Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,201,615 members, 7,979,088 topics. Date: Friday, 18 October 2024 at 08:07 PM

Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) - Dating And Meet-up Zone (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) (6064 Views)

Romance Chat Room / :::::romance Chat Room::::: / So What's Cracking. . . .official Late Night Romance Chat Away! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)

Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by Lilimax(f): 2:14pm On Sep 25, 2013
Make I join una sef because all this big grammer dey tire person sometimes.
I want a place where I go yarn my mind as I like ... grin
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by Nobody: 2:20pm On Sep 25, 2013
Idowuogbo: Worris dis? undecided
Na thread undecidedgrin
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by luvablesam(m): 2:24pm On Sep 25, 2013
Nursy: Una doo ee. As e be say I dey d land of pidgin english, make I join una for here. No be say I even like to dey speak uhmm gud english sef. I lyk to dey speak pidgin eh, so tey d tin taya me sef. E dey do me tininitanana...

Nursy I welcum u...u fit share ur tori form here make we join head togeda solve am.for here u sef na MOD..
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by luvablesam(m): 2:26pm On Sep 25, 2013
Idowuogbo: Worris dis? undecided
It ain't by force idowu..if u no fit beat us join us
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by luvablesam(m): 2:29pm On Sep 25, 2013
ikekings: Ehnnnn... So dis kind thread dey? Anyways I don subscribe... No be everybody sabi write good english as I no sabi make I join una jare!
Bros welcome...drop ur story for hia
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by luvablesam(m): 2:30pm On Sep 25, 2013
Lilimax: Make I join una sef because all this big grammer dey tire person sometimes.
I want a place where I go yarn my mind as I like ... grin

Welcome sis
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by sexymoma(f): 2:56pm On Sep 25, 2013
Idowuogbo: Worris dis? undecided
I.D you travel ni
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by AbuMikey(m): 3:41pm On Sep 25, 2013
As I be say I fall for this thread,na iim be say I go dey follow the thread bumper to bumper oo!!

I dey come,I wan go buy groundnut wen I wan take eat guru guru cheesy
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by Idowuogbo(f): 8:42pm On Sep 25, 2013
sexymoma: I.D you travel ni
na.. I dey underground dey cancel demons.
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by Idowuogbo(f): 8:44pm On Sep 25, 2013
luvable sam: It ain't by force idowu..if u no fit beat us join us
No pour me spit joor! Hanhan? See as u dey use saliva shower man pikin, shift go one side mehn angry
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by Dyt(f): 9:02pm On Sep 25, 2013
Sneezes
Abeg pass me ganja
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by Idowuogbo(f): 9:06pm On Sep 25, 2013
E don finish

Igwu dey o! Same effect.
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by Dyt(f): 9:13pm On Sep 25, 2013
Dat one na blood tonic
*moves closer to her, puts hand in her pata*
Choi, u fit lie o
No b him b dis
*Push am comot*
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by luvablesam(m): 9:51pm On Sep 25, 2013
Dyt wetin u dey find for here na?hope u come in peace?
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by Idowuogbo(f): 9:54pm On Sep 25, 2013
Dyt: Dat one na blood tonic
*moves closer to her, puts hand in her pata*
Choi, u fit lie o
No b him b dis
*Push am comot*
Busted#
Oya bring lighter make we shake weather.
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by Dyt(f): 10:00pm On Sep 25, 2013
Idowuogbo:
Busted#
Oya bring lighter make we shake weather.


Inhales
Omo dis thing dey high me
*scratches head n sniffs*
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by Dyt(f): 10:00pm On Sep 25, 2013
luvable sam: Dyt wetin u dey find for here na?hope u come in peace?

U wanna wet ur boxers again?
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by luvablesam(m): 10:07pm On Sep 25, 2013
C ur head like palmwine jug wey them take dey drink morning shot
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by Dyt(f): 10:09pm On Sep 25, 2013
Hehehehe
He pain am
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by luvablesam(m): 10:12pm On Sep 25, 2013
Say wetin?
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by Idowuogbo(f): 10:13pm On Sep 25, 2013
Dyt: Hehehehe
He pain am
Lpmso! He go stone u o!
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by Dyt(f): 10:14pm On Sep 25, 2013
I think I rem u
Was u d dude dat tot u yabbed me?
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by luvablesam(m): 10:21pm On Sep 25, 2013
Na so u dey forget dos wey dey give u favors wey u no deserve?e even get mouth dey ask me question..tank ur juju sey I dey in gud spirit dis nyt dyt
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by Dyt(f): 10:22pm On Sep 25, 2013
I cldnt rem cos u were simply irrelevant
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by luvablesam(m): 10:27pm On Sep 25, 2013
U dun talk finish?mrs red hair
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by Dyt(f): 10:29pm On Sep 25, 2013
Lmao

See ehn, stop struggling wit ursef to mk meaning, NL shldnt be taken seriously, go take ur dose so u cld slp off d pain
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by luvablesam(m): 10:34pm On Sep 25, 2013
Nl na where I dey relax after a hard days work so make u sef no take am too serios...na relaxation i dey,na u nid to take a chill pill b4 u get abrupt menopause.beg dyt stick to our pidgin or u no be Nigerian?
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by Dyt(f): 10:37pm On Sep 25, 2013
I see
With those veins on ur neck?
Shior
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by luvablesam(m): 10:39pm On Sep 25, 2013
Write pidgin abeg ,no be crime.
Wetin d shior dey for?
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by Dyt(f): 10:44pm On Sep 25, 2013
I no find how to write am
See, I am nt so gd at writin pidgin, bt I hp gbagaun is allowed
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by luvablesam(m): 10:57pm On Sep 25, 2013
Yea.it is .....we go dey correct u smàll smalll

Just learn
Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by Dyt(f): 11:00pm On Sep 25, 2013
I dey learn bt nt everything I can write in pidgin

(1) (2) (3) (4) (Reply)

Nwanyi Asaba / Nairaland Male Of The Year By Omo Eko And Cute-ass / The Love Of My Life

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.