Stats: 3,237,072 members, 8,104,019 topics. Date: Friday, 14 March 2025 at 02:03 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / Offtopic. (19101 Views)
Offtopic Postings And Derailing Of Threads ::: Eldee And Lalaboi::: (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (16) (Reply) (Go Down)
Re: Offtopic. by casper(m): 10:00pm On Jul 08, 2006 |
omo diddy no offence taken but all my body don dey itch me form anxiety and rash too, i can wait |
Re: Offtopic. by Rhodalyn(f): 10:01pm On Jul 08, 2006 |
U funny dude ![]() ![]() |
Re: Offtopic. by Rhodalyn(f): 10:02pm On Jul 08, 2006 |
diddy4:U Sure know how to flatter diddy!!! ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Offtopic. by diddy4(m): 10:02pm On Jul 08, 2006 |
kai man, abeg ooo, no give me rash through the internet ooo. go baff now, she go send you the thing. she don already tell you say she go send am. omo, carry sofly they scratch the rash. no wound oooo. ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Offtopic. by diddy4(m): 10:02pm On Jul 08, 2006 |
@rhoddy ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Offtopic. by casper(m): 10:05pm On Jul 08, 2006 |
omo this guy he no good ooo , i am not GAY but i am in love with dbanj ;Dand i con see person wey won give me expo about him album u con tal say may i no wound wooo i never even start to dey scratch sef, i no go baff until she send am |
Re: Offtopic. by Rhodalyn(f): 10:06pm On Jul 08, 2006 |
diddy4: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Offtopic. by ImBossy(f): 10:08pm On Jul 08, 2006 |
Lol, @Dizzle, _my darlin Nonny, how are youuuuuuuuuu see me see wahala ooo, Lmaoo, U no even tell me about this site ![]() @Casper-I Ama send it in a min mehn its on 49% plz take your bath ama send it to u, @DIddy-Lol, Already gat nuff love for u, thanks for backin me on that Thrd, @Rohd, babes don't worry about baby girl u gat all of us, aint we enough for you ![]() |
Re: Offtopic. by ddizzle(f): 10:11pm On Jul 08, 2006 |
i new it mami.,, gosh what happened to your hi5 damn i wanted to msg u bt u no reply my mouth was open like what?? shit men bt no wahala mami i miss you like crazy oh! |
Re: Offtopic. by diddy4(m): 10:12pm On Jul 08, 2006 |
@im bossy got love for you too. ![]() ![]() ![]() ![]() about the thread thingy, dont worry about it. i got ya back. ![]() ![]() ![]() ![]() @casper she don tell you make you baff, abeg go baff naaa. my roo m don dey smell. ![]() ![]() ![]() ![]() i know blame you at all. dbanj they good in his stuff. i like his language, koko and tongolo. kai, i dey use well well. @ddizzle u know im bossy and u know tell me sef. anyway i didnt ask. ![]() ![]() |
Re: Offtopic. by ddizzle(f): 10:12pm On Jul 08, 2006 |
@ diddy u no notice why i no talk when dey were saying rubbish bout the thingy!! |
Re: Offtopic. by Rhodalyn(f): 10:13pm On Jul 08, 2006 |
![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Offtopic. by casper(m): 10:14pm On Jul 08, 2006 |
abeg im bossy wat is ur yahoo msg make we yarn awa own private talk jare, ![]() |
Re: Offtopic. by ImBossy(f): 10:17pm On Jul 08, 2006 |
@Rod-Am HURTTT lmaoo but its all good, ill get there one day hopfully, lmaooo, @DIzzle-hahah abi ooooo i miss u more, @Diddy ahh u don't know about me and dizzle, we known each other for like, ermmmm 18years ![]() @Casper, Lmaoo na soooooooooo no be because u wana talk to me its because of Dbanj song ![]() ![]() ![]() |
Re: Offtopic. by casper(m): 10:18pm On Jul 08, 2006 |
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Offtopic. by diddy4(m): 10:18pm On Jul 08, 2006 |
@ddizzle i kindda noticed it cuzz u should have said something. well, its all good. you go gist me when i holla. ![]() @casper bia, wait, take am easy no rush. when she send to me finish, you go get your own share. but i hope you fit wait for years cuzz it will take years b4 i finish with her. ![]() ![]() ![]() |
