Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,190,592 members, 7,941,255 topics. Date: Thursday, 05 September 2024 at 09:29 PM

Meet New Cool People And Just Make Friends - Dating And Meet-up Zone (25) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Meet New Cool People And Just Make Friends (285630 Views)

How Do I Make Friends On Nairaland? / Black American Female In Far North Dallas Looking To Hook Up With Cool People. / D@ New Meet Up Zone 4 Cool People: (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (22) (23) (24) (25) (26) (27) (28) ... (243) (Reply) (Go Down)

Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Mzflexydeeva(f): 10:04pm On Sep 04, 2014
shegxi: babe, bone dat tin o......na onli if i de among we we i de scata yarn......if nt en, u no go even believe say i sabi pidgin.
so na Esther mk u dey form jando since! Chai! Na wa ooo....wetin we no go see. abeg Esther this guy na correct gboro guy o, no let e oyibo confuse u. Na engine boy but do well make e no treat ur f*** up grin
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by shegxi(m): 10:05pm On Sep 04, 2014
Emmaesty: Poison? Abeg, we get that one for maths?
lol....so una neva do anyting like poisson distribution? Na childs play una de do niyen.
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Emmaesty(f): 10:05pm On Sep 04, 2014
shegxi: dats d perfect defination of omo mummy!!!
Maybe that's why Lagos doesn't seem so interesting as others have hyped it
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Emmaesty(f): 10:06pm On Sep 04, 2014
shegxi: lol....so una neva do anyting like poisson distribution? Na childs play una de do niyen.
I never pass Kurtosis and skewness na
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by callmespices(f): 10:06pm On Sep 04, 2014
Emmaesty: Yea....... I don't go out much, Only to the market, church and to see a few friends.
Sha list me among the friends u go visit o cheesy
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by shegxi(m): 10:07pm On Sep 04, 2014
Mzflexydeeva: so na Esther mk u dey form jando since! Chai! Na wa ooo....wetin we no go see. abeg Esther this guy na correct gboro guy o, no let e oyibo confuse u. Na engine boy but do well make e no treat ur f*** up grin
chai!!! I be gentle guy naturally o babe.....no com turn me to prodigal son o.....lol.
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Emmaesty(f): 10:07pm On Sep 04, 2014
callmespices:
Mine is college toad but I once worked at shonola
Oh...... Cool
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Emmaesty(f): 10:08pm On Sep 04, 2014
Mzflexydeeva: so na Esther mk u dey form jando since! Chai! Na wa ooo....wetin we no go see. abeg Esther this guy na correct gboro guy o, no let e oyibo confuse u. Na engine boy but do well make e no treat ur f*** up grin
Lolzzzzz........ My eyes don open oh shocked shocked
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by shegxi(m): 10:09pm On Sep 04, 2014
Mzflexydeeva: so na Esther mk u dey form jando since! Chai! Na wa ooo....wetin we no go see. abeg Esther this guy na correct gboro guy o, no let e oyibo confuse u. Na engine boy but do well make e no treat ur f*** up grin
chai!!! I be gentle guy naturally o babe.....no com turn me to prodigal son o.....i don de fear u, u sure say u no follow campbell kpom dat year for sch? Lol.
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Emmaesty(f): 10:09pm On Sep 04, 2014
callmespices:
Sha list me among the friends u go visit o cheesy
Alright grin grin
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by shegxi(m): 10:10pm On Sep 04, 2014
Emmaesty: Maybe that's why Lagos doesn't seem so interesting as others have hyped it
mayb dats y u nid to make a conscious effort to enjoy ur stay.......
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by shegxi(m): 10:12pm On Sep 04, 2014
Emmaesty: Lolzzzzz........ My eyes don open oh shocked shocked
lol...so u want mzflexxy to pour sand sand for our garri abi?
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by shegxi(m): 10:13pm On Sep 04, 2014
Emmaesty: I never pass Kurtosis and skewness na
u guys are still learner den......
