Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,222,960 members, 8,053,680 topics. Date: Wednesday, 15 January 2025 at 02:50 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Early Morning Kissing (4161 Views)
If You Are Hooking Up This December, Endeavor To See Her Face Early Morning -pic / Early Morning Kissing Before Brushing Teeth, / Why Do People Close Their Eyes When Kissing? (2) (3) (4)
Re: Early Morning Kissing by Bootybuttchic(f): 10:35pm On Oct 22, 2013 |
badoolee: shey,its really disgusting,if I hear say I kiss one mouth odur,am I mad,d love neva reach that one oo,mk e brush b4 we begin twk sefso true......lolzzz |
Re: Early Morning Kissing by LOZENGE(m): 10:39pm On Oct 22, 2013 |
Fr wetin na this na naija o. This only happens in hollywood nt nollwood. Kia I dey madt? |
Re: Early Morning Kissing by crackhaus: 10:56pm On Oct 22, 2013 |
Nextworldnx: Considering the way i munch on my Girl's lips on most morning even without either of us brushing, I 've been wondering whether other guys does this or is it just me?That is disgusting bruv, that is just plain disgusting. The second best thing that can happen in the morning is minimal lip-to-lip contact without tongue or saliva, and you're here talking about munching. Agybabe: Even if we were having hot s.ex, it won't get to the mouth.And this is the first best thing to do with your lover in the morning, if there's no important place to be. |
Re: Early Morning Kissing by veave(f): 11:05pm On Oct 22, 2013 |
i dont sit close to guys in church or in public places becos of bad breath. i wonder how i wan take kiss smelly mouth wen i no fit sit near smelly mouth. omo i taya o... |
Re: Early Morning Kissing by Nobody: 11:11pm On Oct 22, 2013 |
Re: Early Morning Kissing by Nextworldnx(m): 9:08am On Oct 23, 2013 |
Temismith: Huh? #pullshercloseandbrushesakissonherlips# Dats wat is happening here. |
Re: Early Morning Kissing by Nobody: 12:09pm On Oct 23, 2013 |
mayten30: badolee!!I can't believe you just asked urself that are you mad?am disappointed,who no know say you mad before?u know dey hear say tooth for tooth love for love,so since na tooth for tooth why u no fit kiss ur baby even when e neva brush,shebi dem talk say love no dey smell?oniranuI dodge uu |
Re: Early Morning Kissing by Nobody: 12:16pm On Oct 23, 2013 |
badoolee: I dodge uudodge wetin?yimu!!!! E dey ur body o wa ni ara e!!!!!!omo buruku ni o fe ya!!! |
Re: Early Morning Kissing by Nobody: 12:27pm On Oct 23, 2013 |
mayten30: dodge wetin?yimu!!!! E dey ur body o wa ni ara e!!!!!!omo buruku ni o fe ya!!!e yin na la fi joo,takin afta u lyk kilode,my mentor |
Re: Early Morning Kissing by Nobody: 12:41pm On Oct 23, 2013 |
badoolee: :De yin na la fi joo,takin afta u lyk kilode,my mentorif i hear?na you be the mentor nah,we dey follow u for back!!lol!!!madam kilonshele?wetin dey for boys? |
Re: Early Morning Kissing by Nobody: 4:57pm On Oct 23, 2013 |
mayten30: if i hear?na you be the mentor nah,we dey follow u for back!!lol!!!madam kilonshele?wetin dey for boys?ifa hear,wey I dey tink say u go jez nice throw me cash nd all.mk I jez dey tripple hail uu |
Re: Early Morning Kissing by Nobody: 5:17pm On Oct 23, 2013 |
badoolee: ifa hear,wey I dey tink say u go jez nice throw me cash nd all.mk I jez dey tripple hail uuehen?that sone self good nah,emi lo n'ka owo ni ori igi abi?lmao!!am i picking money on trees?u must be a learner I no be yemi my lover!!!!!rotfl. |
Re: Early Morning Kissing by Nobody: 6:07pm On Oct 23, 2013 |
Omg,u nt even romantic atall,klose eyes kollect my account numba jor mayten30: ehen?that sone self good nah,emi lo n'ka owo ni ori igi abi?lmao!!am i picking money on trees?u must be a learneryeye sumbody |
Re: Early Morning Kissing by Nobody: 7:12pm On Oct 23, 2013 |
badoolee: Omg,u nt even romantic atall,klose eyes kollect my account numba joryeye sumbody |
Re: Early Morning Kissing by SAZZYSKOLY(m): 8:23am On Mar 25, 2015 |
Indi ala, see all of them, see them, for morning wen I neva even open my eye, nah dem go run com kiss me so as to initiate 1 early morning PA, I will expose all of you. Yes even you,[color=#000099][/color] |
Re: Early Morning Kissing by sule5727: 9:07am On Mar 25, 2015 |
Agybabe:then u dnt really luv ur man!cos if u do u ll do every tin 4 him hah |
Why Are Ladies Easily Swayed By A Guy With A Nice Ride? / How Will You Feel When You Realized Your Child Is Homosexual / How A Joke Ruin My 2days Relationship With Her(pic)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17 |