Re: Offtopic. by Rhodalyn(f): 10:20pm On Jul 08, 2006 |
awwwwwwwww babes, dont be ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Offtopic. by diddy4(m): 10:20pm On Jul 08, 2006 |
@im bossy you and ddizzle go way back ehh? good cuzz im gonn@ be there one day with y'all. ddizzle is so cool and nice. ![]() |
Re: Offtopic. by Rhodalyn(f): 10:21pm On Jul 08, 2006 |
Uhm diddy has Started ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Offtopic. by casper(m): 10:21pm On Jul 08, 2006 |
omo this guy i can locate ur pc and send virus to it ooo be carefull talking to this guy or else i will do wat i did the last time someone was trying to get a girl fro me, ,,,,,, ![]() |
Re: Offtopic. by Rhodalyn(f): 10:21pm On Jul 08, 2006 |
im feeling Hot. |
Re: Offtopic. by ddizzle(f): 10:22pm On Jul 08, 2006 |
@ diddy and im bossy yes nah primary school, ma homie although im jealous of her cuz of her complexion bt thats besides the point lol i should have emailed her when i saw it but i hadnt spoken to her and i aint want ma 1st mail to be aunty what have u been upto.?? ma bad girl and im really sori that i messed up as a friend, |
Re: Offtopic. by casper(m): 10:22pm On Jul 08, 2006 |
Rhodalyn: ME TOOOO |
Re: Offtopic. by Rhodalyn(f): 10:25pm On Jul 08, 2006 |
casper: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Offtopic. by diddy4(m): 10:25pm On Jul 08, 2006 |
@casper u be correct man guy. i go add you for yahoo. but ummmm, about the crying, you fit cry ooo, nothing dey shele at all. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() @ddizzle dont be hard on you hun. im sure she understands. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Offtopic. by diddy4(m): 10:27pm On Jul 08, 2006 |
Rhodalyn: in my dictionary, it say, about. take correction. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Offtopic. by ImBossy(f): 10:29pm On Jul 08, 2006 |
At Rod- DOnt worry i know you love me really.lmaooo, U jus frontin because she might see this right ![]() ![]() @DIddy-yea love a longg time, hey aint u sweet lol, Yea mehn Dizzles off the hook, we go way way back, gat madd love for her.don't start with Rod because then ill have to slap u again, but this time not with a wet fist but with erm, stock fish, lmaooo @casper-u don hear am oooo, He aint givin me up oo, so u need to take tally numba and then stand in line, lmaoo but we don't have to chat private come on u can ask me anythin here, go on ask me anythin and then il tell u ![]() @DIZlle, AINT NUTHIN BABES gat love for u no mata what |
Re: Offtopic. by casper(m): 10:31pm On Jul 08, 2006 |
i know don jazzy went to my secondary school i am sure of that for real, |
Re: Offtopic. by diddy4(m): 10:32pm On Jul 08, 2006 |
@im bossy ummm, stock fish? that is even hotter. and i wont start with rhoddy. don't want no stock fish slap unless it is a wet fish slap with kiss. ![]() ![]() ![]() |
Re: Offtopic. by ImBossy(f): 10:33pm On Jul 08, 2006 |
Really?was that a question or a comment?lol, what his real name then? Diddy, Lol.Best beliv, dont worry ill more than kiss u when i hit u with that one, so wil u take it? |
Re: Offtopic. by diddy4(m): 10:35pm On Jul 08, 2006 |
yeah, i will take it. ![]() ![]() ![]() |
Re: Offtopic. by ddizzle(f): 10:35pm On Jul 08, 2006 |
@ im bossy u knw dat my future husband, (ur senior brother) is he married yet dnt break my heart girl!! |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (16) (Reply)
[MUSIC] Tatiana Manaois - All The Time / Akon's Story: " Sorry, Blame It On Me." / VIDEO: Nomoreloss – Beautiful Things
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31 |