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Emmaesty(f): 10:19pm On Sep 04, 2014
shegxi: mayb dats y u nid to make a conscious effort to enjoy ur stay.......
I guess so
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Emmaesty(f): 10:20pm On Sep 04, 2014
shegxi: lol...so u want mzflexxy to pour sand sand for our garri abi?
She don pour sand tey tey...... She even add rock sef
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Emmaesty(f): 10:21pm On Sep 04, 2014
shegxi: u guys are still learner den......
Just 3wks of lecture oh....... What do u expect?
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Mzflexydeeva(f): 10:26pm On Sep 04, 2014
sam4: You mean this our Baba agba?
which baba agba be that?
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Mzflexydeeva(f): 10:28pm On Sep 04, 2014
shegxi: chai!!! I be gentle guy naturally o babe.....no com turn me to prodigal son o.....lol.
I hear u ooooo!
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by shegxi(m): 10:30pm On Sep 04, 2014
Emmaesty: She don pour sand tey tey...... She even add rock sef
lol.....i no gree make she pour sand o, mayb its tym to go lowkey......
With tym, u guys wil get to poisson and d rest too.
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by sam4(m): 10:30pm On Sep 04, 2014
Mzflexydeeva: which baba agba be that?
oga seun of cus
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Mzflexydeeva(f): 10:31pm On Sep 04, 2014
Emmaesty: Lolzzzzz........ My eyes don open oh shocked shocked
hahahhahahahahahah infact if e wan close use peg hold am cos d eye need to open fully.
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Mzflexydeeva(f): 10:33pm On Sep 04, 2014
shegxi: lol...so u want mzflexxy to pour sand sand for our garri abi?
which garri be that again? Esther u no tell me say na u dey sell garri give shegxi ooooo
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Mzflexydeeva(f): 10:35pm On Sep 04, 2014
shegxi: lol.....i no gree make she pour sand o, mayb its tym to go lowkey......
With tym, u guys wil get to poisson and d rest too.
which low key una dey go again? Esther run away! Run 4 ur life a big mighty tree is falling...... grin
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by sam4(m): 10:45pm On Sep 04, 2014
Mzflexydeeva: which low key una dey go again? Esther run away! Run 4 ur life a big mighty tree is falling...... grin
dont pour sand nw
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by shegxi(m): 10:50pm On Sep 04, 2014
tongue cool grin grin grin
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by shegxi(m): 10:55pm On Sep 04, 2014
I see u omosivie........just hit d follow button cool
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Emmaesty(f): 10:56pm On Sep 04, 2014
Mzflexydeeva: hahahhahahahahahah infact if e wan close use peg hold am cos d eye need to open fully.
Lolzzzzz...... U're funny grin
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Emmaesty(f): 10:57pm On Sep 04, 2014
Mzflexydeeva: which garri be that again? Esther u no tell me say na u dey sell garri give shegxi ooooo
Na him give me Garri oh grin grin grin
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Emmaesty(f): 10:58pm On Sep 04, 2014
shegxi: lol.....i no gree make she pour sand o, mayb its tym to go lowkey......
With tym, u guys wil get to poisson and d rest too.
Hmmmn........ Okay oh
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by shegxi(m): 11:13pm On Sep 04, 2014
Gud nite everybody.......catch u guys trrow...swit drms, obrigado!!!
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Mzflexydeeva(f): 11:43pm On Sep 04, 2014
sam4: oga seun of cus
okay
Re: Meet New Cool People And Just Make Friends by Mzflexydeeva(f): 11:44pm On Sep 04, 2014
shegxi: Gud nite everybody.......catch u guys trrow...swit drms, obrigado!!!
good nite cambel daughter friend grin

(1) (2) (3) ... (22) (23) (24) (25) (26) (27) (28) ... (243) (Reply)

Best 10 International Online Dating Sites Of 2018 / Guys Drop Ur Number And Let The Ladies Call (hook Up Someone Pls) / Drop Your Phone Number And You Just Might Get A Date

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.