Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,207,365 members, 7,998,732 topics. Date: Sunday, 10 November 2024 at 05:01 AM

Anonymous Pidgin Letter To President GEJ On ASUU Strike - Jokes Etc (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Anonymous Pidgin Letter To President GEJ On ASUU Strike (28612 Views)

Patrick Obahiagbon On ASUU Strike... / Jokes On ASUU Strike...pls Read. / ASUU Strike Call Off (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)

Re: Anonymous Pidgin Letter To President GEJ On ASUU Strike by Nobody: 1:48pm On Oct 09, 2013
Chai! ASUU go tee for house. Jonah no go gree.
Re: Anonymous Pidgin Letter To President GEJ On ASUU Strike by Congratulation: 1:53pm On Oct 09, 2013
Oga Jona na 2015 we go catch u
Re: Anonymous Pidgin Letter To President GEJ On ASUU Strike by Ibitade1993(f): 2:13pm On Oct 09, 2013
Lol! ;DLol!
Re: Anonymous Pidgin Letter To President GEJ On ASUU Strike by Chrixtopha(m): 2:16pm On Oct 09, 2013
yes oh, everyone get their own opinion for ASUU mata, wetin I dey talk ma own be say, if ASUU is truly helping us Nigerian students them for call off the strike SINCE........ MAKE I ASK ABEG, since dem dey go strike 4 naija, which govt don give dem d kind money weh oga jona don release 4 dem since this strike start, abeg make we no dey call oga jona name... rather na ASUU we suppose dey call make dem remove selfish interest and those APC people weh dey advice them and call off the strike...na today weh 2013 budget come out 4 nija ?......... THE FACT IS THAT "what a man is destined to be... that he must be".... GOD BLESS UNA ALL
Re: Anonymous Pidgin Letter To President GEJ On ASUU Strike by Richiez(m): 2:23pm On Oct 09, 2013
quite funny!...let's speak every language so they won't they don't understand the plight of students
Re: Anonymous Pidgin Letter To President GEJ On ASUU Strike by McLuhan(m): 2:35pm On Oct 09, 2013
Brilliant prose. How I wish we had a government that listens to threats, appeals or entreaties. Alas, this is a government of the deaf!
Re: Anonymous Pidgin Letter To President GEJ On ASUU Strike by timwezzb(m): 2:48pm On Oct 09, 2013
cry cry cry cry cry cry cry cry cry cry cry cry cry cry Plssssss Don't Ask why am CRYing Coz u all know the reason!
Re: Anonymous Pidgin Letter To President GEJ On ASUU Strike by Odunharry(m): 3:21pm On Oct 09, 2013
very bad..i cr8d this thread yestaday and it was brought down,cmplained yet d mod cudnt do anytng abt it
Re: Anonymous Pidgin Letter To President GEJ On ASUU Strike by Yungbitz(m): 3:47pm On Oct 09, 2013
Oga Presido,

First of all I hail ooo! I no say u no dey cary last. You be confirm warri pikin. But ur middle name Ebele means mercy and make u pity ur children settle their lecturers naa! The matter neva tire u? Suppose say ur pikin wey u born for belle follow us dey house, Sheeh you for neva ans our we lecturers dem? Una say make we bone kidnapping, militant tins and all the bad bad tins go enter sch, now na una com dey f**k up. All d tins wey them lecturers don teash us for klass we don forget am finish. Last last, na una go still call us “half-baked”, “half-roasted”, abi na “half-fried”. Na una sabi.

Them talk say person no fit run pass him shadow.
We go dey lasgidi dey for you. Na ur time be dis use am well, but we go catch you for 2015. U don forget say youths na we dey vote pass. Na we too dey snatch ballot box, dey do rally and som kain kukere things them wey them dey take win election. U go still nid our help. That time too we go go strike. Shebi u sabi waka for bare feet, u go carry ur leg do ur rally. No thugs for u. We no go snatch ballot make you for win. If any maga try am we go fall am.

