Queen's Test / Its Very Important And Crucial Dat U Open Dis Thread, If U Like Urself! / Joke Of The Day
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |