Stats: 3,173,084 members, 7,887,141 topics. Date: Thursday, 11 July 2024 at 10:20 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Ben~jay Speaks To God (2466 Views)
Goodluck Jonathan Speaks To Buhari On Phone As Results Are Released. / Revealed: Kim K Nudes Were Sent To Jay Z …(see Pic) / Rapper Jay Z Invests In Pure Water Business In Nigeria! (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)
Re: Ben~jay Speaks To God by Kays1(m): 12:20am On Jul 16, 2008 |
im jealous o |
Re: Ben~jay Speaks To God by dreeldee: 12:33am On Jul 16, 2008 |
too long a joke but ok anyway ![]() |
Re: Ben~jay Speaks To God by Kays1(m): 12:43am On Jul 16, 2008 |
YoU NO DEY SLEEP ? |
Re: Ben~jay Speaks To God by dreeldee: 12:46am On Jul 16, 2008 |
which eye u take see me ![]() |
Re: Ben~jay Speaks To God by Kays1(m): 12:48am On Jul 16, 2008 |
I saw you in my dream as you dey monitor me and Abby , |
Re: Ben~jay Speaks To God by dreeldee: 12:51am On Jul 16, 2008 |
hmm nawaho, na inside this same dream u take born pikin, buy car, build house sef, when you go face reality sef **shakes head** |
Re: Ben~jay Speaks To God by Kays1(m): 1:01am On Jul 16, 2008 |
God be with you , as you leave your load carry someone else own , Munmun |
Re: Ben~jay Speaks To God by dreeldee: 1:03am On Jul 16, 2008 |
my load no heavy reach that your own wey Julius begger no even fit carry sef |
Re: Ben~jay Speaks To God by Kays1(m): 1:05am On Jul 16, 2008 |
so you agree you dey carry load Ode |
Re: Ben~jay Speaks To God by dreeldee: 1:09am On Jul 16, 2008 |
Everybody get he own, but my worry be say how you take acquire all these loads ![]() ![]() ![]() |
Re: Ben~jay Speaks To God by Kays1(m): 1:11am On Jul 16, 2008 |
Your brain dey treck , shut down make u restart your brain , Makinde |
Re: Ben~jay Speaks To God by dreeldee: 1:13am On Jul 16, 2008 |
you're talking from experience, i understand ![]() ![]() ![]() |
Re: Ben~jay Speaks To God by Kays1(m): 1:17am On Jul 16, 2008 |
Ofcourse sorting your prob out for you , lukman |
Re: Ben~jay Speaks To God by dreeldee: 1:19am On Jul 16, 2008 |
lol, e be like say u don work for morgue before |
Re: Ben~jay Speaks To God by Kays1(m): 1:21am On Jul 16, 2008 |
Na you work for cementary , Undertaker like you Ode |
Re: Ben~jay Speaks To God by dreeldee: 1:23am On Jul 16, 2008 |
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Ben~jay Speaks To God by Kays1(m): 1:26am On Jul 16, 2008 |
I told you ealier , you go soon Beg for mercy of baba, mumuni alao |
Re: Ben~jay Speaks To God by dreeldee: 1:28am On Jul 16, 2008 |
you and all this bricklayers name ehn, u dey do part time for that one too? |
Re: Ben~jay Speaks To God by Kays1(m): 1:30am On Jul 16, 2008 |
Or james you won mo-less your self abi , you this certified Plumber |
Re: Ben~jay Speaks To God by dreeldee: 1:33am On Jul 16, 2008 |
wtf! |
Re: Ben~jay Speaks To God by Kays1(m): 1:34am On Jul 16, 2008 |
WHAT DA Bleep ON YOUR FUCKING HEAD, LACK OF RESPECT |
Re: Ben~jay Speaks To God by dreeldee: 1:35am On Jul 16, 2008 |
**sighs** Rudeboi go to bed |
Re: Ben~jay Speaks To God by Kays1(m): 1:37am On Jul 16, 2008 |
Oya Beg ? |
Re: Ben~jay Speaks To God by dreeldee: 1:38am On Jul 16, 2008 |
me ke, you go tey ![]() ![]() |
Re: Ben~jay Speaks To God by Kays1(m): 1:39am On Jul 16, 2008 |
Bingo sleep |
Re: Ben~jay Speaks To God by dreeldee: 1:43am On Jul 16, 2008 |
![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Ben~jay Speaks To God by Kays1(m): 1:46am On Jul 16, 2008 |
u sick no be small |
Re: Ben~jay Speaks To God by dreeldee: 1:48am On Jul 16, 2008 |
na tiger batter dey power u, u go soon run down no worry ![]() |
Re: Ben~jay Speaks To God by dreeldee: 1:52am On Jul 16, 2008 |
E don run down olosi ![]() |
Re: Ben~jay Speaks To God by Kays1(m): 1:53am On Jul 16, 2008 |
Me Olosi , i no go curse you , But , dont make me |
Re: Ben~jay Speaks To God by dreeldee: 1:55am On Jul 16, 2008 |
After the one u don start on your head ![]() |
Re: Ben~jay Speaks To God by Kays1(m): 2:01am On Jul 16, 2008 |
I aint your enemy ,I aint your friend , Im your teacher |
F***ing is Very Good For Ur Body! ;) / Ramatu Parts 7,8 , 9 AND 10!!!!!!!! / GEJ Dancing Salsa With Patience In Brazil (picture)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13 |