Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,173,137 members, 7,887,286 topics. Date: Friday, 12 July 2024 at 05:56 AM

NYSC 2014 Batch C House - NYSC (224) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2014 Batch C House (1402115 Views)

NYSC 2014 Batch C States' Of Deployment Library / NYSC 2014 BATCH C Abuja Corpers, Let's Meet Here!!! / NYSC 2014 Batch B House (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (221) (222) (223) (224) (225) (226) (227) ... (1276) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2014 Batch C House by Idboyostic(m): 8:10pm On Aug 13, 2014
noordean: am hapi 4 u bro...na d only tin i lyk abt ur skul b dt
yes oo....go invite all of una....for October....make una come follow me do Convocation
Re: NYSC 2014 Batch C House by jennyesh(f): 8:11pm On Aug 13, 2014
AmegoA: I thought couples stay in d same house. why ask ur neighbours?
yes na.. Same mansion nt just any house... He is just missin me ntn more
Re: NYSC 2014 Batch C House by Taiye4Christ(m): 8:11pm On Aug 13, 2014
nabsprada: lolzzz,go dust dem abeg
Ok ma!
How was your day?
Re: NYSC 2014 Batch C House by Taiye4Christ(m): 8:14pm On Aug 13, 2014
Idboyostic: baba hook me up na, I no run oo....just nid something 2 get buzy with.
Sorry, my pm ain‘t working. I no get contacts for lag, that‘s the issue. The only person I know of is currently in school in jos.
Re: NYSC 2014 Batch C House by Taiye4Christ(m): 8:14pm On Aug 13, 2014
noordean: ...n u r lazier
At least, I always read all missed pages
Re: NYSC 2014 Batch C House by kalushaiyke(m): 8:15pm On Aug 13, 2014
fweshblacboai: Azinnn,tot I was d only 1 getting bored,like serzly I need a change of environment buh Mumsi won't agree...*sad*
Eehyaa...so ppl wey be like me dey..anything to make mumsi happy abi
Re: NYSC 2014 Batch C House by Idboyostic(m): 8:15pm On Aug 13, 2014
Taiye4Christ:
Sorry, my pm ain‘t working. I no get contacts for lag, that‘s the issue. The only person I know of is currently in school in jos.
aiit bro....no wahala....get 1 sure 1 for IB....maybe I will look into it
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 8:15pm On Aug 13, 2014
This NYSC people wan try us o. #ShowUsOurTimeTable.
Re: NYSC 2014 Batch C House by kalushaiyke(m): 8:17pm On Aug 13, 2014
jennyesh: Honey am here na... Just left u alone for few seconds nd ur already missing me publicly
Lol @publicly
Re: NYSC 2014 Batch C House by jennyesh(f): 8:22pm On Aug 13, 2014
sodiqyinka: grin grin
My baby hw is ur health?
Re: NYSC 2014 Batch C House by noordean(m): 8:25pm On Aug 13, 2014
AmegoA: Area dull 2day ne? Hw wrk?
it's sumhw 2day jare
Re: NYSC 2014 Batch C House by Taiye4Christ(m): 8:27pm On Aug 13, 2014
Idboyostic: aiit bro....no wahala....get 1 sure 1 for IB.... maybe I will look into it
Please, do.
Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 8:28pm On Aug 13, 2014
Guy, me no gree go house ooo, mumsy don talk, beg me tire i no gree go coz na dat 1 go worst pass, my own boredom go carry square 4 head, but some senior men show 4 my hostel yesterday burst all d rooms carry wetin dem fit carry, thank GOD sey i no slp house dem 4 too beat me

kalushaiyke:
Eehyaa...so ppl wey be like me dey..anything to make mumsi happy abi
Re: NYSC 2014 Batch C House by noordean(m): 8:30pm On Aug 13, 2014
sodiqyinka: Nabsprada, tnks for ur concern. Noordean wats up?sent you d bbm request aidy.
yes av seen it
Re: NYSC 2014 Batch C House by jennyesh(f): 8:32pm On Aug 13, 2014
Noordean nd rashfat come join Sodiq nd I for dinner... On a 2nd tot Noordean no come I no fit for prada nd ha bestie wahala... My broda make only u come.. Come wt dt my e-sista inlaw
Re: NYSC 2014 Batch C House by Taiye4Christ(m): 8:36pm On Aug 13, 2014
Heineken: pastor wassup? Its like sodiq don pass that sickness reach me o. Pray 4 me
Oga mi, no o. No more sickness for this house again o. That sickness don go, dem no born am well!
Re: NYSC 2014 Batch C House by Idboyostic(m): 8:39pm On Aug 13, 2014
rashfat: Guy, me no gree go house ooo, mumsy don talk, beg me tire i no gree go coz na dat 1 go worst pass, my own boredom go carry square 4 head, but some senior men show 4 my hostel yesterday burst all d rooms carry wetin dem fit carry, thank GOD sey i no slp house dem 4 too beat me

