Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,173,326 members, 7,888,039 topics. Date: Friday, 12 July 2024 at 06:04 PM

Abeg. I Done Confuse. Which One Be..... Make Somebody Explain. Thank You. - Properties - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Properties / Abeg. I Done Confuse. Which One Be..... Make Somebody Explain. Thank You. (336 Views)

Abeg I Need A Small Apartment For Short Rent (like 3-6 Months) In Benin / Attn: Oga Lawyer, Abeg I Need Your Advice/input On This Thread Urgently / Pls i want this ad removed..thank you (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Abeg. I Done Confuse. Which One Be..... Make Somebody Explain. Thank You. by Nobody: 9:15am On Dec 11, 2013
Can someone please tell me the actual currency difference of that of nija, meaning that, when una dey advertise sontin if person talk say for example dey de sell sontin for 70 million naira but they write am like dis>>> 70,000. Abeg nobe 70,000 thousand be dis? So why dey talk say na 70 millon naira. OR, nah me? Wey, i just no understand de ting at all. Abeg mek somebody explain dis one to me oh. DIS BABE DONE CONFUSE. I don forget myself from my own homeland oh, Oyinbo people don scatter my brain wit all der different different currency. England oh, America oh Eureope oh, dey just done scatter my brain cause it be like say i no fit distinguish ordinary price /value of tings again. I tire! undecided

(1) (Reply)

To Let 3brm Flat Marble Floor,pop,alapere Painted 2tenant Cal 07034770232 / 4 Sale Plot Of Land At Ogudu Langoon Est Lagos 11m Cal 08024125191 / To Let 3brm Flat New House Pop,marble Floor 2tenant 600 Cal 07034770232

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.