Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,208,020 members, 8,001,119 topics. Date: Wednesday, 13 November 2024 at 01:13 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / Beautiful Faces Of Africa (189486 Views)
Jewels Of Africa Nairaland Heritage Fair / Ethnic Groups Of Africa---- Let's Embrace Our Diversity. / Top 10 Most Spoken Languages In All Of Africa (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (25) (26) (27) (28) (29) (30) (31) ... (46) (Reply) (Go Down)
Re: Beautiful Faces Of Africa by DeepZone: 8:15am On Oct 04, 2008 |
Seun Osewa |
Re: Beautiful Faces Of Africa by Ifygurl: 8:27am On Oct 04, 2008 |
Igbo people
|
Re: Beautiful Faces Of Africa by Ifygurl: 8:28am On Oct 04, 2008 |
Liz Benson
|
Re: Beautiful Faces Of Africa by Ifygurl: 8:29am On Oct 04, 2008 |
Caroline Ekanem Pat Attah Oge Okoye
|
Re: Beautiful Faces Of Africa by Ifygurl: 8:33am On Oct 04, 2008 |
Adewale Banky W Don't know but they naija
|
Re: Beautiful Faces Of Africa by AloyEmeka9: 9:51am On Oct 04, 2008 |
I come late for this thread. una dey tryooo because i saw some fine adamma's here. i hope una no put my picture here because i go sue for copyright infringement. |
Re: Beautiful Faces Of Africa by AloyEmeka9: 9:52am On Oct 04, 2008 |
Otuocha! Wetin be this ? This one na Ozodimgba. Oyibo must be throwing bannanas at him during the game. I never see man wey ugly pass this one. |
Re: Beautiful Faces Of Africa by AloyEmeka9: 9:55am On Oct 04, 2008 |
This guy looks like young Obasanjo. Is he obasanmma's son? Oyibo women, una dey try no be small because that gorilla behind you fit chop off your ear anytime. His teeth sef dey brown. |
Re: Beautiful Faces Of Africa by AloyEmeka9: 9:59am On Oct 04, 2008 |
This one dey work for motor park? Because na dem dey display gold like this. Bush man. |
Re: Beautiful Faces Of Africa by AloyEmeka9: 10:01am On Oct 04, 2008 |
See correct guy here. Abayomi Lawanson www.nairaland.com/attachments/100684_abayomi_jpg2e332b398fab2fa8550fa324736eb03c |
Re: Beautiful Faces Of Africa by AloyEmeka9: 10:07am On Oct 04, 2008 |
This girl tuuturu kiss mia gi with onu ya eeeh, eziokwum i ga afu chukwu muo nso. Ugobekee. Her name should be ugomma or Ego bekee or Beauty. Adaora(Naija top model) |
Re: Beautiful Faces Of Africa by AloyEmeka9: 10:20am On Oct 04, 2008 |
Amaka Chirah(Nollywood) Any of una get this girl phone number because I am ready to marry her tommorow morning, I swear?. |
Re: Beautiful Faces Of Africa by AloyEmeka9: 10:25am On Oct 04, 2008 |
Is this DeepZone for real abi una just dey joke? She fine sha because if you talk say she look like molue, she go use her muscles squeeze you like wrapper. Deezone you are a preety jewel or Olamma. na waoh, nairaland men wey dey look around fit look into DeepZone. |
Re: Beautiful Faces Of Africa by agaba123(m): 11:19am On Oct 04, 2008 |
nawa for this babe ooo |
Re: Beautiful Faces Of Africa by Gamine(f): 2:17pm On Oct 04, 2008 |
i know that Nkemdilim Monye And that Rugby player looks like Obasanjo Im sure if i look up UGLY in the Dictionary, his picture will be dia |
Re: Beautiful Faces Of Africa by Gamine(f): 3:08pm On Oct 04, 2008 |
lol |
Re: Beautiful Faces Of Africa by Nobody: 3:18pm On Oct 04, 2008 |
Gamine:Obasanjo ish fine na |
Re: Beautiful Faces Of Africa by ikeyman00(m): 3:32pm On Oct 04, 2008 |
gamine where is pakio in nigeria ha, never heard of it |
Re: Beautiful Faces Of Africa by ghettochyk(f): 3:50pm On Oct 04, 2008 |
gamine did u take da pic in ur profile urself? itz unique |
Re: Beautiful Faces Of Africa by Gamine(f): 4:07pm On Oct 04, 2008 |
@Ibkaye, You wont know what fine is, if it danced the hula hula in your eyes @Ikey, Paiko is in Niger @Ghettochyk, yeah all by myself, thanks |
Re: Beautiful Faces Of Africa by Nobody: 4:13pm On Oct 04, 2008 |
Gamine:roflmao, hula hula! ok, what about y'aradua, he be fine boi abi? |
Re: Beautiful Faces Of Africa by AloyEmeka9: 4:24pm On Oct 04, 2008 |
i know that Nkemdilim Monye Do you also know that Amaka Chrah? .Gimme her number please because I am ready to pay her dowry this evening. Biko, I take jehovah beg you for I am in love. |
Re: Beautiful Faces Of Africa by AloyEmeka9: 4:26pm On Oct 04, 2008 |
www.nairaland.com/attachments/100744_strikecurepic2_jpgde720abf6615964deebd3b0349bf4b21 That's Osy Umenyiora(left) and Isaac Idonije(right) |
Re: Beautiful Faces Of Africa by Gamine(f): 4:30pm On Oct 04, 2008 |
@Emeka You go grow camo gamu @Ibkaye, you are starting to get me worried o Yaradua fine from far, far from fine |
Re: Beautiful Faces Of Africa by Nobody: 4:40pm On Oct 04, 2008 |
@Gamine Hehehehe, there is beauty is errybory na, just cover his face wid the money he don posess, you will see how 'handsome' the guy is |
Re: Beautiful Faces Of Africa by AloyEmeka9: 4:50pm On Oct 04, 2008 |
@Emeka wetin be camo gamu? |
Re: Beautiful Faces Of Africa by Gamine(f): 4:53pm On Oct 04, 2008 |
Camo Gamu. Google it Ibk, i get ur point now ooh The beauty dey hinside hin pocket ok ok! |
Re: Beautiful Faces Of Africa by Nobody: 4:54pm On Oct 04, 2008 |
Gamine:ehen na, now you see |
Re: Beautiful Faces Of Africa by AloyEmeka9: 5:05pm On Oct 04, 2008 |
Camo Gamu. Still nothing except gamine quoting it in another thread. Is it yoruba or hausa? Abeg give me the number afterall the girl i dey ask you for na igbo. |
Re: Beautiful Faces Of Africa by Gamine(f): 5:12pm On Oct 04, 2008 |
You actually GOOGLED IT Sorry for the stress, Camo= Camoflauge Gamu= Beards |
Re: Beautiful Faces Of Africa by DeepZone: 6:06pm On Oct 04, 2008 |
Chike Ikechi |
Re: Beautiful Faces Of Africa by DeepZone: 6:23pm On Oct 04, 2008 |
Jaja Nwokeabia(UgoSeven Designer) |
(1) (2) (3) ... (25) (26) (27) (28) (29) (30) (31) ... (46) (Reply)
Funny But Wise African Proverbs. / Efik/ibibio Names And Their Meaning / Akan Of Ghana And Cote D'ivoire
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20 |