baba which area dem senior men come, u sabi say students dem dan comot for area na.....d few wey remain....senior men dem go use dem chop oo.....I no fit forget my encounter with dem oo.....Twice
Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 8:51pm On Aug 13, 2014
On my way sis but i'm coming alone, no e-sista-inlaw yet

jennyesh: Noordean nd rashfat come join Sodiq nd I for dinner... On a 2nd tot Noordean no come I no fit for prada nd ha bestie wahala... My broda make only u come.. Come wt dt my e-sista inlaw
Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 8:54pm On Aug 13, 2014
Na oke odo ooo jalala-balogun area, bros ds ones dey vex oooo. Dem carry my shoe, jean etc go reach haircream nd earpiece, na wa 4 dem ooo

Idboyostic: baba which area dem senior men come, u sabi say students dem dan comot for area na.....d few wey remain....senior men dem go use dem chop oo.....I no fit forget my encounter with dem oo.....Twice
Re: NYSC 2014 Batch C House by kalushaiyke(m): 8:57pm On Aug 13, 2014
rashfat: Guy, me no gree go house ooo, mumsy don talk, beg me tire i no gree go coz na dat 1 go worst pass, my own boredom go carry square 4 head, but some senior men show 4 my hostel yesterday burst all d rooms carry wetin dem fit carry, thank GOD sey i no slp house dem 4 too beat me

Thank God say you no dey house o...my own be say she no dey like make I comot...naso last month I suppose go b'day for lag,I no ask her for t-fare o,she begin preach say na must say I go go,say make I just send b'day msg give the person..na then I come know say she no wan make I go..well I no dey complain again,make I sha dey chop her food
Re: NYSC 2014 Batch C House by ebrahyym(m): 8:58pm On Aug 13, 2014
Taiye4Christ:
Another “rational mind“ in the house. nice nice
Yeah we are.....lolx
Re: NYSC 2014 Batch C House by AmegoA(m): 9:00pm On Aug 13, 2014
jennyesh: yes na.. Same mansion nt just any house... He is just missin me ntn more
na so e dey start, thnk God there are lawyers in d house just in case...
Re: NYSC 2014 Batch C House by kalushaiyke(m): 9:00pm On Aug 13, 2014
rashfat: Na oke odo ooo jalala-balogun area, bros ds ones dey vex oooo. Dem carry my shoe, jean etc go reach haircream nd earpiece, na wa 4 dem ooo

Haircream Dafuq shocked
Re: NYSC 2014 Batch C House by ebrahyym(m): 9:01pm On Aug 13, 2014
Taiye4Christ:
Welcome home, bro
Thnx bro....appreciatd
Re: NYSC 2014 Batch C House by AmegoA(m): 9:02pm On Aug 13, 2014
noordean: it's sumhw 2day jare
yeah somedays are like that

1 Like

Re: NYSC 2014 Batch C House by Idboyostic(m): 9:02pm On Aug 13, 2014
rashfat: Na oke odo ooo jalala-balogun area, bros ds ones dey vex oooo. Dem carry my shoe, jean etc go reach haircream nd earpiece, na wa 4 dem ooo

d@ 1 self dey.....abeg where F division patrol vehicle dey as at the time wey senior men dem come
Re: NYSC 2014 Batch C House by ebrahyym(m): 9:04pm On Aug 13, 2014
AmegoA: you are welcome to d house fellow BUKITE
tnx bro. 4rm whic dept.?
Re: NYSC 2014 Batch C House by AmegoA(m): 9:08pm On Aug 13, 2014
ebrahyym: tnx bro. 4rm whic dept.?
Microbiology..oldsiter

1 Like

Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 9:11pm On Aug 13, 2014
Maybe dem dey short of fuel then, useless ppl

Idboyostic: d@ 1 self dey.....abeg where F division patrol vehicle dey as at the time wey senior men dem come
Re: NYSC 2014 Batch C House by noordean(m): 9:16pm On Aug 13, 2014
Idboyostic: ahh! Vice Chairmo abeg shey na compliment abi na counting of score....Abeg oo....specify
na compliment bro. u make sense
Re: NYSC 2014 Batch C House by noordean(m): 9:18pm On Aug 13, 2014
nabsprada: Sighted temigracie(f),Heineken(m)...my bestie@trendiitee aw was ure day? Soyoyo mi,aw u? Bonding tym abi@ Claroo...Evening house,aw we dey?
am fine dear..#loveU
Re: NYSC 2014 Batch C House by noordean(m): 9:26pm On Aug 13, 2014
Idboyostic: yes oo....go invite all of una....for October....make una come follow me do Convocation
wen in october?

(1) (2) (3) ... (221) (222) (223) (224) (225) (226) (227) ... (1276) (Reply)

NYSC 2016 Batch B Corps Members House / NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.