Stats: 3,169,734 members, 7,875,843 topics. Date: Saturday, 29 June 2024 at 11:07 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / The President In The Gym (750 Views)
Must Read: The President’s Daughter And I… PART 1 / At The Gym / The Girl At The Gym (2) (3) (4)
The President In The Gym by ituen(m): 7:24am On Jun 23, 2008 |
Re: The President In The Gym by clemcykul(f): 8:12am On Jun 23, 2008 |
i cant fit shouted |
Re: The President In The Gym by naijababe2(f): 10:40am On Jun 23, 2008 |
hope he didnt BREAK his back? |
Re: The President In The Gym by folly69(m): 11:01am On Jun 23, 2008 |
@ituen u better run i hear say e don issue warrant for ur 4 ur arrest |
Re: The President In The Gym by Abbygyal(f): 3:47pm On Jun 23, 2008 |
lmao i can stop laffing, the way he was shouting sef. to be frank thats not d president of ur country, the ending says it all. |
Re: The President In The Gym by ituen(m): 8:39am On Jun 24, 2008 |
folly, i don commot for this country. na Siberia i dey now. If our SSS fit survive that place, make dem come make we all do "CATCHER" |
Re: The President In The Gym by clemcykul(f): 8:49am On Jun 24, 2008 |
na your two and half leg u wan take do catcher? ![]() |
Re: The President In The Gym by segunpc(m): 10:31am On Jun 24, 2008 |
dat na heavy lie o. that na yar adua broda wey luk lik me ![]() |
Re: The President In The Gym by clemcykul(f): 3:24pm On Jun 24, 2008 |
yes u talk true segun |
Re: The President In The Gym by iwajay(m): 4:58pm On Jun 24, 2008 |
@clem, kindly explain what you mean by two and half leg. |
Re: The President In The Gym by kayowalemi(m): 5:22pm On Jun 24, 2008 |
@Ituen if u lik ya sef mak sure u dey under heavy militant protection, na only dat place Yar'Adua and im military dey scare of. che mak I giv u Tom Ateke house address and phone number? ![]() ![]() |
Re: The President In The Gym by clemcykul(f): 9:24am On Jun 25, 2008 |
@iwajay ![]() two legs for walking and the half for diggn holes ![]() |
Re: The President In The Gym by 4gotnheros(m): 3:04am On Jun 27, 2008 |
That is never YAR ADUA. Besides, a blind man would know that's not him if he listens properly. They guy in pretence there got a boyish voice. |
Re: The President In The Gym by ituen(m): 5:53am On Jun 27, 2008 |
whether na yaradua or not, at least u where laughing @Clem my 2 and a half leg dey do wonders of. The half one dey help me get visa n passport to other countries |
Re: The President In The Gym by clemcykul(f): 9:01am On Jun 27, 2008 |
visa? hmmm ![]() |
Re: The President In The Gym by ituen(m): 8:30am On Jun 30, 2008 |
have u forgotten that na ur type dey in charge of checking boarding passes? |
Re: The President In The Gym by clemcykul(f): 10:44am On Jun 30, 2008 |
ol boy why na ![]() |
Re: The President In The Gym by Nella(f): 8:29pm On Jul 01, 2008 |
haha! I seen that video b4, but it's funny any day! ![]() ![]() |
Re: The President In The Gym by clemcykul(f): 9:36am On Jul 02, 2008 |
lol |
(1) (Reply)
Na Who Be The Best Liar Among Them / Friday Joke(little Tufe) / Wife's Order
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11 |