Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,182,799 members, 7,918,587 topics. Date: Monday, 12 August 2024 at 12:17 PM

I Want A Man To Be With - Dating And Meet-up Zone (5) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / I Want A Man To Be With (9507 Views)

I Want A Man To Spend The Weekend With / I Need A Man To Love And Marry Me! / Responsible Lady Looking For A Responsible Man To Have A Family With (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply) (Go Down)

Re: I Want A Man To Be With by beauteous(f): 3:10pm On Jun 08, 2008
jenny i don miss u tire.abeg hit me on yim jo
Re: I Want A Man To Be With by Roscodaddy(m): 4:18pm On Jun 08, 2008
Finally the puzzle don solve,this our so called oreofemi na big scam,I have been added once by the fake guy on nairaland,only 4 me to see the id and this pic as profile,so I decided to bait the yahoo yahoo,please read 4 your enjoyment.Below na wetin me and the fake guy chat.


rasaki nabena: ow u dey
rasaki nabena: longest time
jokyjay: wo is this
rasaki nabena: your friend
jokyjay: who
rasaki nabena: melvin
rasaki nabena: ow u dey
jokyjay: i don't remember
You missed a call from jokyjay. (5:12 AM on 6/8/2008)

rasaki nabena: which kind girl pic u put here na
rasaki nabena: beave yourself
jokyjay: what happened to ot
jokyjay: it
rasaki nabena: why u do this kin thing
jokyjay: what
rasaki nabena: put girl pic
rasaki nabena: abeg
jokyjay: what
rasaki nabena: but u dey ok sha
rasaki nabena: long time how runs
jokyjay: am i not a girl
rasaki nabena: you're a girl
rasaki nabena: hmmm
rasaki nabena: beave yourself
jokyjay: what happened to ot
jokyjay: it
rasaki nabena: why u do this kin thing
jokyjay: what
rasaki nabena: put girl pic
rasaki nabena: abeg
jokyjay: what
rasaki nabena: but u dey ok sha
rasaki nabena: long time how runs
jokyjay: am i not a girl
rasaki nabena: you're a girl
rasaki nabena: hmmm
jokyjay: u will really have to tell me about u because i can't remember u
rasaki nabena: where u dey?
jokyjay: am a girl
rasaki nabena: where u dey?
jokyjay: what type of question is that
jokyjay: rhode island
rasaki nabena: hmmm where is that
jokyjay: US
rasaki nabena: oh yeah where in rhode island
jokyjay: providencd
jokyjay: providence
rasaki nabena: ok
rasaki nabena: wetin u dey do
jokyjay: if u don't have anything to say, bye , because i don't even know you
rasaki nabena: school or work
rasaki nabena: please stop all these you're on my friends list on yahoo messenger
rasaki nabena: that is why i am chating with u
jokyjay: then why didu say longest time
rasaki nabena: because you're on my friends list and it has been a while
jokyjay: have u chatted with me before
jokyjay: are u a girl or a boy
rasaki nabena: well really can t remember am a guy ]
rasaki nabena: am a guy
jokyjay: ok
jokyjay: am sorry i don't know you
rasaki nabena: ok we can get 2 no each oda
jokyjay: why
rasaki nabena: am melvin 24 am in d UK
rasaki nabena: haba we r just friends
rasaki nabena: at least
jokyjay: ok
jokyjay: am joke
rasaki nabena: ok
rasaki nabena: ow old r u ?
rasaki nabena: and wot do u do
rasaki nabena: and wot do u do
jokyjay: am a student
rasaki nabena: kool
rasaki nabena: wot school and wotz your major
jokyjay: never mind
jokyjay: don't say that
rasaki nabena: ok why don't u want 2 tell me your school
rasaki nabena: and wot course
jokyjay: nothing
rasaki nabena: haba but i am telling u things about me
jokyjay: why will i be talking to u as is if we know each otnet before
rasaki nabena: ok but we are getting 2 no each oda now
jokyjay: no
jokyjay: sorry about that
rasaki nabena: haba ,u can never tell we might be very good friends if u no wot i mean
jokyjay: pn the internet
jokyjay: hmmm
rasaki nabena: well it happens
rasaki nabena: just tell me more about u
jokyjay: whatever
jokyjay: no
rasaki nabena: hmmm is there more 2 u abi there are oda things you're hiding
jokyjay: i sit y force
rasaki nabena: naaaa
jokyjay: is it by force
rasaki nabena: nor be by force
jokyjay: good
jokyjay: then bye
rasaki nabena: e ma bi nu sis ologe
