Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,697 members, 7,979,349 topics. Date: Saturday, 19 October 2024 at 06:55 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Are U A Big Sister? 18-25? Letz Talk (792 Views)
Single Niggurs...letz Go Mingle / Anybody In UAE? Letz Hook Up For Fun. (2) (3) (4)
Are U A Big Sister? 18-25? Letz Talk by enspirito: 7:11pm On Jun 25, 2008 |
wanna meet with big girls between the ages of 18-25. what are the challenges faced as a result of ur size? letz talk. i kinda luv them big, u know the bigger the, |
Re: Are U A Big Sister? 18-25? Letz Talk by CARUSO(m): 9:01pm On Jun 25, 2008 |
enspirito: u go wound igbobi hospital no go fit treat u ask Aunty Ennyluv, she go tell u say challenges small pass wetin her eyes see here YDAY i sure say u sef be one big fat sweaty fella wey no fit see im belly button ryt?! |
Re: Are U A Big Sister? 18-25? Letz Talk by nana(f): 11:16am On Jun 26, 2008 |
CARUSO:lmao |
Re: Are U A Big Sister? 18-25? Letz Talk by Okanran(m): 11:25am On Jun 26, 2008 |
enspirito: Bro, To think I just posted in ur topic: Enyluv, telling u 2 keep it real wth her, u nefa even yarn us how it went wth Enny, u don begin do anoda one. Nna men, y am I even bothering ma-self f chrissakes. This is d fcukin internet My guy abeg do all u dare |
Re: Are U A Big Sister? 18-25? Letz Talk by CARUSO(m): 11:33am On Jun 26, 2008 |
nana: Nana wetin dey? Na season of ban ooo, i tire for nairaland!!! |
Re: Are U A Big Sister? 18-25? Letz Talk by nana(f): 11:46am On Jun 26, 2008 |
CARUSO:Lol. me,i be good member so i no fit get ban. . . |
Re: Are U A Big Sister? 18-25? Letz Talk by enspirito: 2:09pm On Jun 26, 2008 |
To think I just posted in your topic: Enyluv, telling you to keep it real wth her, u nefa even yarn us how it went wth Enny, u don begin do another one. Nna men, y am I even bothering ma-self f chrissakes. This is d fcukin internet My guy abeg do all u dare it aint like i already gat sumtin with ennylu yet so dont crucify me |
Re: Are U A Big Sister? 18-25? Letz Talk by Okanran(m): 3:17pm On Jun 26, 2008 |
Bro, No one's crucifying any1, do ur thing ok |
Re: Are U A Big Sister? 18-25? Letz Talk by CARUSO(m): 8:31pm On Jun 26, 2008 |
@Poster You still dey find? CRAZE MAN!!! |
Re: Are U A Big Sister? 18-25? Letz Talk by Usherija(m): 8:51pm On Jun 26, 2008 |
no bi by age oo o o |
(1) (Reply)
Is There Any Ex-may In Here (i Mean Ex Mayflower Students) / Im Single! / kk
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11 |