Stats: 3,174,155 members, 7,890,911 topics. Date: Tuesday, 16 July 2024 at 12:17 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / I Need A Girlfriend (1626 Views)
See A Secret Cake A Girlfriend Sent To Married Lover To Wreck His Marriage / Im In Love With A Male Friend That Has A Girlfriend, HELP! / Girls Love Me: But I'm Too Shy To Get a Girlfriend (2) (3) (4)
Re: I Need A Girlfriend by saucekid(m): 9:20pm On Jun 03, 2008 |
send a good pair to ibkaye too meet my accountant for the payment |
Re: I Need A Girlfriend by buzyDiva(f): 9:22pm On Jun 03, 2008 |
saucekid: naa ha . . me I don't do that o. I don't do, I am in USA, my accountant will mail u a cheque from Germany, please mail it to Zambia. Yahoozee . . una don reach here too. |
Re: I Need A Girlfriend by saucekid(m): 9:25pm On Jun 03, 2008 |
who dey follow you do yahozee? you want online dollar? ![]() |
Re: I Need A Girlfriend by Nobody: 9:26pm On Jun 03, 2008 |
saucekid wey no get shishi ,money,na him wan buy for ibkaye,abi na ibkaye go buy shoe for u |
Re: I Need A Girlfriend by buzyDiva(f): 9:27pm On Jun 03, 2008 |
LMAOOOO isho!! |
Re: I Need A Girlfriend by saucekid(m): 9:27pm On Jun 03, 2008 |
@ jenny why you dey vex na? i go buy for you too only if u ask |
Re: I Need A Girlfriend by quickygirl(f): 2:41am On Jun 04, 2008 |
Yes.here is a lovely girl!! |
Re: I Need A Girlfriend by KOLIEBUDZ(m): 1:40pm On Jun 04, 2008 |
GUys like u make me laugh,me I dont talk to girls,I dont know how to go and tell a girl I like her,who is she?I want her to tell me she likes me.thats when I know she really does like me. |
Re: I Need A Girlfriend by Wantedola(m): 4:45pm On Feb 02, 2020 |
Just reading y'alls interactions. It's fun. |
Ten Commandments Of Dating! / How Cruel / I Dont Believe In Lone Any More?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6 |