rasaki nabena: jo duro
rasaki nabena: kilode
jokyjay: kosi
rasaki nabena: the ba mi so oro
rasaki nabena: then ba mi so oro
jokyjay: what should i say
jokyjay: please
jokyjay: let me have a good day
rasaki nabena: no way ohh
rasaki nabena: wot time is it where you're
jokyjay: i see u are not ready to quit
rasaki nabena: no way i can never quit
jokyjay: ok
jokyjay: be typing while i luk at u, when nobody answers , u will stp
rasaki nabena: no way u will answer me
rasaki nabena: come 2 think of it ow old r u
jokyjay: what has that got to do with u
jokyjay: please
jokyjay: i beb
rasaki nabena: no way i can never leave u
jokyjay: na jeje i sit down wey u come find trouble
jokyjay: please
rasaki nabena: i saw this same pic one guy was using it
jokyjay: who
rasaki nabena: i don't even no his name
rasaki nabena: he was using it 2 chat
rasaki nabena: r u on hi or face book5
jokyjay: both
jokyjay: what happened
rasaki nabena: ok kool
rasaki nabena: let me check for u so i cn add u
rasaki nabena: wotz your name there
jokyjay: i don't know , can't u understand me, why do u want to add me
rasaki nabena: haba we r friends now
rasaki nabena: ya give me am on facebook now
jokyjay: Happy
jokyjay: wetin
jokyjay: o boy i say i no know u
jokyjay: they born fish with water
rasaki nabena: yes hhhh
rasaki nabena: so u give me
jokyjay: wetin
rasaki nabena: the details 4 facebook n nairaland
rasaki nabena: the details 4 facebook n nairaland
jokyjay: what is it
rasaki nabena: make usend am na
jokyjay: please
rasaki nabena: why r u like this
rasaki nabena: you're not this hard
rasaki nabena: you're just forming
jokyjay: me
jokyjay: ok
jokyjay: u will know now
rasaki nabena: yes u
rasaki nabena: i know who you're now i remember now
rasaki nabena: uuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuu
rasaki nabena: i don catch u 2day
rasaki nabena: u be guy
rasaki nabena: i dey try remember where i see this pic
jokyjay: hisssssssssssssssssssssssssss
rasaki nabena: na for nairaland
rasaki nabena: cheiiiii
jokyjay: ok
jokyjay: screw u
rasaki nabena: u be big tif
rasaki nabena: so u dey go nairaland go dey form say u be guy
rasaki nabena: u be woman
jokyjay: na who send u
rasaki nabena: ehen na im i tlk say somebody dey use am chat
jokyjay: who be guy
rasaki nabena: na 2day i go expose your yansh
rasaki nabena: chei
rasaki nabena: yahoo yahoo
jokyjay: kilose e
jokyjay: se osofun won nile
rasaki nabena: cheiii
rasaki nabena: wetin u dey do for nairaland confess your sins niw
jokyjay: ode
jokyjay: i beg if u no leave now
jokyjay: u go cry leave later
rasaki nabena: u be tif
rasaki nabena: ole
rasaki nabena: oloshi
jokyjay: ema wo ode
jokyjay: o gbon kobo
jokyjay: won noe o gbo eko
rasaki nabena: try and change ohh why u go nairaland go dey put this pic
jokyjay: na me be that
jokyjay: i look like model thatnk u
jokyjay: who be this self
jokyjay: e be like say they put pepper for your yansh today
rasaki nabena: which kind dirty model
rasaki nabena: lol
rasaki nabena:
rasaki nabena: u be tif
jokyjay: ok
jokyjay: i go show u if i be tiff or not
jokyjay: ewu
jokyjay: e be like say na ajegunle u dey live
rasaki nabena: u
rasaki nabena: u
rasaki nabena: u
jokyjay: because na d people wey they behave like this
jokyjay: e no go work
rasaki nabena: oh u no ajegugle sef
jokyjay: i no be small girl
rasaki nabena: u be last smallie
rasaki nabena: sharap
rasaki nabena: u wey be small time yahoo yahoo
jokyjay: u think say i go foret nigeria
jokyjay: smallie
jokyjay: yahoo yahoo
rasaki nabena: which naija u dey frget
rasaki nabena: u dey naija
jokyjay: i go send u 500 now so u no go no say i be yahoo yahoo
jokyjay: stupid molla
rasaki nabena: u send me 500
rasaki nabena: hahahahahahaa
rasaki nabena: man today is a good day
rasaki nabena: u get 50 naira as u dey so?
jokyjay: i live in lagos before coming here 4 12 years]
rasaki nabena: u get
rasaki nabena: shat up
rasaki nabena: which coming where
jokyjay: Cowboy
rasaki nabena: u dey craze wetin be time 4 there u no sabi which school u go u now sabi
