Stats: 3,171,408 members, 7,881,495 topics. Date: Friday, 05 July 2024 at 09:17 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Travel / Nigerians In The Uk: Stand Up Or Fall (4532 Views)
Nigerians In The Desert Trying To Travel To Europe / How Bright Or Bleak Is Overstaying On A Visiting Visa In The Uk / Nigerians In Diaspora Carry Sh*t For A Living (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)
Re: Nigerians In The Uk: Stand Up Or Fall by Nobody: 8:10pm On Jun 03, 2008 |
y r u happy ty ![]() |
Re: Nigerians In The Uk: Stand Up Or Fall by ty4real(m): 8:18pm On Jun 03, 2008 |
jennykadry: y I no go happy! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Nigerians In The Uk: Stand Up Or Fall by Nobody: 8:23pm On Jun 03, 2008 |
i dey jare,i just tire today,so i no get strength to romance those romance people wey dey that romance section,everyday no be romancing and romancing ,i don tire to romance,i say make i come hiaaa,see wetin dey happen BTW who tell u say d boy go save u from my igbo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Nigerians In The Uk: Stand Up Or Fall by ty4real(m): 8:30pm On Jun 03, 2008 |
jennykadry: I guess its a genral thing then,But ow Mr S now,i hop u are enjoying the union ![]() ![]() ![]() You wan start abi? ![]() ![]() ![]() @Uchchu! n'magi ura ni'ru,kpachara anya gi oooo Over to you,oya interpret! |
Re: Nigerians In The Uk: Stand Up Or Fall by Nobody: 8:31pm On Jun 03, 2008 |
who is Mr S ![]() ![]() |
Re: Nigerians In The Uk: Stand Up Or Fall by ty4real(m): 8:50pm On Jun 03, 2008 |
jennykadry: Una like to dey pretend abi!ok,two can play the game,greet S for me well well,i hop akpu and Bitter leaf/egusi soup dey enter trouble for house ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Nigerians In The Uk: Stand Up Or Fall by ty4real(m): 9:11pm On Jun 03, 2008 |
jennykadry: bianu ma mu ura, ka aka gi gbaji e! I just pity you ![]() ![]() ![]() |
Re: Nigerians In The Uk: Stand Up Or Fall by Nobody: 9:12pm On Jun 03, 2008 |
who be Mr S ![]() DEY DECEIVE URSELF U THINK SAY I NO KNOW SAY U BE IGBO,onye arurumana,taa gbafwo,amamu onye ibu |
Re: Nigerians In The Uk: Stand Up Or Fall by jennygirl(f): 6:08pm On Jun 07, 2008 |
seanT21,u should know when to shut up,don't argue with people that know exactly what they're talking about.i've been there b4.just send an apology to everyone. |
Re: Nigerians In The Uk: Stand Up Or Fall by SeanT21(f): 6:30pm On Jun 07, 2008 |
jennygirl: this topic is so old. Good Bye. |
Re: Nigerians In The Uk: Stand Up Or Fall by malabite: 7:15pm On Jun 23, 2008 |
mmhn |
Re: Nigerians In The Uk: Stand Up Or Fall by naijadiva2(f): 7:36pm On Jun 23, 2008 |
dang, this conversation in so over, she apologized and we all moved on. |
Re: Nigerians In The Uk: Stand Up Or Fall by malabite: 7:47pm On Jun 23, 2008 |
oh oh !! |
Re: Nigerians In The Uk: Stand Up Or Fall by malabite: 7:51pm On Jun 23, 2008 |
naija_diva: where is the apology? she is an ignorant fool |
Re: Nigerians In The Uk: Stand Up Or Fall by naijadiva2(f): 7:59pm On Jun 23, 2008 |
whether she's a fool or not, you are taking it too far by involving her parents. if she has no daddy, none of your business, you shouldn't say those things period to anyone. |
Re: Nigerians In The Uk: Stand Up Or Fall by SeanT21(f): 12:49am On Jun 24, 2008 |
malabite: I must have hit a nerve. My Bad. besides This topic is older then you so i am not even going to waste my time on this. Peace-out. |
Visa To Macedonia / Call To Nairalanders In The Us / Germany Student Visa Likely Question On Interview
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20 |