Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,184,123 members, 7,922,728 topics. Date: Friday, 16 August 2024 at 12:05 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2014 Batch C House (1413894 Views)
NYSC 2014 Batch C States' Of Deployment Library / NYSC 2014 BATCH C Abuja Corpers, Let's Meet Here!!! / NYSC 2014 Batch B House (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (158) (159) (160) (161) (162) (163) (164) ... (1276) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 8:35pm On Aug 06, 2014 |
westinfo4040: Good evening my peeps back frm work...where my swity dyBeta pesin. I almost gv u red card say u no ask of me since morn. Abi u no mis me ni? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by westinfo4040(m): 8:36pm On Aug 06, 2014 |
nabsprada: Viewing this topic: dolafunmi(f), noordean(m),frosh babe hw ws ur day |
Re: NYSC 2014 Batch C House by westinfo4040(m): 8:37pm On Aug 06, 2014 |
Anugod:I miss yhu die told yhu I ws goin to work na.... |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Richydos(m): 8:38pm On Aug 06, 2014 |
noordean: lol..so u dey c my neck 4rm dia even witout a dp.evrytin wey dy hapen on ds NL na in i knw,so dnt b suprisdu kwanu na 4 inside covun we go discuss ya matter 2nyt...just watch me slap ya mouth from ur sleep...#yeye boi |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Taiye4Christ(m): 8:40pm On Aug 06, 2014 |
trendiitee:Wetin dey for chop this night? Abi the Spirit don declare fasting? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Horlawoomey(m): 8:40pm On Aug 06, 2014 |
Me looking for E- wifey |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 8:41pm On Aug 06, 2014 |
westinfo4040: I miss yhu die told yhu I ws goin to work na....Ok I yeh. Wetin u cari com for me? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by westinfo4040(m): 8:47pm On Aug 06, 2014 |
Anugod:swt swt loving hw ws ur day boo |
Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 8:49pm On Aug 06, 2014 |
Guy, u go old ooo Horlawoomey: Me looking for E- wifey |
Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 8:53pm On Aug 06, 2014 |
Taiye4Christ:Na rice nd stew wif fried plantain nd beef,, care to join me? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 8:55pm On Aug 06, 2014 |
Horlawoomey: ..... My Prada how you dey? Hope your guy no dey around o make he no para for me.smiles...my dear am fyn jare,nah my soyoyo knows I'll neva try anyfin funny..lolz |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 8:57pm On Aug 06, 2014 |
Taiye4Christ:lolz,sure@babes...my side tyt,urs? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Horlawoomey(m): 8:57pm On Aug 06, 2014 |
rashfat: Guy, u go old ooo... You mean am ? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by dolafunmi(f): 8:58pm On Aug 06, 2014 |
trendiitee: swtie wasp I find the house very interesting but the thread is moving really fast Cool anyway. I'm Dammy, a Political Science graduate of UNN. |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 8:58pm On Aug 06, 2014 |
trendiitee: swtie waspmy bestie I dey jawe,aw u dis evening? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Horlawoomey(m): 8:58pm On Aug 06, 2014 |
nabsprada: smiles...my dear am fyn jare,nah my soyoyo knows I'll neva try anyfin funny..lolz.... Talk of trust |
Re: NYSC 2014 Batch C House by dolafunmi(f): 8:59pm On Aug 06, 2014 |
Nabsprada.....thanx for the warm welcome. |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 9:00pm On Aug 06, 2014 |
westinfo4040: swt swt loving hw ws ur day booFine dear |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 9:02pm On Aug 06, 2014 |
trendiitee: swtie waspmy bestie I dey jawe..u eh,u pranked me earlier,aw u dis evening? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Taiye4Christ(m): 9:03pm On Aug 06, 2014 |
trendiitee:Yes ooo *where is that big spoon when you need it sef?* |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 9:04pm On Aug 06, 2014 |
Horlawoomey: Me looking for E- wifey rashfat: Guy, u go old ooo |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 9:07pm On Aug 06, 2014 |
dolafunmi: Nabsprada.....thanx for the warm welcome.wow,checked ur profile n realized dt u really re new around here...its a pleasure 2 av u,kindly introduce urself(name,sch n course studied) am sure u'll luv it here cos here,d fun neva stops |
Re: NYSC 2014 Batch C House by AmegoA(m): 9:08pm On Aug 06, 2014 |
noordean: amegoa shuld b gven dat cos u wuld c im online everynite even wen odas r alredy in bedWhat is CSO? Is there salary? Only night plan is remaining on my mtn bundle. |
Re: NYSC 2014 Batch C House by westinfo4040(m): 9:09pm On Aug 06, 2014 |
Anugod:ok so watz good |
Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 9:09pm On Aug 06, 2014 |
dolafunmi:welcome dearie nabsprada: my bestie I dey jawe..u eh,u pranked me earlier,aw u dis evening?loll,, dnt mind me jawe.. I'm doin gr8 Taiye4Christ:patiently waitin for u |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Taiye4Christ(m): 9:11pm On Aug 06, 2014 |
nabsprada: lolz,sure@babes...my side tyt,urs?Not bad, I thank God |
Re: NYSC 2014 Batch C House by hollermeelaycon(m): 9:14pm On Aug 06, 2014 |
noordean: amegoa shuld b gven dat cos u wuld c im online everynite even wen odas r alredy in bedReally |
Re: NYSC 2014 Batch C House by hollermeelaycon(m): 9:17pm On Aug 06, 2014 |
AmegoA:Na Chief Security Officer |
Re: NYSC 2014 Batch C House by AmegoA(m): 9:18pm On Aug 06, 2014 |
noordean: amegoa shuld b gven dat cos u wuld c im online everynite even wen odas r alredy in bedBut bros, hw you take dey see me sef, na 4 dream? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 9:18pm On Aug 06, 2014 |
No no, i dey joke, u knw sey basketmouth na my uncle so, we dey rehearse 4 d nxt show...... Lolz Horlawoomey: ... You mean am ? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 9:20pm On Aug 06, 2014 |
westinfo4040: ok so watz goodWait o, what's this our e-love all abt sef? Is it jus for asking how each oda's day went No excitement Brkup alert: Velounie broke up with her boo for God knows wat.:O:O I cud folo suit oo, I jus saw one freebie searching |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Taiye4Christ(m): 9:21pm On Aug 06, 2014 |
trendiitee: *Lalalalala* finally found it, though it‘s as big as a shovel *no laugh o* now, let‘s eat |
(1) (2) (3) ... (158) (159) (160) (161) (162) (163) (164) ... (1276) (Reply)
NYSC 2016 Batch B Corps Members House / NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23 |