Stats: 3,168,925 members, 7,872,979 topics. Date: Thursday, 27 June 2024 at 06:00 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Bribe Receipt (753 Views)
My Marriage Proposal (here Comes Bribe) / The Look When Amaechi Said He Has Never Taken Bribe / The Lazy Nigerian Police...... After Enough Bribe. Pics (2) (3) (4)
Bribe Receipt by kayowalemi(m): 4:43pm On May 08, 2008 |
"Hello Faruk," Oga said. "how long will it take you to buy me food? Look here, I dey hungry too much." "Sir," Faruk answered, " na dis policeman wey collect twenty naira from me say make I wait for the receipt." "Are u crazy, receipt for bribe?" "yes sir, the receipt for the twenty naira I give am. He tell me say make I wait for the check point, he don go station for bring am." "You still dey wait!!!!!!!" "Yes sir. If I no collect that receipt I no go comot dis place. Walahi, U know I no like cheating." |
Re: Bribe Receipt by djcrooky(m): 4:51pm On May 08, 2008 |
hhahahahahahahaha |
Re: Bribe Receipt by Nobody: 4:51pm On May 08, 2008 |
Huh |
Re: Bribe Receipt by StanP(m): 5:04pm On May 08, 2008 |
nitwit, can't be a naija boy |
Re: Bribe Receipt by aristole(m): 5:32pm On May 08, 2008 |
Well,not that funny |
Re: Bribe Receipt by kayowalemi(m): 5:35pm On May 08, 2008 |
Are u saying out of 140 millions ina mumu like him don finish? StanP: |
Re: Bribe Receipt by kayowalemi(m): 5:54pm On May 08, 2008 |
Aristole where have you been all this while? |
Re: Bribe Receipt by jaymobb(m): 6:45pm On May 08, 2008 |
she's bin locked up in my basement |
Re: Bribe Receipt by kayowalemi(m): 6:53pm On May 08, 2008 |
And doing what jaymobb: |
Re: Bribe Receipt by jaymobb(m): 6:58pm On May 08, 2008 |
i shudnt spell it out to you na and as a matter of fact i dont kiss and tell sef |
Re: Bribe Receipt by kayowalemi(m): 7:04pm On May 08, 2008 |
shey u know wetin dem call Magun? I don put am for her body |
Re: Bribe Receipt by jaymobb(m): 7:49pm On May 08, 2008 |
hmmmm |
Re: Bribe Receipt by bibs(f): 8:16pm On May 08, 2008 |
pls have mercy |
Re: Bribe Receipt by jaymobb(m): 8:19pm On May 08, 2008 |
the dude has finally lost it |
(1) (Reply)
A White Man And A Yoruba Man. / Smart Thiefs / Free Beer!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |