Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,169,757 members, 7,875,897 topics. Date: Sunday, 30 June 2024 at 01:07 AM

Nawa O - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Nawa O (698 Views)

Tourists Withdrawing Money From An ATM In Zimbabwe (Nawa o) / Nawa O Just Car (photos) / Nawa O But E Fit Happen Real?? (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Nawa O by newslife: 12:45pm On Aug 29, 2013
This tin tire meself, can you imagin children of nawadays: i was preparing my son for school there was no food in the houz however i go buy 4 okpa (the okpa too sweet well well) for am to chop b4 going to skul after 5mins he begin to cry then, i dey for bathroom when i come out
me: why u r crying my son
son: ( crying louder)
me: wetin nw lazarus!
Son: (he stat pointin at d one okpa wey stil remain)
me: i said ehee wetin do am
son: (he stat crying again)
me: haa i said wetin do am!
Son: daddy i don eat belly ful bt the okpa stil remain i dn't how i go fit finish am
advice me on how i go take train this child
Re: Nawa O by profhyzik(m): 12:49pm On Aug 29, 2013
[color=#990000][/color] ¡¡¡

(1) (Reply)

Funny Tailor Video ( This Is A Comedy Video } Laugh / Mother And Pikin / BREAKING NEWS: Musa Needs Ur Advise Urgently **PICs**

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.