rasaki nabena: u bloody yahoo yahhp
jokyjay: u no get shame, na d picture u take 4 your villiage u come put here
jokyjay: na important people i dey tell my school, no be people wey no gget life
jokyjay: na wetin i dey even talk self
jokyjay: because i did not chat with u
rasaki nabena: becuse u dey lie
rasaki nabena: i don catch u
jokyjay: that is why u are embarassingg yourself like this
jokyjay: eee
jokyjay: naija ti baje
rasaki nabena: u dey lie me and u don chat before
jokyjay: ogaoooooooooo
rasaki nabena: u come dey lie here
rasaki nabena: shat up
jokyjay: wetin i go tell fool like u
jokyjay: wettinu won use my school do
rasaki nabena: u wey no even sabi major
jokyjay: did u tell them at home
jokyjay: ok
rasaki nabena: i say wetin be your major u no fit talk
rasaki nabena: omo make u stop this nonsense ohhh
jokyjay: na ultrasound technologist i dey red
jokyjay: i fit talk
rasaki nabena: hahahahahahahahahahaha
jokyjay: but no be yeye people like u
rasaki nabena: ultrasound technologist
jokyjay: u read am before
rasaki nabena: na cousre be that u for read ultra violet light
rasaki nabena: lol
jokyjay: naija still get illiterate people
jokyjay: i no no
rasaki nabena: see u
jokyjay: wetin be course
rasaki nabena: your english sef no even correct
jokyjay: u no go school
jokyjay: if u come, here i swear u go run go back to where u come from
rasaki nabena: u say your name na joke abi?
rasaki nabena: now i go catch u full time
jokyjay: i beg i no get time for people that sucks
jokyjay: u suck
rasaki nabena: abi your name na joke abi
rasaki nabena: u go see who go suck orange now
rasaki nabena: i go open your yansh now now
rasaki nabena: just wait
jokyjay: u no funny
jokyjay: see small pickin
rasaki nabena: just hold on
jokyjay: so e dey pain u
rasaki nabena: shey na wit this pic u dey use do your yahoo yahoo 4 nairaland
jokyjay: because a girl no chat with u
jokyjay: yahoo yahoo
rasaki nabena: now i wan expose u 4 nairaland
jokyjay: if i tell u say u don mad, u do think say i dey lie
jokyjay: u come here come chat
jokyjay: u dey say all these things
jokyjay: i beg
jokyjay: dey go tell u say stupid thread
jokyjay: stupid fellow
rasaki nabena: oleeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee
rasaki nabena: aji bo oleeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee
rasaki nabena: i don catch your hand 4 pot of soup
jokyjay: early in the mornin u come here disturb me
jokyjay: i thought u are a sencible person
rasaki nabena: u no even sabi one simple english
rasaki nabena: see ow u dey spell sensible
rasaki nabena: lol
jokyjay: i beg
rasaki nabena: lol
jokyjay: s and c
jokyjay: what made them enemy
jokyjay: i beg
jokyjay: i no get time
jokyjay: if u are ready let me knoe
rasaki nabena: see how u dey spell know
rasaki nabena: avfer u go say u dey rhode island
rasaki nabena: barawo
rasaki nabena: who dey advertise her body, if u dey do no mean say someone else dey do am
rasaki nabena: nor be u post this nonsense 4 nairaland
jokyjay: so na u
jokyjay: eeeeeeeeeeeeeeee
rasaki nabena: oreofemi
rasaki nabena: hahahahaha
rasaki nabena: i don catch u 2day
jokyjay: i won laugh
rasaki nabena: i don catch u
rasaki nabena: u be big ole
jokyjay: u come here come disturb
jokyjay: ok
rasaki nabena: your yahozie don blow
rasaki nabena: lol
jokyjay: na wetin i steal from u mama
jokyjay: na only game i go play with u yeye people like u
jokyjay: u won play
rasaki nabena: i no dey play with barawos
jokyjay: Happy
jokyjay: nice
jokyjay: see ya later
jokyjay: asewo
rasaki nabena: lol
rasaki nabena: u dey run
rasaki nabena: because i don catch u
jokyjay: see this one
jokyjay: its too early to chat with someone without brain
jokyjay: please
jokyjay: holla back in d night
jokyjay: when important people don go
rasaki nabena: ok u get oda mugu abi
jokyjay: na d only mugu i don see for my life be this
jokyjay: please let me sleep and forget u
jokyjay: then start myday fresh
jokyjay: u don go
BUZZ!!!
jokyjay: come now
BUZZ!!!
BUZZ!!!
jokyjay: pick d call make i hear your voice
jokyjay: yeye
BUZZ!!!



