Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,193,584 members, 7,951,450 topics. Date: Tuesday, 17 September 2024 at 04:12 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / A Song 4 ASUU (865 Views)
Download New Gospel Song,4 Wetin You Do. / Indomie Song 4 ASUU.. / Benjams Upload 3ga's(trigga's) Song 4 Me Before I Get Angry (2) (3) (4)
A Song 4 ASUU by Nobody: 3:40pm On Nov 18, 2013 |
ASUU do good oo E do good... ASUU wey give us strike E do good.... Wey make us stay at home E do good Dey chop mama thank ma E do good This strike dey sweet wel wel E do good some people don join yahoo E do good Some dey do Ashawo E do good some dey do gateman E do good While some dey look 4 husband E do good Me don sing nonsense E do good And you dey read nonsense E do good Me and you who get sense E do good you dey dance as i dey sing E do good Abeg who knw when ASUU go end? E do good Me don even ask google E do good Even TB joshua no knw......e do good Na google go come knw...E do good i think Goodluck go knw... E do good infact am heading 2 Aso rock ...E do good
|
Re: A Song 4 ASUU by Nobody: 3:56pm On Nov 18, 2013 |
Who moved this here? |
Re: A Song 4 ASUU by Sepp360(m): 5:26pm On Nov 18, 2013 |
lwkmd!... This guy nor get sense at all!.... Hahahaha! |
Re: A Song 4 ASUU by Nobody: 5:47pm On Nov 18, 2013 |
Sepp360: lwkmd!... This guy nor get sense at all!.... Hahahaha!i no be guy ooo, u no see f bhind my name? Anyway blame ASUU na overtime dey worry me |
Re: A Song 4 ASUU by Sepp360(m): 6:01pm On Nov 18, 2013 |
Sylvyangel: i no be guy ooo, u no see f bhind my name? Anyway blame ASUU na overtime dey worry meThe thing com funny me pass as i know say na girl compose the song!... Lolz!... Nice hit babe, when yhu go release am na, make we fit buy the song!... Hahaha!.. |
Re: A Song 4 ASUU by Nobody: 6:05pm On Nov 18, 2013 |
Sepp360: The thing com funny me pass as i know say na girl compose the song!... Lolz!... Nice hit babe, when yhu go release am na, make we fit buy the song!... Hahaha!..if ASUU no call off hopefully by december |
Re: A Song 4 ASUU by Nobody: 7:19pm On Nov 18, 2013 |
see this one ooo lwkmd lwtmb!!!! well nice song |
Re: A Song 4 ASUU by Nobody: 8:05pm On Nov 18, 2013 |
Emzybrown: see this one ooo lwkmd lwtmb!!!! well nice songam glad u like it |
Re: A Song 4 ASUU by Jbluv55(m): 1:50pm On Nov 23, 2013 |
Hehehehe. Sylvy dearie pele. I think ASUU shud just finalise whatever this december and schools shud resume in d new year(january) Anyway, nice song you composed there. You shud visit the thread below and actually sing it www.nairaland.com/1516929/sweet-sexy-beautiful-voices-nairalanders |
Re: A Song 4 ASUU by Nobody: 1:03pm On Nov 28, 2013 |
Hahahah 1 Like |
(1) (Reply)
Download: Fuse ODG - I Need Jollof (prod. By Killbeatz) / VIDEO: Kiss Daniel – Woju (remix) Ft. Davido & Tiwa Savage / VIDEO: Spydaman - “telephone Lies” Ft. Cynthia Morgan
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16 |