Stats: 3,183,305 members, 7,920,134 topics. Date: Tuesday, 13 August 2024 at 08:05 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / New Lappies For Sale (2504 Views)
Re: New Lappies For Sale by ademiller(f): 2:25pm On May 16, 2008 |
wetin dey worry dis one ![]() i tot u were in timbuktu iskand on exile, wetin u dey do for my thread sauce? ![]() |
Re: New Lappies For Sale by ademiller(f): 2:30pm On May 16, 2008 |
CHIDI WHEN U SERIOUS BOUT THE PRICE OF THE LAPPY, CALL ME, IF NOT, I CLOSE THE DEAL. CLEM I DEY WAIT FOR UNA NA SAUCE MIND YA MOUTH FOR HIA OKAY ![]() |
Re: New Lappies For Sale by saucekid(m): 2:32pm On May 16, 2008 |
make me |
Re: New Lappies For Sale by chidipupay(m): 2:34pm On May 16, 2008 |
Abeg the lappy dey bring money come ![]() ![]() |
Re: New Lappies For Sale by saucekid(m): 3:08pm On May 16, 2008 |
you wan buy? |
Re: New Lappies For Sale by ademiller(f): 4:01pm On May 16, 2008 |
hen him dey bring money come insourt USD sef ![]() sauce i say commot for hia ![]() |
Re: New Lappies For Sale by clemcykul(f): 4:29pm On May 16, 2008 |
*uses broom to chase sauce away* |
Re: New Lappies For Sale by ademiller(f): 8:53pm On May 16, 2008 |
u see henn Clemcy, na God go blesssssssss u, wipe am with the broom sef, d boy dey always on my case ![]() |
Re: New Lappies For Sale by chidipupay(m): 4:21am On May 17, 2008 |
No vex oh u go fit give me the lappy make i test am for one week to know wey da he go bring money come ![]() |
Re: New Lappies For Sale by jaymobb(m): 1:00pm On May 17, 2008 |
@chidi true igbo man ![]() ![]() |
Re: New Lappies For Sale by Nobody: 1:04pm On May 17, 2008 |
shiooooooooooor |
Re: New Lappies For Sale by chidipupay(m): 1:28pm On May 17, 2008 |
@jaymobb Dis is Business My guy |
Re: New Lappies For Sale by clemcykul(f): 1:31pm On May 17, 2008 |
wats your biz? |
Re: New Lappies For Sale by jaymobb(m): 1:32pm On May 17, 2008 |
spare parts ![]() |
Re: New Lappies For Sale by Nobody: 1:35pm On May 17, 2008 |
the laptops were stolen! ![]() ![]() |
Re: New Lappies For Sale by clemcykul(f): 2:29pm On May 17, 2008 |
will u shatap! |
Re: New Lappies For Sale by Nobody: 2:32pm On May 17, 2008 |
nawa o! see denial, i said repent jare! ![]() |
Re: New Lappies For Sale by mykali(m): 2:47pm On May 17, 2008 |
so na for here wey dem dey hail all those laptops wey dey "dissappear" from their owners eh ![]() |
Re: New Lappies For Sale by Nobody: 2:48pm On May 17, 2008 |
mykali:abi o ![]() |
Re: New Lappies For Sale by 1luvkipsus: 3:43pm On May 17, 2008 |
Just to meet the target, or her work is finished!!!! And there are no jobs out there ooo. Somebody, pls buy a lappy to save our sister. |
Re: New Lappies For Sale by jaymobb(m): 7:35pm On May 17, 2008 |
she still dey do shakara person don price 2k she no gree she no sabi say second hand goods na the original price divided by 4 to get the current sellin price |
Re: New Lappies For Sale by saucekid(m): 7:46pm On May 17, 2008 |
una wan pursue chief comot? una no well |
Re: New Lappies For Sale by donclemo(m): 12:21am On May 18, 2008 |
hey how far u serious if yes i go pay you 500 thousand for all wey i see but i no dey lagos so i go send the cash to u thru postal order |
Re: New Lappies For Sale by chidipupay(m): 12:45pm On May 18, 2008 |
where is this lady that want to sell laptop to an ibo man. Nne bling the thing and let me test it for One week. Okwa Na Abania, nne biko ye mu the thing light now and ret me test it ; chei! e no go ezzy 4 ezekiel ![]() ![]() |
Re: New Lappies For Sale by saucekid(m): 3:34pm On May 18, 2008 |
no comment |
Re: New Lappies For Sale by mykali(m): 8:47pm On May 18, 2008 |
kosi komenti ![]() |
Re: New Lappies For Sale by jaymobb(m): 10:28am On May 19, 2008 |
:-x |
Re: New Lappies For Sale by saucekid(m): 5:19pm On May 19, 2008 |
this yoruba too much |
Re: New Lappies For Sale by jaymobb(m): 5:42pm On May 19, 2008 |
thank god say tyty neva come here |
Re: New Lappies For Sale by saucekid(m): 5:52pm On May 19, 2008 |
if she come nko? |
Re: New Lappies For Sale by jaymobb(m): 6:04pm On May 19, 2008 |
so plenty yoruba she go come dey blow 4 here and i cant have dat |
Re: New Lappies For Sale by saucekid(m): 6:10pm On May 19, 2008 |
we think alike jare |
Dani's Childhood Days / Watch This 3d Animated Fruits, Dj And Dance To Flowsick (video) / House Of Ajebo........check It Out!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |