Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,181,169 members, 7,913,332 topics. Date: Wednesday, 07 August 2024 at 01:25 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Ha Ba, Wetin Happen? (2241 Views)
See Wetin COCA COLA Don Cause O. / Ha Ha Ha Jokes And Funny Funny Stories That Will Make You Happy No Matter Who You Are No Matter Whic / Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? (2) (3) (4)
Ha Ba, Wetin Happen? by tytylayor: 4:34pm On Sep 01, 2008 |
Wetin dey happen nw, i no fit read new post since morning, i dnt know if am only affected, or others are affected too ,but pls Oga Seun and Sammy, make una pls do something nw, i don tire oooo |
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by lexicon(m): 4:49pm On Sep 01, 2008 |
@tytylayor u self post na !!! abi ur own kibod dey faulty ? check out this saying: we are here to help others, then what are others here for ? |
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by tytylayor: 4:57pm On Sep 01, 2008 |
wen i nor fit read reply, hw i go post? |
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by lexicon(m): 5:07pm On Sep 01, 2008 |
tytylayor: ohh !!! i no know say na so e be na !!!! maybe na d network wey u dey use |
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by MrInfo1(m): 5:26pm On Sep 01, 2008 |
@ tytylayor I just sent u a kiss, did u get it? |
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by tytylayor: 5:34pm On Sep 01, 2008 |
u kno wat, am only able to read dis post thru my yahoo inbox, and being dat i just posted it, but d other posts in d past i cnt read and post any reply to it even up till now, so am only aving access to dis thru my email, i dnt tink its network, coz i av access to other sections like romance, forum games, etc., but na only joke section i dey get pwoblem Oga Sam where u dey nw |
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by MrInfo1(m): 5:52pm On Sep 01, 2008 |
Stop crying, plz accept my sympathy |
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by spenchuks(m): 5:55pm On Sep 01, 2008 |
check ur mouse. i think it is corrupt |
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by tytylayor: 5:58pm On Sep 01, 2008 |
infobaba: instead of u to cry with me and beg seun for me spenchuks: na ur mouth don dey corrupt |
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by spenchuks(m): 6:00pm On Sep 01, 2008 |
virus dey ur own |
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by lexicon(m): 6:04pm On Sep 01, 2008 |
@tytylayor so u can read and see replies now ? did u see me ? |
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by spenchuks(m): 6:14pm On Sep 01, 2008 |
no mind her. she don also get virus for eyes |
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by lexicon(m): 6:23pm On Sep 01, 2008 |
spenchuks: @tytylayor na true ? |
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by spenchuks(m): 6:48pm On Sep 01, 2008 |
she know say na true if i dey lie make she deny am |
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by MrInfo1(m): 6:52pm On Sep 01, 2008 |
She said she subscribed na |
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by tytylayor: 3:40pm On Sep 02, 2008 |
lexicon: na spenchucks anaconda infect me |
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by lexicon(m): 4:06pm On Sep 02, 2008 |
tytylayor: |
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by spenchuks(m): 4:19pm On Sep 02, 2008 |
how i take infect u? anyway sha my anaconda no dey infect, rather e dey bless. |
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by tytylayor: 4:28pm On Sep 02, 2008 |
mere staring at it, person go dey blessed with virus |
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by spenchuks(m): 4:56pm On Sep 02, 2008 |
talk true were u not blessed the last time u . . . er . . . u know |
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by tytylayor: 5:36pm On Sep 02, 2008 |
u blessed my eyes nw |
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by lexicon(m): 5:51pm On Sep 02, 2008 |
@spenchuks & tytylayor so unna don dey see each other 4 back without letting nairalanders aware abi |
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by tytylayor: 5:54pm On Sep 02, 2008 |
abeg no let my yummie hear dis o, nothing like dat o |
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by spenchuks(m): 5:56pm On Sep 02, 2008 |
tytylayor: no be only ur eyes i blessed. talk true now |
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by lexicon(m): 6:02pm On Sep 02, 2008 |
spenchuks: deny dis ? |
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by spenchuks(m): 6:30pm On Sep 02, 2008 |
she no fit deny |
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by lexicon(m): 6:42pm On Sep 02, 2008 |
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by MrInfo1(m): 6:49pm On Sep 02, 2008 |
ZZZZZZZZZZZZ's |
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by Gabry(f): 7:37am On Sep 03, 2008 |
Eh. . . . Now whats this now. . . |
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by MrInfo1(m): 8:45am On Sep 03, 2008 |
snooze zzzing na |
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by clemcykul(f): 8:49am On Sep 03, 2008 |
huh |
Re: Ha Ba, Wetin Happen? by spenchuks(m): 8:58am On Sep 03, 2008 |
bla bla bla |
Lets Crack Your Brain / Some Funny But Awesome Photos / Igbo And Yoruba Head
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18 |