So Oga Jona, na ur opportunity be dis ooo. Make u code this stubborn ASUU make dem cary their wahala goback. We no say na rush them go rush us we no send. All join. Na who get leg dey pass exam no be who read. Na still who get leg dey get beta work. Na Naija we dey.If u no shake bodi fast make u no forget say university of militancy still dey admit. Dey neva release 2nd batch ooo!
We go stop for here. E go be na. Naija! student for life!
Na ur waffi boy.
Re: Anonymous Pidgin Letter To President GEJ On ASUU Strike by IMMUNO1(m): 4:04pm On Oct 09, 2013
This one na comic relief for ASUU strike.
Re: Anonymous Pidgin Letter To President GEJ On ASUU Strike by molason: 4:33pm On Oct 09, 2013
ASUU and fg no go read am na d sad part b dat. Bt thumbs up man
Re: Anonymous Pidgin Letter To President GEJ On ASUU Strike by priscasmart(f): 4:43pm On Oct 09, 2013
Lolz...funny stuff
Re: Anonymous Pidgin Letter To President GEJ On ASUU Strike by sexymuscleman(m): 5:09pm On Oct 09, 2013
am tired of this strike o.my huz rent will expire december,oga jona,i will do anything possible to make sure u dnt win ur nxt election.sha na we be igbo youth wa give u almost 100percent vote.we go catch u jona.
Re: Anonymous Pidgin Letter To President GEJ On ASUU Strike by REUBEN010(m): 5:48pm On Oct 09, 2013
easyz: Ebi like say this govt dey craz.e for head. My house rent go expire tomorrow. I hope say dey go help me pay part of it when dem call off the yeye strke.
No too vex. Landlord go find beta space help u pack ur property 4 corridor.
Re: Anonymous Pidgin Letter To President GEJ On ASUU Strike by Nobody: 6:00pm On Oct 09, 2013
Area!!! Wafi boi I greet u biggly. Dis ur letter make sense die. Wen head de sick e de affect oda part of bodi. Oga jega(jona ebele goodluck akpos) no wan hear. As e de go so we de wait am 4 election junction. He we knw say slipper e no get na e de fail like dis. Any way God pass dem. As God de na e b poor man prayer.
Oga jona settle dis tin I beg.
Re: Anonymous Pidgin Letter To President GEJ On ASUU Strike by okechukwu2013: 6:23pm On Oct 09, 2013
When are we going to officially adopt pigin as our own official language naa? Every nation needs its own identity and I make bold to say that two things that binds us all in this country is football and pigin dialect. Naija I hail thee bros from area on point jaree notin do you
Re: Anonymous Pidgin Letter To President GEJ On ASUU Strike by herbdull(m): 8:26pm On Oct 09, 2013
Chrixtopha: yes oh, everyone get their own opinion for ASUU mata, wetin I dey talk ma own be say, if ASUU is truly helping us Nigerian students them for call off the strike SINCE........ MAKE I ASK ABEG, since dem dey go strike 4 naija, which govt don give dem d kind money weh oga jona don release 4 dem since this strike start, abeg make we no dey call oga jona name... rather na ASUU we suppose dey call make dem remove selfish interest and those APC people weh dey advice them and call off the strike...na today weh 2013 budget come out 4 nija ?......... THE FACT IS THAT "what a man is destined to be... that he must be".... GOD BLESS UNA ALL
whats the use of 4+ years in the university and you are referred to as ''half-bake''
apart from the money which is their legal right, ASUU is asking for 26% GDP investment, infrastructural development. No nation can develop without sound education. Malaysia,India don leave us behind thats what education can do!
Leave APC out of this abegggy
Re: Anonymous Pidgin Letter To President GEJ On ASUU Strike by Yemlizzy(f): 10:14pm On Oct 09, 2013
Truly al z well said Presido rwili needs 2 settle ASUU iyaf tire.........*winks*
Re: Anonymous Pidgin Letter To President GEJ On ASUU Strike by hollaegbon: 11:01pm On Oct 09, 2013
uncle jona must read this oooooooo
Re: Anonymous Pidgin Letter To President GEJ On ASUU Strike by Cmfrt001(f): 11:53pm On Oct 09, 2013
carujmonella:

LMAO cheesy.. The bolded got me ROTFLMAO

LOL NL is indeed a comedy clinic grin
. Yes it is but don't forget that it is also a very serious matter.
Re: Anonymous Pidgin Letter To President GEJ On ASUU Strike by Chstel(m): 12:23am On Oct 10, 2013
Confamento area
Re: Anonymous Pidgin Letter To President GEJ On ASUU Strike by feezcoper(m): 12:57am On Oct 10, 2013
Lol

Re: Anonymous Pidgin Letter To President GEJ On ASUU Strike by Charbless(m): 6:09am On Oct 10, 2013
Anonymous or No Anonymous! Make sure it gets to him ASAP
Re: Anonymous Pidgin Letter To President GEJ On ASUU Strike by harikahs: 8:21am On Oct 10, 2013
abeg al diz matter no funni oooii.ao student go dey house dey chop alome.Bros J enyfin wey u do God dey...................no fink sae u no fit suffer am.......oooooo.
angryabeg al diz matter no funni oooii.ao student go dey house dey chop alome.Bros J enyfin wey u do God dey...................no fink sae u no fit suffer am.......oooooo.
Re: Anonymous Pidgin Letter To President GEJ On ASUU Strike by Mossi: 10:57am On Oct 10, 2013
oga Jona, aowfar nau, i hail u plenty. U no dey try o, u just dey dull boiz. If u dey form James Bond 4 dis ASUU matta so eh, make u form well well o, wahala no dey, we go lefam like dat, but no 4get say d only way wey u go carry win 2015 election dey 4 our hand o, if u doubt me so eh, make u try weda u no go wear slipers follow do d rallea.
Re: Anonymous Pidgin Letter To President GEJ On ASUU Strike by Nobody: 11:39am On Oct 10, 2013
iamswizz: boring
i dey tell you!
Re: Anonymous Pidgin Letter To President GEJ On ASUU Strike by ARareGem(f): 12:56pm On Oct 10, 2013
Lol. grin cry
Re: Anonymous Pidgin Letter To President GEJ On ASUU Strike by gentlelyfe(m): 2:19pm On Oct 10, 2013
this guy...u too much ooo....

(1) (2) (3) (4) (Reply)

Fun Rendezvous / What Will You Describe This Picture As? / Different Types Of People You Might Come Across On Christmas Day

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.