Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,185,635 members, 7,926,855 topics. Date: Wednesday, 21 August 2024 at 01:11 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / A Nairalander And Saka Don Port To Taekwondo! (pictures) (1923 Views)
Saka Shares Photo Of His Beautiful Wife With A Funny Caption / Do I Really Look Like Saka -I Don Port ? / Download Ringtone: Saka – I Don Port! [MTN Commercial] (2) (3) (4)
A Nairalander And Saka Don Port To Taekwondo! (pictures) by ayobase(m): 12:40am On Oct 21, 2013 |
Oya, Moderators Front Page tinz biko! It was the 2nd and final day of the Taekwondo Competition by Chika Chukwumerije Sport Foundation (CCSF) at Sheraton Hotel, where Saka was featured alongside Chika Chukwumerije for the FIGHT OF THE COMPETITION. Saka weighing 120KG and Chika weighing 80KG.. A nice, dramatic and very funny fight indeed! Could only do the Video coverage. Will upload pics when I Video Snap! The NSCDC won the most GOLD, 3. Their Oga is indeed at the top. Mods, oya o. Front page o! Sleep dey worry me sef! |
Re: A Nairalander And Saka Don Port To Taekwondo! (pictures) by Idowuogbo(f): 12:47am On Oct 21, 2013 |
Padi mi u don burn o! Hanhan? See as u black like Amala, go and use I dey fresh mehn! |
Re: A Nairalander And Saka Don Port To Taekwondo! (pictures) by donPhill(m): 1:06am On Oct 21, 2013 |
Idowuogbo: Padi mi u don burn o! Hanhan? See as u black like Amala, go and use I dey fresh mehn!huh??....amala? @post...very keen |
Re: A Nairalander And Saka Don Port To Taekwondo! (pictures) by Nobody: 1:18am On Oct 21, 2013 |
What's so front-pagious about this? |
Re: A Nairalander And Saka Don Port To Taekwondo! (pictures) by donPhill(m): 1:27am On Oct 21, 2013 |
Rehnoy: What's so front-pagious about this?help me ask oo |
Re: A Nairalander And Saka Don Port To Taekwondo! (pictures) by iropelebe(m): 1:36am On Oct 21, 2013 |
Well,who knows you might just hit the FB. The thing dey hungry you well well. |
Re: A Nairalander And Saka Don Port To Taekwondo! (pictures) by ewosk: 1:54am On Oct 21, 2013 |
sakacious saka on point |
Re: A Nairalander And Saka Don Port To Taekwondo! (pictures) by seedord247(m): 2:41am On Oct 21, 2013 |
Broo do you used red oil to rub your skin? |
Re: A Nairalander And Saka Don Port To Taekwondo! (pictures) by Nobody: 3:38am On Oct 21, 2013 |
ayobase: Oya, Moderators Front Page tinz biko! ayobase: Oya, Moderators Front Page tinz biko! a lie..... Saka in his Scrawny sak cannot, will not weigh more than Chika.. All in all good outing for'em |
Re: A Nairalander And Saka Don Port To Taekwondo! (pictures) by Nobody: 4:04am On Oct 21, 2013 |
Re: A Nairalander And Saka Don Port To Taekwondo! (pictures) by ayobase(m): 6:44am On Oct 21, 2013 |
Idowuogbo: Padi mi u don burn o! Hanhan? See as u black like Amala, go and use I dey fresh mehn! No mind the photographer jare....na his flash black o, and e no sabi use photoshop U sef never hear of black and shine ni? |
Re: A Nairalander And Saka Don Port To Taekwondo! (pictures) by ayobase(m): 6:48am On Oct 21, 2013 |
don-Phill: Expatiate ur keen. Thanks for coming around. Mods, make una no take me joke o.....to the front page. Abi una want egunje ni? |
Re: A Nairalander And Saka Don Port To Taekwondo! (pictures) by fairygeh(f): 6:58am On Oct 21, 2013 |
Idowuogbo: Padi mi u don burn o! Hanhan? See as u black like Amala, go and use I dey fresh mehn!. I D .Bad pikin.the guy is black and shining now |
Re: A Nairalander And Saka Don Port To Taekwondo! (pictures) by ayobase(m): 7:02am On Oct 21, 2013 |
Ravenwolf: It was part of the joke |
Re: A Nairalander And Saka Don Port To Taekwondo! (pictures) by Danhumprey: 7:06am On Oct 21, 2013 |
Na so Frontpage dey sweet people like this? |
Re: A Nairalander And Saka Don Port To Taekwondo! (pictures) by ayobase(m): 7:16am On Oct 21, 2013 |
seedord247: Broo do you used red oil to rub your skin? I will answer this question when I hit the front page. Seun, can't u do a brother a favour this morning. Don't u wanna put a smile on my face, and make my day? Make Mukina amd semid4lyfe nak me for FP na! And @Rehney, don-phill and danhumprey....make una go sit down o. I no call una for this matter at all. @iropelebe, thanks for supporting and praying for my vision. The water of those wey talk sey make ur water no boil go enter negative degree! @speedyboi....u dey laugh me abi! U wey I think sey go carry placard to support me......hmmmmm! @Idowuogbo, make u turn mod na, so that I fit dey hit FP often. @fairygeh, weldone o...just kuku ma ENTER me directly. Why u no kuku ask me if I rub face face with palm oil just like seedord did. MODS,I dey prostrate now o. FP na....abi una be bad belle too ni? Make a brother happy this morning! |
Re: A Nairalander And Saka Don Port To Taekwondo! (pictures) by Nobody: 9:59pm On Oct 21, 2013 |
Una don dey do ojoro again for Nairaland oooo. Abeg helep my friend carry this thread go frontpage na #TeamTakeItToFrontpage Ayobase....I don dey campaign for you ooo |
Re: A Nairalander And Saka Don Port To Taekwondo! (pictures) by Nobody: 1:38am On Oct 22, 2013 |
Saka face looks tortured Is he convulsing? |
Re: A Nairalander And Saka Don Port To Taekwondo! (pictures) by Nobody: 1:40am On Oct 22, 2013 |
Idowuogbo: Padi mi u don burn o! Hanhan? See as u black like Amala, go and use I dey fresh mehn! LWKMD Idowu, you don make me laugh sotey I don dey see hidden posts even though ayam not a mod |
Re: A Nairalander And Saka Don Port To Taekwondo! (pictures) by Idowuogbo(f): 3:05pm On Oct 22, 2013 |
carujmonella: |
Re: A Nairalander And Saka Don Port To Taekwondo! (pictures) by ayobase(m): 4:32pm On Oct 22, 2013 |
speedyboi: Una don dey do ojoro again for Nairaland oooo. Abeg helep my friend carry this thread go frontpage na thank you brother! dont worry, u go chop the money when it comes. |
Re: A Nairalander And Saka Don Port To Taekwondo! (pictures) by ayobase(m): 4:38pm On Oct 22, 2013 |
carujmonella: are you for me or against me! |
Re: A Nairalander And Saka Don Port To Taekwondo! (pictures) by Nobody: 1:54am On Dec 08, 2013 |
And that is how this thread didn't get to frontpage |
Re: A Nairalander And Saka Don Port To Taekwondo! (pictures) by ayobase(m): 8:19am On Dec 09, 2013 |
speedyboi: And that is how this thread didn't get to frontpage LOL! Gud-am pal.....how have u been? |
(1) (Reply)
Photos: Rita Dominic's Lovely Looks / Photo:is One Of Nollywood Biggest Star Actor Mike Ezuronye Truly Bleaching / Find Out How Much Musicians Earn Per Second/yearly
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23 |