Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,168,978 members, 7,873,144 topics. Date: Thursday, 27 June 2024 at 08:44 AM

Hottest Chick On Nairaland - Dating And Meet-up Zone (11) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Hottest Chick On Nairaland (28306 Views)

The Hottest Romantic Blackberry Group So Far / Who's The Hottest Chick On Nairaland? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) ... (26) (Reply) (Go Down)

Re: Hottest Chick On Nairaland by LadyJ1: 10:39pm On Jul 18, 2008
chinesedoll:

size 22 ke shocked shocked shocked shocked

by d way
where is jenny
i don dey find that girl since

i dey here sweetie

@dreeldee

amebo angry grin
Re: Hottest Chick On Nairaland by chinesedoll(f): 10:41pm On Jul 18, 2008
Osanobua

dem don ban u again
wetin u do dis time?
Re: Hottest Chick On Nairaland by LadyJ1: 10:42pm On Jul 18, 2008
chinesedoll:

Osanobua

them don ban u again
wetin u do this time?

them say i dey troublesome sad embarassed grin

ruky baby i don miss u die,how far naaaa kiss
Re: Hottest Chick On Nairaland by dreeldee: 10:42pm On Jul 18, 2008
Lady J:

i dey here sweetie

@dreeldee

amebo angry grin

i'm just being a good guy cheesy

she's a regular just like Ruby
Re: Hottest Chick On Nairaland by Nobody: 10:45pm On Jul 18, 2008
Re: Hottest Chick On Nairaland by dreeldee: 10:47pm On Jul 18, 2008
what's getting you confused? no be true tongue

@post Ruby tongue tongue for your mind
Re: Hottest Chick On Nairaland by LadyJ1: 10:48pm On Jul 18, 2008
dreeldee:

same here, i could go lesbian with her

so many guys wat to go lesbian for ruby pearl na waooooo,enough wedding dis year ooooo



ruky arrange money well well,cos we go tie ashebi tire grin
Re: Hottest Chick On Nairaland by chinesedoll(f): 10:50pm On Jul 18, 2008
Lady J:

them say i dey troublesome sad embarassed grin

ruky baby i don miss u die,how far naaaa kiss

my love
who said u are troublesome
dont dey know dat u cant hurt a fly

aw u dey now
i don miss u too o
Re: Hottest Chick On Nairaland by dreeldee: 10:51pm On Jul 18, 2008
Lady J:

so many guys what to go lesbian for ruby pearl na waooooo,enough wedding this year ooooo



ruky arrange money well well,because we go tie ashebi tire grin

lai lai grin grin i meant you jenny lipsrsealed lipsrsealed grin
Re: Hottest Chick On Nairaland by LadyT(f): 10:51pm On Jul 18, 2008
Jenny = Trouble

grin
Re: Hottest Chick On Nairaland by LadyJ1: 10:51pm On Jul 18, 2008
@topic

chinesedoll

i could go lesbian for dat sweet fresh chest grin
Re: Hottest Chick On Nairaland by chinesedoll(f): 10:52pm On Jul 18, 2008
ashebi

trust me that one na small tin now grin grin
Re: Hottest Chick On Nairaland by dreeldee: 10:53pm On Jul 18, 2008
Exactly what was on my mind too Lady J
Re: Hottest Chick On Nairaland by Nobody: 10:53pm On Jul 18, 2008
ruky,

Who's the lover na?
I want to know, plzz

@dreeldee,
am not the hottest chick, not even hot. duh!

open ur eyes
Re: Hottest Chick On Nairaland by LadyJ1: 10:53pm On Jul 18, 2008
LadyT:

Jenny = Trouble

grin

me ke?u know i cant hurt a fly  sad embarassed grin



dreeldee:

lai lai grin grin i meant you ruby_pearl lipsrsealed lipsrsealed  grin

dont mind ruby ,í know u loff her too well
Re: Hottest Chick On Nairaland by LadyJ1: 10:54pm On Jul 18, 2008
dreeldee:

