Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,206,425 members, 7,995,704 topics. Date: Wednesday, 06 November 2024 at 02:32 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / A Uniport Undergraduate Shares His Campus Retrospection. #ASUU (649 Views)
UNIPORT Undergraduate Killed Was A First Class Student - Colleagues / Lecturer Collects Undergraduate's Slippers In UNILORIN (image) / Another Nationwide ASUU Strike? (2) (3) (4)
A Uniport Undergraduate Shares His Campus Retrospection. #ASUU by Nobody: 10:26pm On Nov 14, 2013 |
Wow! I can't believe i've stayed at home for four months and its still counting .... I miss (those security men wey dey feel lik say dm be JTF ) Mehn...it hasn't been easy,I miss CONVOCATION ARENA (wey Humanities and Education students dey sit down look who dress well and who no dress well come school) I miss MAMA ABUJA ( kai! That woman food no be here @fair prices sef) I miss NIGHT CLASS (guys toasting,girls agreeing,thieves thiefing,90% sleeping I miss Humanities and Basic Unit o (where boys dey always go find LCS and Basic chicks) I miss D n' D and Melly Chicken (where Ofrima girls ready buy only 1 coke sit down press fone 4 2hours). Hmmmmm.....cant imagine, no more early morning classes?no fixed classes and no test, I miss them all,(those my lecturers wey dey teach like say na dem get my head for me,com dey giv assignment like die!.....I miss dem too. I miss the bus Conductors o (wey no dey ever get change once dem drop u for Abuja OR CHOBA PARK. Eheeiiii...!!!RUSHING OF BUS!...I miss u oh(I've forgotten my running and high jump skills, no UNIPORT bus to practice dem again). I miss Aluu oo! Pritaso and Hilton 2 Ajebo chicks, Sunnas (where Aluu girls ready where bum short come buy N200 food, yet na dem form pass). I miss Denross Guys; Igbo and Sk centre! I miss those Hilton2 boys sitting in front of Abu shade I miss UNIPORT LIBRARY (while you dey concentrate on your books,other students dey concentrate on your bag). I miss SOLUTION TREE (Relaxation spot for those wey no dey attend classes) I miss those photographers; wey tink say na evryday I go dey snap passport. I miss that short calabar pastor with big shoe and radio wey dy preach for choba junction, e can dance eeehn! I miss dem all babes,secret admirers,lover boys,aristo gals,&loved ones....I miss sitting at the faculty, class blocks,strolling around campus,quarelling,and gossipping. ...I miss the ALUTA SPIRIT...I miss UNIPORT. |
Re: A Uniport Undergraduate Shares His Campus Retrospection. #ASUU by Nobody: 10:54pm On Nov 14, 2013 |
[color=770077]waa00w![/color] |
Re: A Uniport Undergraduate Shares His Campus Retrospection. #ASUU by Nobody: 11:22pm On Nov 14, 2013 |
omo i nor be PH student but i share ur plight man...... |
Re: A Uniport Undergraduate Shares His Campus Retrospection. #ASUU by obami007(m): 6:24am On Nov 15, 2013 |
Lol,,,,,bros u forget to mention delta gate,,,,,boys always toasting,,u forget ICTC,,free browsing tins(dat is if u don pay school fees o lol) bros u forget choba small gate,,where security dey collect bribe like say dem b police,,bros u forget dos crazy mandela hostel guys,dem dey curse and yab any livin tin,,,one day weda ASUU like am or not,,,we go go back to school,,,,,,ASUU cannot strike forever na |
Re: A Uniport Undergraduate Shares His Campus Retrospection. #ASUU by Nobody: 8:37am On Nov 15, 2013 |
na so my brother ..lol |
(1) (Reply)
ASUU On Crusade To Put Nigerian Educational System Back To A Sounding Foot / Undergraduate Excellence Scholarships At University Of Glasgow In UK, 2014 / TASUED Students Should Resume On Friday, 27 December, 2013
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16 |