Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,189,309 members, 7,936,923 topics. Date: Sunday, 01 September 2024 at 07:50 AM

I Resign - Jokes Etc (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / I Resign (7184 Views)

Photo: When People Say You Should Resign After You Make Wrong Speech / ASUU STRIKE : Pope Francis Threatens To Resign / Funny Joke:bill Gates Resign! Open To Know Why! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Reply) (Go Down)

Re: I Resign by MrInfo1(m): 2:13pm On Sep 05, 2008
chioya:

@infobaba
watch your ugly tongue angry wink

Stop tripping undecided
Re: I Resign by cbase: 6:07pm On Sep 05, 2008
U neva c d Milla's, na start d gal still dey start, by d time e enter gear 2 to 3, u go understand wetin real KOLO mean. NO be form e dey form oo, na as e take learn for school, na so e dey think, speak n type, grin
Re: I Resign by Jeovy(m): 9:01pm On Sep 05, 2008
any where trouble dey,you must find chase
Re: I Resign by studio43(m): 9:12pm On Sep 05, 2008
@cbase,
mehn, i dey vex for peeps wey nor dey understand situations lipsrsealed
Re: I Resign by cbase: 9:15pm On Sep 05, 2008
Mehn Me too, Looks like we got a lot in common, Bro grin

@Jeovy
Chase ur Wife der angry
Re: I Resign by Jeovy(m): 9:17pm On Sep 05, 2008
fear no dey catch you
Re: I Resign by studio43(m): 9:23pm On Sep 05, 2008
wetin wan bring fear na?
Re: I Resign by cbase: 9:25pm On Sep 05, 2008
his wife grin
Re: I Resign by Jeovy(m): 9:26pm On Sep 05, 2008
sharap chase

studio
my face na
Re: I Resign by studio43(m): 9:29pm On Sep 05, 2008
yes you nor get hard face except the pimples wey i dey see,
wetin else?
Re: I Resign by cbase: 9:34pm On Sep 05, 2008
The Big Nose Nko?
Re: I Resign by Jeovy(m): 3:03pm On Sep 06, 2008
imagine that cheesy
Re: I Resign by studio43(m): 7:59pm On Sep 06, 2008
@cbase,
jeovy nose wey big na lol
oya u sef post your picture lets talk bout you too, yeye fowl like you grin
Re: I Resign by mykali(m): 8:41pm On Sep 06, 2008
abeg, my eyes do not want to see any wor wor thing today. no post am. we know say yhu nor fine. tongue
Re: I Resign by studio43(m): 8:44pm On Sep 06, 2008
sharrap dia mykail,
u sef post yours lets see you, grin
Re: I Resign by cbase: 8:56pm On Sep 06, 2008
Instead to post somethin like dat wey u post,wey u siddon like fowl wey rain catch dey look camera, TUfiakwa, me no go do am. Come abeg e don tey wey i wan ask u, na so u dey real life? U dey sick? sad
Re: I Resign by studio43(m): 9:06pm On Sep 06, 2008
if u look very well for that picture, u go see one giant aircondition for my back, and u can imagine giant a/c for one small office , and how the office dey cold reach even as rain dey fall,
idiot, grin

why u nor post your picture who know if na ALBINO u be sef grin grin
Re: I Resign by cbase: 9:11pm On Sep 06, 2008
u dey craze, abi u no c me wellla 4 my profile?
Re: I Resign by studio43(m): 9:14pm On Sep 06, 2008
wetin wan carry me go your profile sef?
wetin i wan see
Re: I Resign by cbase: 9:20pm On Sep 06, 2008
how u come kno i neva post ma pic grin
Re: I Resign by studio43(m): 9:52pm On Sep 06, 2008
na u tell me yesterday na,
abi u don forget?
Re: I Resign by Jeovy(m): 4:01pm On Sep 07, 2008
cbase:

Instead to post somethin like that wey u post,wey u siddon like fowl wey rain catch dey look camera, TUfiakwa, me no go do am. Come abeg e don tey wey i wan ask u, na so u dey real life? You dey sick? sad

your mouth go put you for wahala soon,post your pics make we see
Re: I Resign by studio43(m): 8:02pm On Sep 07, 2008
na the same mamma give birth to Cbase and Chimpanzee na, u don forget grin
Re: I Resign by cbase: 8:23pm On Sep 07, 2008
u don start now, wen i begin now, u go talk say i don dey fall ur hand.
Re: I Resign by studio43(m): 8:29pm On Sep 07, 2008
u think sey shakings dey my side?
u don fail,
Re: I Resign by cbase: 8:35pm On Sep 07, 2008
ok na, no shaking
Re: I Resign by studio43(m): 8:38pm On Sep 07, 2008
wetin make u think sey u fit overshadow me sef?
it's like i don dey give u change dey enter me abi?
Re: I Resign by cbase: 8:43pm On Sep 07, 2008
Relax sad
Re: I Resign by studio43(m): 9:12pm On Sep 07, 2008
no be your fault cool
Re: I Resign by Nobody: 1:02am On Sep 08, 2008
some ppl deserve to be in the national museum, omo see profiles, dem come be like a55
Re: I Resign by Gabry(f): 5:17am On Sep 08, 2008
Jeovy,

thank you sha. . . . . Finally a good joke around here after some time. I was planning to post in one but I am brain dead ohhh. . . .
Re: I Resign by cbase: 8:40am On Sep 08, 2008
Kpele oo

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Reply)

Funny Facts About Nigerian Movies / Funny Pictures Galleria. U Won't Stop Laughing. / Oh My God! Am Coming

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.