Exactly what was on my mind too Lady J

ashewo ni e embarassed sad grin grin
Re: Hottest Chick On Nairaland by chinesedoll(f): 10:54pm On Jul 18, 2008
dis one everybody don dey turn lesbian
na wa o
Re: Hottest Chick On Nairaland by chinesedoll(f): 10:54pm On Jul 18, 2008
@ruby

i go tell u dat one in private no be for here
Re: Hottest Chick On Nairaland by chinesedoll(f): 10:55pm On Jul 18, 2008
jenny
how Mr kandry
Re: Hottest Chick On Nairaland by dreeldee: 10:56pm On Jul 18, 2008
chinesedoll:

this one everybody don dey turn lesbian
na wa o



sign of good things to come, especially when a guy is also involved grin grin

@Ruby i give it to you, not that you earned it grin grin grin grin jk tongue
Re: Hottest Chick On Nairaland by dreeldee: 10:57pm On Jul 18, 2008
Lady J

It's not my fault, it's the situation around me grin
Re: Hottest Chick On Nairaland by LadyJ1: 10:58pm On Jul 18, 2008
chinesedoll:

jenny
how Mr kandry

d guy dey sleep after a long day jare

i no know why me no dey sleep early,sometimes na around 4am i dey sleep sad
Re: Hottest Chick On Nairaland by chinesedoll(f): 10:58pm On Jul 18, 2008
Abeg make everybody no turn lesbian o

if guys turn lesbians too
who go dey give me d koko grin grin
Re: Hottest Chick On Nairaland by Nobody: 10:59pm On Jul 18, 2008
dreeldee, abeg, don't loff me o. angry

@post
Jenny, show them ur pix jare.
them go understand why you're one of the HOTTEST chick arnd wink

@ruky
private?
haaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa!
am not a lesbo otongue
Re: Hottest Chick On Nairaland by LadyJ1: 11:00pm On Jul 18, 2008
dreeldee:

Lady J

It's not my fault, it's the situation around me grin

did they not teach u our lords prayer in church especially the ------------------------------father lead me not into temptation grin
Re: Hottest Chick On Nairaland by chinesedoll(f): 11:00pm On Jul 18, 2008
@ruby

u no well
na me resemble lesbo abi
i like very big kokos grin grin grin grin grin

so no even go there
Re: Hottest Chick On Nairaland by dreeldee: 11:01pm On Jul 18, 2008
@Ruky No qualms we'll handle everything, on a bisexual level grin grin


Ruby i must loff u, agreed Jenny is the hottest alongside Ruky fresh chest
Re: Hottest Chick On Nairaland by LadyT(f): 11:02pm On Jul 18, 2008
angry Ruky you like koko yet you are trying to derail us all with your babylons!


wink
Re: Hottest Chick On Nairaland by LadyJ1: 11:02pm On Jul 18, 2008
chinesedoll:

Abeg make everybody no turn lesbian o

if guys turn lesbians too
who go dey give me d koko grin grin

ashewo  grin grin grin grin koko go kill u for dis life wey u come so grin but my dear i no blame u d thing dey sweet die   lipsrsealed grin


Ruby_Pearl:


@post
Jenny, show them your pix jare.
them go understand why you're one of the HOTTEST chick arnd wink


no need,once they see u they've seen me  wink
Re: Hottest Chick On Nairaland by dreeldee: 11:03pm On Jul 18, 2008
grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin kokomasters go hear am for una this tonight
Re: Hottest Chick On Nairaland by LadyJ1: 11:04pm On Jul 18, 2008
dreeldee:

@Ruky No qualms we'll handle everything, on a bisexual level grin grin


Ruby i must loff u, agreed[b] LadyT [/b] is the hottest alongside Ruky fresh chest



u can say that again,i could go lebian for that skin
Re: Hottest Chick On Nairaland by LadyT(f): 11:05pm On Jul 18, 2008
Jenny dont start oh angry

No wonder you was giving me massage shocked

(1) (2) (3) ... (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) ... (26) (Reply)

September Born.....let Meets Here / Romancelanders Drop Your Personal Videos Here! / How Do I Make Friends On Nairaland?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.