Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,171,456 members, 7,881,620 topics. Date: Saturday, 06 July 2024 at 03:19 AM

Mess With Swag - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Mess With Swag (672 Views)

Keke With Swag. / Preaching With Swag: Meet The Nigerian Pastor Who Preaches On Top A Hummer Jeep / When a guy has Too Much Swag (photo) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Mess With Swag by oluwafranky: 9:35pm On Oct 04, 2013
HOW TO MESS IN PUBLIC & RETAIN UR IMAGE.
To mess for public dey sweet but if dem
catch u, no be small embarrassment o! Just
follow dis guidelines & u are on ur way to
being a star in dis profession.
1. Wen u enter a hall, check d wind
direction,if na closed hall wit air condition or fan,beta 4 u. Maximum
impact.
2. Make sure say u sidon face d wind
direction. ...
3. Make sure say u get enof leg space. U go
soon knw why!
4. Form ajebo by crossin ur legs every now
&then.
5. U don ready 2 execute, try hold am until
time wey d hall dey noisy incase ur mess
na d type wey dey sound like AK47.
6. Now carefuly cross ur leg, right over left.
7. Elevate d right yansh.
8. Release small (sound check)
9. If no sound, allow make d mess flow
steady.
10. Allow time 4 proper circulation.
NOTE:
1. Make sure say no be u be d first person
to complain.
2. Wen pple begin dey shout "Jesus" who do dis wan. E
no go better for d person wey do dis kind
thin," simply ask "why som persons no fit respect demselves 4 public
places?na wa o"
3. No shout pass odas if not u go become
suspect.
4. Take style disengage from d area,
relocate to another zone and repeat d
exercise!trust me,u will go places wit dis profession.d world must hear of
u more dan Micheal Jackson..
Re: Mess With Swag by oluwafranky: 1:55pm On Oct 06, 2013
If u v any questions about this topic please ask, am here to guide you

(1) (Reply)

Akpors Laugh Time!!! / At Last One Good News. / Fan Tries To Kiss Waje On Stage.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.