Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,198,789 members, 7,969,333 topics. Date: Tuesday, 08 October 2024 at 05:09 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Literature / My Complicated Love Story With My School Mum (653615 Views)
Love Story Of A Unilag Babe And Bus Conductor / A UNILAG Babe's Twitter Love Story / My Complicated Love Story (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (19) (20) (21) (22) (23) (24) (25) ... (81) (Reply) (Go Down)
Re: My Complicated Love Story With My School Mum by 360prince(m): 5:22pm On Nov 20, 2013 |
donphilopus: She should have been a worker by now, right??. I guess she must be working now. Well, something happened in school and act separated the two of us. But later on, we met again in another local gov. Area. Am gonna write all what happen in my story. Dont worry yourself. |
Re: My Complicated Love Story With My School Mum by 360prince(m): 5:24pm On Nov 20, 2013 |
donphilopus: 360prince, so na dream U even dey dream B4?? Smh. #clear throat # i knw say una go don prepare cane for me. oga na dream oh |
Re: My Complicated Love Story With My School Mum by 360prince(m): 5:30pm On Nov 20, 2013 |
my ppl i wan go bible studies this evening oh. Make una take care of NL for me. Pls someone should write names of noise makers here. When i come back from church, i will either give you guys this 3 things + shares blessing on you + give you guys lollipop, groundnut, biscuite. + more and more up date. Make una choose one among those 3 things. |
Re: My Complicated Love Story With My School Mum by donphilopus: 5:35pm On Nov 20, 2013 |
360prince: .Ok man. Nice write up |
Re: My Complicated Love Story With My School Mum by donphilopus: 5:38pm On Nov 20, 2013 |
360prince: .Lol. |
Re: My Complicated Love Story With My School Mum by Winnie1950(f): 5:40pm On Nov 20, 2013 |
:ou mean say all the thing wey happen na for dream No try this kain thing again o before i vex. Infact i don already vex. |
Re: My Complicated Love Story With My School Mum by linpok: 5:43pm On Nov 20, 2013 |
donphilopus: Abeg no masturbate ooo Hw mani cups of akamu u don release todai,no lie o |
Re: My Complicated Love Story With My School Mum by linpok: 5:45pm On Nov 20, 2013 |
360prince: . Baba dis one don pass ice block level o..I need real honey nw nw But wait o,na u cause am sef |
Re: My Complicated Love Story With My School Mum by linpok: 5:53pm On Nov 20, 2013 |
Little-flicky: Abeg no Statement Ur Reserve o |
Re: My Complicated Love Story With My School Mum by donphilopus: 5:54pm On Nov 20, 2013 |
linpok:I don mature pass dat 1 nau |
Re: My Complicated Love Story With My School Mum by linpok: 6:06pm On Nov 20, 2013 |
donphilopus: I don mature pass dat 1 nau Oboy u dey try o! so u don upgrade go 1liter now,,,Tualee Sir |
Re: My Complicated Love Story With My School Mum by donphilopus: 6:42pm On Nov 20, 2013 |
linpok:Guy I dey fear U ooo.. Na dream D guy even dey dream oooo |
Re: My Complicated Love Story With My School Mum by linpok: 6:57pm On Nov 20, 2013 |
donphilopus: Guy I dey fear U ooo.. Na dream D guy even dey dream oooo Bt ur own na I'm com b physical ...d 1liter man..I doff my hat for u SiR |
Re: My Complicated Love Story With My School Mum by gosifechris: 7:26pm On Nov 20, 2013 |
Little-flicky: You are really ''little flicky'' |
Re: My Complicated Love Story With My School Mum by Littleflicky(f): 7:48pm On Nov 20, 2013 |
and what is the meaning of your statement?? @Gosifechris |
Re: My Complicated Love Story With My School Mum by Littleflicky(f): 7:50pm On Nov 20, 2013 |
hahahahahaha,,am not only the girl buh am also prince skul-moda..@Donphilopus |
Re: My Complicated Love Story With My School Mum by Littleflicky(f): 7:55pm On Nov 20, 2013 |
i have 2keep ma cool o,cox u guys are bad guys*eyes rolling*..lolz@ Linpök and 360Priñçe |
Re: My Complicated Love Story With My School Mum by 360prince(m): 8:23pm On Nov 20, 2013 |
Typing tins 0o |
Re: My Complicated Love Story With My School Mum by donphilopus: 8:30pm On Nov 20, 2013 |
linpok:Nan xo |
Re: My Complicated Love Story With My School Mum by donphilopus: 8:31pm On Nov 20, 2013 |
Little-flicky:That's what I actually meant. |
Re: My Complicated Love Story With My School Mum by linpok: 8:32pm On Nov 20, 2013 |
Little-flicky: *touch not my anointed and do my prophet no harm*..it is Well |
Re: My Complicated Love Story With My School Mum by 360prince(m): 8:45pm On Nov 20, 2013 |
Winnie1950: :ou mean say all the thing wey happen na for dream No try this kain thing again o before i vex. Infact i don already vex.. Pls on vex now. You no say i no go fit sleep with her now. But if to say na you be her, i for do 0 |
Re: My Complicated Love Story With My School Mum by 360prince(m): 8:57pm On Nov 20, 2013 |
linpok:. You na how many cans you don release fill |
Re: My Complicated Love Story With My School Mum by Winnie1950(f): 9:00pm On Nov 20, 2013 |
360prince: Typing tins 0otype am quickly before i vex shoot u. |
Re: My Complicated Love Story With My School Mum by 360prince(m): 9:01pm On Nov 20, 2013 |
linpok:. You don de eye guys abi ? but wait oh. So since na me write something were make you release, you should go a Bleep goat |
Re: My Complicated Love Story With My School Mum by Winnie1950(f): 9:04pm On Nov 20, 2013 |
360prince: .u don dey craze small small abi? Infact i no go comment for here again. |
Re: My Complicated Love Story With My School Mum by 360prince(m): 9:04pm On Nov 20, 2013 |
donphilopus: Guy I dey fear U ooo.. Na dream D guy even dey dream oooo. Some dream fit happen na for reall life. |
Re: My Complicated Love Story With My School Mum by Winnie1950(f): 9:04pm On Nov 20, 2013 |
360prince: .i don play with u too much abi? Infact i no go comment for here again. |
Re: My Complicated Love Story With My School Mum by donphilopus: 9:06pm On Nov 20, 2013 |
360prince: .Nan so sha... Bt U no expantiate D corper sha?? Bt U only C her stuff? |
Re: My Complicated Love Story With My School Mum by 360prince(m): 9:06pm On Nov 20, 2013 |
Little-flicky:. If to say na you be that my school mum. I for no resist all your tin oh. I for do ham. |
Re: My Complicated Love Story With My School Mum by donphilopus: 9:08pm On Nov 20, 2013 |
360prince: .U C D corper stuff?? U rock am?? |
Re: My Complicated Love Story With My School Mum by 360prince(m): 9:08pm On Nov 20, 2013 |
Little-flicky:. Hmmmmm. I don tell you say i no be bad dude. |
(1) (2) (3) ... (19) (20) (21) (22) (23) (24) (25) ... (81) (Reply)
WRONG NUMBER By Toyin Taiwo / My Husband......... / There And Back On Time (Nairaland Best Story of all Time)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24 |