Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,197,488 members, 7,964,942 topics. Date: Thursday, 03 October 2024 at 03:39 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) (100337 Views)
I Am Flow1759 / One For The Master And One For The Boy By Flow1759 #mobilebookshelfwaw / Official: Happy Birthday To Flow1759 (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) ... (40) (Reply) (Go Down)
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by chinedumo(m): 1:04pm On Aug 29, 2013 |
I dey wonder wetin flow dey talk b4 but now i don see am koorokooro |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by Tgold1(m): 1:23pm On Aug 29, 2013 |
kikikiki l..................... i laff in chinese |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by Clemzy16(m): 2:10pm On Aug 29, 2013 |
Hohohohoho...i no fit laff jor! me i bin tink say una get liver. Boys scott ni kò kò, Boys bridgade ni. ™ƺƔcιεмεηт® |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by kenchukscole(m): 4:23pm On Aug 29, 2013 |
"ejor Awoah!" I heard Kareem pleaded. "na this guy sell fake Gold watch for us that day" I heard one of the Soldiers said. "no be me oh" I said, but as i saw the Soldiers chasing Kareem, it dawned on me i wasn't the one they were referring to hohohohohohohohohhohho..laf wan kil me here ooo,c as kareem wey kom save pesin land himsef for trouble....i pray mk dem no catch him oo...gud work boyzz or rather men... |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by jumzzy448: 5:43pm On Aug 29, 2013 |
Hahahahahahahahahahahah Dis last update got me laughing.... |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by Nobody: 7:29pm On Aug 29, 2013 |
MoltenMagma: Abeg na who write that first update on page 1? Shey na foxy or flow? Which kain small pikin writtin be dis sef? Dis story is not literature& if the page one is anything 2go by, I doubt if I will go beyond page one.Rotfl! Heheheehheheh 1 Like |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by killuminati(m): 10:02am On Aug 30, 2013 |
Flow abeg come flow na, why you dey slow? Abi you wan chop blow? |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by Gifteey100: 3:05pm On Aug 30, 2013 |
Lmao..... i cnt stp laffin......Nice job kip t up. |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by jumzzy448: 4:24pm On Aug 30, 2013 |
Shuuuuuu........no update? |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by Cashkhiid(m): 8:36pm On Aug 30, 2013 |
choi una no go kee pesin oh *brings in a mat, spreads it on the floor, places a lantern beside the mat* na sleep I go sleep hia oh abeg make una wake me wen Foxy or Flow don come oh |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by FoxyFlow(m): 7:47am On Aug 31, 2013 |
Good morning y'all... Updates coming later in the day. Had a busy day yesterday. Thanks for understanding... |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by flow1759: 9:49am On Aug 31, 2013 |
Foxy_Flow: Good morning y'all... We dey wait u Oga at the top. |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by Tgold1(m): 11:03am On Aug 31, 2013 |
Foxy_Flow: Good morning y'all...phase be fast oo, coz we Don wait so tey, we almost turn waiter...... |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by Cashkhiid(m): 4:11pm On Aug 31, 2013 |
*enters the room* *searches the whole place* still no update??* |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by killuminati(m): 7:33pm On Aug 31, 2013 |
T gold: phase be fast oo, coz we Don wait so tey, we almost turn waiter......oya waiter bring menu |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by Cashkhiid(m): 9:28pm On Aug 31, 2013 |
killuminati: oya waiter bring menu na true oh! T gold: phase be fast oo, coz we Don wait so tey, we almost turn waiter...... waiter abeg una get goat peppersoup and plaintain 4 una menu?? Make I use am dey busy dey wait for Flow and Foxy 1 Like |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by haykins01(m): 11:10pm On Aug 31, 2013 |
ermmm..with this kind of slow updates how do we, oh did i say we?..how wil the story make front page..i dont know what is the reason for the slow updates and i dont want to jump into conclusions but guys we need improvement...am i ryt or ryt? |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by thurpee(m): 6:51am On Sep 01, 2013 |
haykins01: ermmm..with this kind of slow updates how do we, oh did i say we?..how wil the story make front page..i dont know what is the reason for the slow updates and i dont want to jump into conclusions but guys we need improvement...am i ryt or ryt? U think say na easy job? 1 Like |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by FoxyFlow(m): 12:30pm On Sep 01, 2013 |
Sorry bout the long break... Updates will resume fully next tomorrow... Happy Ember Month |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by Tgold1(m): 1:48pm On Sep 01, 2013 |
Cashkhiid:i get every every buh wetin dey dia be say u go weed b4 any meal ooooo |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by Lakotai(m): 5:53pm On Sep 01, 2013 |
Foxy_Flow: I just finished doing my morning ......that with mark there.'' .... our mouth were also opened and searched thoroughly with the same fingers that had entered our anus. lols! |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by Madawaki01(m): 11:29pm On Sep 01, 2013 |
Why u dey starve us na?? |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by killuminati(m): 10:43pm On Sep 02, 2013 |
At all at all na winsh oh! 1 Like |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by ijbeauty(f): 3:57pm On Sep 03, 2013 |
Wher una de na? Abi de lock una up after d beatin? Abeg attai (BIG HEAD) come update ooo. Somtyms I de try imagine d kin head wey u de describe fo here but I neva get anytin 2 compare wit it... Carry go bros, u get beta tin fo dt BIG HEAD... #i stil de wait sha# |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by Xsenga(f): 6:07pm On Sep 03, 2013 |
Hmm,waitin dey happen na? |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by justcallbuki(f): 7:37am On Sep 04, 2013 |
I think, I will wait till any story hit d frontpage b4 reading....................... *Patiently waiting* |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by killuminati(m): 8:02am On Sep 04, 2013 |
Battybwoys come and upload na! Man ah para inna di yard, man ah roast! Mi wan yuh fi gi mi dat bloodclaat dose of update mi wan fi get high You make man ah check inna mi bookmark every now and then lookin fi update... Unuh haffi do sumtin fast caw mi jus burn a big head spliff and now hungry a kill mi! Shot mi ah dose of di ting mek mi guh feel mi sef! |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by Therock5555(m): 12:42pm On Sep 04, 2013 |
:Dsee i dey laf in slow motion, abeg cme update make i increase gear |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by Daniel2802(m): 7:52pm On Sep 05, 2013 |
I dy follow dis tori BUMPER 2 BUMPER like Wande coal. |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by yemi2plus(m): 8:47pm On Sep 05, 2013 |
Five days and til no update.. GOD is watching. @foxy, your girlfriend fit write her exam today? |
Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by FoxyFlow(m): 8:53pm On Sep 05, 2013 |
yemi2plus: Five days and til no update.. GOD is watching. Oya... Make you relax... I hear say people faint for the exxam... Na tomorrow she go write sha... You succeed? |
(1) (2) (3) ... (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) ... (40) (Reply)
The Most Wanted Maid / The Brand Of Cain (A Complete Novel) / Tormented
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29 |