More to come
Re: I Want A Man To Be With by Nobody: 4:43pm On Jun 08, 2008
ROTFLMAO grin grin grin grin grin grin
Re: I Want A Man To Be With by saucekid(m): 4:53pm On Jun 08, 2008
@ person above jenny
what is the point?
Re: I Want A Man To Be With by whytee1(f): 4:55pm On Jun 08, 2008
gaddamn!!!! did u type all that
Re: I Want A Man To Be With by Nobody: 4:57pm On Jun 08, 2008
copied and pasted i guess undecided
Re: I Want A Man To Be With by Nobody: 4:59pm On Jun 08, 2008
@ poster

What else than sex starved guys will you get on NL?

Are you just being stupid or pretending to be? Either ways, I'll advise you get wise!
Re: I Want A Man To Be With by saucekid(m): 5:02pm On Jun 08, 2008
i'm not sex starved
Re: I Want A Man To Be With by Nobody: 5:17pm On Jun 08, 2008
saucekid:

i'm not sex starved

All the same i don't think you actually replied her!
Re: I Want A Man To Be With by saucekid(m): 6:27pm On Jun 08, 2008
says who?
Re: I Want A Man To Be With by Nobody: 6:28pm On Jun 08, 2008
Becoz I have seen you are different! wink
Re: I Want A Man To Be With by saucekid(m): 6:33pm On Jun 08, 2008
sank you velly mush
Re: I Want A Man To Be With by buzyDiva(f): 7:31pm On Jun 08, 2008
hehehehe . . . . I no fit laugh abeg

today na sunday embarassed
Re: I Want A Man To Be With by saucekid(m): 7:32pm On Jun 08, 2008
tomorrow na saturday
Re: I Want A Man To Be With by buzyDiva(f): 7:34pm On Jun 08, 2008
saucekid:

tomorrow na saturday

wat planet do u reside in?
Re: I Want A Man To Be With by Nobody: 7:36pm On Jun 08, 2008
buzyDiva:

what planet do u reside in?

Reverse!
Re: I Want A Man To Be With by saucekid(m): 7:48pm On Jun 08, 2008
na reverse planet i dey
Re: I Want A Man To Be With by buzyDiva(f): 7:49pm On Jun 08, 2008
no wonder!
Re: I Want A Man To Be With by saucekid(m): 7:51pm On Jun 08, 2008
wonder no
Re: I Want A Man To Be With by Emkayotis(m): 1:13am On Jun 09, 2008
saucekid:

wonder no

Steve Wonder & Wonderful Steve, what's the difference? grin grin grin grin
Re: I Want A Man To Be With by smarta(m): 8:32am On Jun 09, 2008
@ oreofemi
dont mind nairalanders, dey don forget about you
my sister, which kind man u want bico?
Re: I Want A Man To Be With by Bushki: 9:41am On Jun 09, 2008
hey,

Wonderful post ore ! Wish I cud just see u once , I want to tell u so many thins and advise on so many also.

wish I cud get a reply.

oluwaseun.]
Re: I Want A Man To Be With by olajide8(m): 11:36am On Jun 09, 2008
hi if thats your pic and you are serious post me a msg
Re: I Want A Man To Be With by cooldude62(m): 12:38pm On Jun 09, 2008
dont you guys read?
the roscodaddy guy just pasted the convo. he had with the poster,
he just let us know he/she's fake,
for me, if its a guurl, she's not feminine!
might be a yahoo guy as indicated in the convo.
Re: I Want A Man To Be With by Easybaby(f): 2:07pm On Jun 09, 2008
rolls eyes shocked shocked shocked

wonders shall never end sad angry
Re: I Want A Man To Be With by eagle5exe: 2:19pm On Jun 09, 2008
na
Re: I Want A Man To Be With by kunlebco(m): 2:36pm On Jun 09, 2008
baby i think u are beautiful so i dont see any reason why u should be lookin for someone to love u.
so take it easy baby
Re: I Want A Man To Be With by Tomiccell: 6:37pm On Jun 09, 2008
hi, i'm new to this whole nairaland stuff.replying to your subject matter.r u serious
Re: I Want A Man To Be With by captainhsi: 7:00pm On Jun 09, 2008
baby, seems to be interested in you!am a new corper in town!if you care drop me a mail at captainhsif@yahoo.com smiley
Re: I Want A Man To Be With by biggynd: 7:11pm On Jun 09, 2008
i am available,u can contact me through this medium
Re: I Want A Man To Be With by superboi(m): 10:39pm On Jun 09, 2008
na wa oh! so of my naija brodas like awof!gaal bring hersef free dem still dey give am fone nomba and address dey say heres my nomba call me grin.awoff dey run belle oh! grin
Re: I Want A Man To Be With by acidrop(f): 7:32am On Jun 10, 2008
na wa oooo

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply)

190 Vs Omolola Relationship Gone Wrong? / Serious Relationships And Hook Up Zone / Hook Up Needed Urgently

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 57
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.