Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,178,452 members, 7,904,679 topics. Date: Monday, 29 July 2024 at 05:29 PM

Sports - Jokes Etc (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Sports (1319 Views)

Best Sports Joke On Twitter / Sell Airfoce 1 Underwear Sports Wear Jeans Boots / Jim Gaffigan Talks About Hot Pockets, Sports, And Pale (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: Sports by ituen(m): 6:08am On Jul 10, 2008
Na my wife she be na

so remote is out of the question.

Abi u fit give me wetin she dey supply me?
Re: Sports by clemcykul(f): 8:20am On Jul 10, 2008
jeovy her papa na babalawo o
Re: Sports by ituen(m): 8:46am On Jul 10, 2008
let him know now
Re: Sports by clemcykul(f): 9:13am On Jul 10, 2008
i most defintely will
Re: Sports by benjay1(m): 9:31am On Jul 10, 2008
;d
Re: Sports by troy34(m): 9:38am On Jul 10, 2008
thanks ituen
Re: Sports by clemcykul(f): 9:55am On Jul 10, 2008
ure welcome grin
Re: Sports by benjay1(m): 9:56am On Jul 10, 2008
taps clem's head, when you become ituen ?
Re: Sports by Jeovy(m): 10:40am On Jul 10, 2008
clems, abeg help me beg her,I no fit shout
Re: Sports by ituen(m): 8:51am On Jul 11, 2008
Clem,

I no go get money in the next 4 months so no use claiminfg my name
Re: Sports by benjay1(m): 9:09am On Jul 11, 2008
claiminfg my name
Re: Sports by clemcykul(f): 9:22am On Jul 11, 2008
hmmmmmmmmmmm
Re: Sports by Jeovy(m): 11:53am On Jul 11, 2008
Ituen self dey speak in tongues
Re: Sports by nightnurse(f): 12:54pm On Jul 11, 2008
who dey mess with my one and only bla bla? tin ba mu e lipsrsealed
Re: Sports by benjay1(m): 1:16pm On Jul 11, 2008
@nightnurse They are mostly newbies, abeg no blame them.
Re: Sports by ituen(m): 6:32am On Jul 12, 2008
thats wat happens wen an elder sits in between 2 junior ones
Re: Sports by nightnurse(f): 12:22pm On Jul 12, 2008
@tjay,
make i mercy em

@ituen
honey comot in between em now

@newbies
una no dey fear back?

grin
Re: Sports by Jeovy(m): 2:26pm On Jul 12, 2008
Ituen get back?
Re: Sports by benjay1(m): 2:44pm On Jul 12, 2008
Now i see wetin make ituen dey trip.

@Nightnurse That your backassi still dey sell IPO ? I no mind become an investor. grin
Re: Sports by tufe(m): 5:16pm On Jul 13, 2008
men, i go buy the highest volume of shares for that IPO cheesy cheesy
Re: Sports by benjay1(m): 5:47pm On Jul 13, 2008
@Tufe Guy park well, na me first book.
Re: Sports by tufe(m): 6:03pm On Jul 13, 2008
dude, the price goes to the highest bidder, so na me go win wink cheesy
Re: Sports by benjay1(m): 6:16pm On Jul 13, 2008
@tufe Na wetin you wan use pay, na that bread label wey full ya wallet, or those cowries you pack for house ?
Re: Sports by ituen(m): 10:58pm On Jul 13, 2008
Tufe,

na u dey sreach my dustbin for bread papers?
Re: Sports by benjay1(m): 11:14pm On Jul 13, 2008
Wetin you expect. The guy just needed some bread labels urgently.
Re: Sports by ituen(m): 3:49am On Jul 14, 2008
Abi any raffle draw dey for any bread company
Re: Sports by benjay1(m): 9:33am On Jul 14, 2008
LMAO grin Abeg help me ask am.
Re: Sports by clemcykul(f): 11:39am On Jul 14, 2008
lol

tufe no raffle draw o. i beg go sleeep u don try to dey parade all the bola, and dustbins for lagos

(1) (2) (Reply)

Ibo People And Dia Love For Money / Prince William Divorces Kate Middleton After 5 Weeks / 2 Funny!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.