Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,189,563 members, 7,937,593 topics. Date: Monday, 02 September 2024 at 08:31 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Life Of A Uam Boy (99422 Views)
Life Of An Abuja Boy / Life Of A Uam Boy (RELOADED!!) / Life Of A Unilag Student (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (30) (31) (32) (33) (34) (35) (36) (Reply) (Go Down)
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 6:10pm On Dec 03, 2013 |
360prince: . Which means i missed alot of fun.well, lets just say the story should have ended long ago if not for the encouragements i receive |
Re: Life Of A Uam Boy by Nobody: 6:37pm On Dec 03, 2013 |
Ah! THIS IS IT..........OGA ADEGWU.... I SMELL GOBE.........BUT ACTOR NO DEY DIE 4 FILM SHA... carry on bruv......ABEG I NEED YO HELP ON MY THREAD....can u advertise it 4 me?!..... |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 7:06pm On Dec 03, 2013 |
3 Likes |
Re: Life Of A Uam Boy by Emperortj93(m): 8:32pm On Dec 03, 2013 |
Guy wake up from ur nightmare sharpali b4 dos angry lookin cultist tear u apart like hungry lion and lionness |
Re: Life Of A Uam Boy by sEGXY2(m): 8:53pm On Dec 03, 2013 |
Omo your last update na gobe o. |
Re: Life Of A Uam Boy by Daniel2802(m): 9:49pm On Dec 03, 2013 |
they go give u General Beating. |
Re: Life Of A Uam Boy by mayorrex(m): 10:27pm On Dec 03, 2013 |
Make them kill you nah.....afterall hu cares This one wey we the follow beg lyk say na u be God be u bring small update.....mtchewwwwww |
Re: Life Of A Uam Boy by Nobody: 11:13pm On Dec 03, 2013 |
Ade,do am fast na |
Re: Life Of A Uam Boy by Chimaritoponcho: 1:37am On Dec 04, 2013 |
choi!! U don turn to uduak twin for trouble...kpele o |
Re: Life Of A Uam Boy by D3BO9: 2:01am On Dec 04, 2013 |
well that's kinda good for you the two gangs would want to get their hands on you in trying to do do they would clash against each other **********************that's wassup**************** |
Re: Life Of A Uam Boy by Nobody: 2:29am On Dec 04, 2013 |
Oboy ...u dn enta gobe oh ur legs go fail you ohh... only God go fit help you oh |
Re: Life Of A Uam Boy by 360prince(m): 7:02am On Dec 04, 2013 |
adegwurulez:. Yah. Encouragement is the most important things that makes you continue and am begging you for a work well done. Pls continue the interesting story till 100 or i use my walking stick smash your babe |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 7:38am On Dec 04, 2013 |
mistah_teepex: Ah! THIS IS IT..........OGA ADEGWU.... I SMELL GOBE.........BUT ACTOR NO DEY DIE 4 FILM SHA... carry on bruv......ABEG I NEED YO HELP ON MY THREAD....can u advertise it 4 me?!..... |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 7:39am On Dec 04, 2013 |
Emperortj93: Guy wake up from ur nightmare sharpali b4 dos angry lookin cultist tear u apart like hungry lion and lionnessnightmare Me sef pray make e be dream o |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 7:40am On Dec 04, 2013 |
$#EGXY:big one |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 7:41am On Dec 04, 2013 |
Daniel2802: they go give u General Beating.hmm.. Make we see na |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 7:43am On Dec 04, 2013 |
mayorrex: Make them kill you nah.....afterall hu cares This one wey we the follow beg lyk say na u be God be u bring small update.....mtchewwwwwwguy if i tell u wetin make i no update again yesterday, u go pity me. Sometimes una dey tnk say person life depend on nairaland o. Anyway, the tori go finish today sha |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 7:44am On Dec 04, 2013 |
Holudarey01: Ade,do am fast nano vex, make i start type |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 7:45am On Dec 04, 2013 |
Chimaritoponcho: choi!! U don turn to uduak twin for trouble...kpele ouduak own pass my own o |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 7:46am On Dec 04, 2013 |
@D3BO9:hmmm... So u tnk |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 7:47am On Dec 04, 2013 |
Readone3.5L:i pray make God help me o, my sin don too much |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 7:48am On Dec 04, 2013 |
360prince: . Yah. Encouragement is the most important things that makes you continue and am begging you for a work well done.hehe... I go break that ur walking stick |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 7:51am On Dec 04, 2013 |
hello people, i had planned to update twice yesterday den write the final episode today but something came up so am going to drop one update this morning then the grand finale would be 8:00pm today. Thanks for your cooperation |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 8:30am On Dec 04, 2013 |
. |
Re: Life Of A Uam Boy by kskpoundz(m): 10:02am On Dec 04, 2013 |
Na devil no hw to trace devil.d bible even said violenc taketh it by 4c.(y) u 10 much. |
Re: Life Of A Uam Boy by hebenz(m): 10:31am On Dec 04, 2013 |
Dis 1 don turn film o... Carry dey go |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 11:11am On Dec 04, 2013 |
Holudarey01: Ade,u dey 2go?Add me on odea93.my username is on my signature |
Re: Life Of A Uam Boy by Bowaley17(m): 11:38am On Dec 04, 2013 |
Omo see gobe...na ransom be dat o...guy ur updates too dey short now:-/ |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 12:54pm On Dec 04, 2013 |
kskpoundz: Na devil no hw to trace devil.d bible even said violenc taketh it by 4c.(y)tnx man |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 12:57pm On Dec 04, 2013 |
hebenz: Dis 1 don turn film o... Carry dey gona action film o |
Re: Life Of A Uam Boy by adegwurulez(m): 12:58pm On Dec 04, 2013 |
Bowaley17: Omo see gobe...na ransom be dat o...guy ur updates too dey short now:-/this last one short? |
Re: Life Of A Uam Boy by Gabriel6(m): 1:08pm On Dec 04, 2013 |
Guy i don the read dis story silently but i no fit again. Kip it up u must grow |
(1) (2) (3) ... (30) (31) (32) (33) (34) (35) (36) (Reply)
Thrills Of A Lagos Babe / Memoirs Of Blood And Steel ( A Fantasy Novel) / Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19 |