Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,192,393 members, 7,947,656 topics. Date: Friday, 13 September 2024 at 06:08 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / If Animals And Insects Were On Facebook (824 Views)
Imagine If Animals And Insects Were On Facebook. / Posts That Would Be On Facebook If Animals & Insects Were On Facebook / If Animals Had Bb's (2) (3) (4)
(1) (Reply)
If Animals And Insects Were On Facebook by chux76(m): 4:23pm On Oct 20, 2013 |
If animals and insects were on Facebook...We'll be having posts and comments like...... 1. MOSQUITO's WALL POST: Finally PHCN don off light,Blood sucking things COMMENTS: (a) Bleep up, dey don on gen for my end (b) Abeg bros which area you dey? My people don fleet house 2. DOG's WALL POST: Na wa oh..... I never even stay reach 5mins All these Calabar people don dey eye me..*Ghost mode activated,Them no go see me*,Escaping things on my mind COMMENTS: My neighbor na Calabar too,The man eyes no good for where dogs dey...I go bite am soon 3. RAT's WALL POST: Omo na die I dey oh...No food for my master kitchen,Na them books go hear am nah,dem think say I come them house to watch TV abi? COMMENT: Your master stingy, disown am jor... 4. CHICKEN's WALL POST: On the 1st of December,I'll be traveling for one month,If you need my attention,Enter bush I no fit shout..All these xtians no be em at all COMMENT: No be only you oh,I dey migrate too 5. HE-GOAT's WALL POST: Heat mood activated,Any she-goat online for sex chat? COMMENTS: (a) She-goat. @He-goat you're a capital BIG fool (b) He-goat. @She-goat, pretender,as if you no dey feel Hot,Carry your smelling backside comot for post joor!!mtchewww!! 6. COCK's WALL POST: All these hen go dey run like say dey no wan do,But if you catch them,dem go bend quickly set for doggy style. COMMENT: Your own better nah, you dey catch them,the ones for my area na fast and furious,I don pursue tire.... 7. RAM WALL POST: As Sallah don finish so na happy I happy,Na church I run to,Na blood of Jesus I take cover myself.... 1 Like |
Re: If Animals And Insects Were On Facebook by lakesider2006(m): 7:10am On Oct 22, 2013 |
Nice one |
(1) (Reply)
Mr Akpos Asking U A Question / If You Are Given 50 million Naira To Burn Your Certificate? / Men Overtaking Women's Job
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |