Stats: 3,177,975 members, 7,903,100 topics. Date: Sunday, 28 July 2024 at 02:18 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / What Does It Take To First To Comment? (657 Views)
Please I Dnt Knw How To Comment / Why Do People Write First To Comment On Every New Post / Obladi Oblada - What Does It Mean? (2) (3) (4)
What Does It Take To First To Comment? by dwag: 11:45am On Nov 04, 2013 |
Atimes na me go be first person o! Buh wen I submit na no: 20 I go see mysef.! I don tire sef! .....No hating jst for fun! ....Dwag star |
Re: What Does It Take To First To Comment? by wellmax(m): 11:47am On Nov 04, 2013 |
Just post |
Re: What Does It Take To First To Comment? by anthoniosp(m): 12:07pm On Nov 04, 2013 |
![]() ![]() ![]() |
Re: What Does It Take To First To Comment? by dwag: 12:20pm On Nov 04, 2013 |
wellmax: Just postpost ke! Me don post tire. Immagine for sport section dat one na next page ur post go land I tell yah! We gat some fast fingers for dat side! I no wan callname but dem no go ever allow u first comment! |
Re: What Does It Take To First To Comment? by Nobody: 12:26pm On Nov 04, 2013 |
i wonder wats de big deal... Would u be awarded for it.? .. Abeg jawe make i see road |
Re: What Does It Take To First To Comment? by dwag: 12:31pm On Nov 04, 2013 |
anthoniosp:Are u serious! Na to jst unfollow u sharperlybe dat o! ..oh! Sowie I mean to follow u sharperly!! Me front page sef no sure.......ehen! So na to post watin ladies luv and sunday tinz na him sure pass! Omo u be badoo!!! |
Re: What Does It Take To First To Comment? by demelza: 12:39pm On Nov 04, 2013 |
dwag: post ke! Me don post tire. Immagine for sport section dat one na next page ur post go land I tell yah! We gat some fast fingers for dat side! I no wan callname but dem no go ever allow u first comment!Kpele o! E be like say your village people don follow you enter nairaland. Just keep hoping, one day you go also be the first to comment. |
Re: What Does It Take To First To Comment? by dwag: 12:47pm On Nov 04, 2013 |
rachelfred: i wonder wats de big deal... Would u be awarded for it.? .. Abeg jawe make i see roadI talk am b4 o! Say na jes for fun o! I no wan wahala o... Buh like seriously ve u ........first to comment b4... |
Re: What Does It Take To First To Comment? by dwag: 1:07pm On Nov 04, 2013 |
demelza: Kpele o!yah I know say na one I go make am besides, ANTHONIOSP don give me some clue and WELLMAX say maka post jst dey post randomly. |
(1) (Reply)
DISGUSTING: Woman Sleeps Next To Her Dead Husband’s Decomposed Corpse For A Year / Read 35 Things You Need To stop Doing To Yourself / Nigerian Man Found Dead Inside Boston Apartment, Making Him Third Person To Die
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15 |