Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,191,237 members, 7,943,453 topics. Date: Sunday, 08 September 2024 at 03:48 PM

Humility Is The Best Choice In Life - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Humility Is The Best Choice In Life (436 Views)

Humility Is The Key To Glory / Are The Best Things In Life Really Free? / What Are Your Goals in Life? (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Humility Is The Best Choice In Life by Nobody: 2:45pm On Jun 08, 2013
*U used BlackBerry to oppress, now everybody has a BlackBerry.
*You used ur camry to Buga, now boys use Camry to do taxi.
*Before u dey use ur plasma screen dey swell.... now dem don dey use am watch ball for buka.
*B4 u dey use ur ipad dey swag... now ipad na heavy load to carry comot house.
*B4 u go dey use brazillian hair dey form big girl, secondary skul student don dey wear am troway.
*B4 u dey go vacation 4 uk dey talk pass urself, boys don dey buy 1st class ticket dey enta london just to go lick ice cream..
BOTTOM LINE
No dey over do like say dat tin no go reach another person hand, All na vanity, e dey fade like Aba Jean...
No 4get say tortoise-car na big man motor b4o...
Notin wey come wey no get expiry date, even the life u have na borrow you borrow am...
Humility na the best choice!!

(1) (Reply)

Lagos Renews Crackdown On Agberos, Nabs 46 / Suggested New Features To Nairaland / Episode 7 - The Mystery Behind Human Existence

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.