Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,171,182 members, 7,880,686 topics. Date: Friday, 05 July 2024 at 02:26 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Some Naija Girls Too Dey Shame To Kiss For Public! WHY??? (1607 Views)
The Secret Why Giving Girls Too Much Attention Never Makes Them Fall In Love / Ladies No Dey Shame Again Ohhh.. / Thai Couple Kiss For 58 Hours (2) (3) (4)
Some Naija Girls Too Dey Shame To Kiss For Public! WHY??? by Andyblaze: 5:48pm On Sep 21, 2013 |
The thing dey vex me die. Why pretend in public when ur a freak in the sheets. Is it that nigerian galz are not romantic The only tin dem de manage to do na to hug. Please why?? Matured answers plz |
Re: Some Naija Girls Too Dey Shame To Kiss For Public! WHY??? by Enegod(m): 5:53pm On Sep 21, 2013 |
kissing in public is a sin.... |
Re: Some Naija Girls Too Dey Shame To Kiss For Public! WHY??? by Nobody: 5:53pm On Sep 21, 2013 |
Hello randy247 |
Re: Some Naija Girls Too Dey Shame To Kiss For Public! WHY??? by zeb04(f): 5:59pm On Sep 21, 2013 |
Cz public show of affection aint allowd |
Re: Some Naija Girls Too Dey Shame To Kiss For Public! WHY??? by Andyblaze: 6:00pm On Sep 21, 2013 |
zeb04: Cz public show of affection aint allowdwich nogerian law outlaws it? |
Re: Some Naija Girls Too Dey Shame To Kiss For Public! WHY??? by Andyblaze: 6:01pm On Sep 21, 2013 |
Enegod: kissing in public is aaccording to bible or ogogoro constitution |
Re: Some Naija Girls Too Dey Shame To Kiss For Public! WHY??? by sweetestguy(m): 7:31pm On Sep 21, 2013 |
Becos keke fit jam u for road |
Re: Some Naija Girls Too Dey Shame To Kiss For Public! WHY??? by Enegod(m): 8:27pm On Sep 21, 2013 |
Andyblaze: according to bible or ogogoro constitutionbible |
Re: Some Naija Girls Too Dey Shame To Kiss For Public! WHY??? by Pdizzle(m): 11:50pm On Sep 21, 2013 |
culture...africans re nt romantic |
Re: Some Naija Girls Too Dey Shame To Kiss For Public! WHY??? by Nobody: 1:48am On Sep 22, 2013 |
Respect thing... keep your personal business personal. Pdizzle: culture...africans re nt romantic Yes they are |
Re: Some Naija Girls Too Dey Shame To Kiss For Public! WHY??? by Exponental(m): 5:34am On Sep 22, 2013 |
For safety reasons, do not kiss in public in nigeria. Many nigerians are lookers, and this may cause distraction n distraction might lead to accident (sometimes fatal). ......lol |
Re: Some Naija Girls Too Dey Shame To Kiss For Public! WHY??? by Nobody: 10:56am On Sep 22, 2013 |
Simple, not everyone is a fan of PDAs.. |
Re: Some Naija Girls Too Dey Shame To Kiss For Public! WHY??? by beckyomas(f): 4:37pm On Sep 22, 2013 |
Seriously? I ve always been game when it comes to dat but he is d shy one. I Don't think its a gorl thingy |
Re: Some Naija Girls Too Dey Shame To Kiss For Public! WHY??? by Nikkyparadise(m): 9:03pm On Sep 22, 2013 |
End tym tins |
Re: Some Naija Girls Too Dey Shame To Kiss For Public! WHY??? by Idowuogbo(f): 9:05pm On Sep 22, 2013 |
Dem dey shame cus some of una no sabi kiss. |
Re: Some Naija Girls Too Dey Shame To Kiss For Public! WHY??? by Nobody: 9:11pm On Sep 22, 2013 |
Bush gals with bad breathe. Not smh |
Re: Some Naija Girls Too Dey Shame To Kiss For Public! WHY??? by Nobody: 11:43pm On Sep 22, 2013 |
Why?. Because their mouth dey smell pass pit latrine |
Re: Some Naija Girls Too Dey Shame To Kiss For Public! WHY??? by AndyBoomba: 9:26pm On Nov 08, 2014 |
K |
Re: Some Naija Girls Too Dey Shame To Kiss For Public! WHY??? by mizcalvina(f): 9:39pm On Nov 08, 2014 |
andyblaze still dey Alive?? |
Re: Some Naija Girls Too Dey Shame To Kiss For Public! WHY??? by marieolae(f): 9:43pm On Nov 08, 2014 |
Guy,, please this is naija. Dis place no b beverly hills |
Re: Some Naija Girls Too Dey Shame To Kiss For Public! WHY??? by Nobody: 9:47pm On Nov 08, 2014 |
It z a bit awkward. |
Re: Some Naija Girls Too Dey Shame To Kiss For Public! WHY??? by Rexnegro(m): 10:14pm On Nov 08, 2014 |
because they re immature, having a dual personality. Good girls in public n at home , but bad girls in a room with a guy. |
(1) (Reply)
Confused With Girl. / Girls, Can You Date A Driver? / Sex And Age
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |