Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,192,964 members, 7,949,286 topics. Date: Sunday, 15 September 2024 at 04:43 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2014 Batch C House (1421125 Views)
NYSC 2014 Batch C States' Of Deployment Library / NYSC 2014 BATCH C Abuja Corpers, Let's Meet Here!!! / NYSC 2014 Batch B House (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (876) (877) (878) (879) (880) (881) (882) ... (1276) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 8:12pm On Oct 20, 2014 |
Whheeew!!! We Been on d road all day. Just hit abuja now. How una dey my monikers?? Wait make I charge phone and flip thru dem pages. brb |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 8:12pm On Oct 20, 2014 |
West brom 1- man utd 0 |
Re: NYSC 2014 Batch C House by dom222(m): 8:12pm On Oct 20, 2014 |
fweshblacboai2:bob dis isnt funny...! Wic skul is dis pls!? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by louisdaniel(m): 8:12pm On Oct 20, 2014 |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 8:13pm On Oct 20, 2014 |
sabiguy:Sabiguy, how una dey? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 8:13pm On Oct 20, 2014 |
emmasage: Confirm |
Re: NYSC 2014 Batch C House by fweshblacboai2(m): 8:13pm On Oct 20, 2014 |
Akerry:thank God.......greatest of the greatest BIOCHEMIST!!! |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 8:14pm On Oct 20, 2014 |
Usherseun: My oga. I dey gallant oooo. Reporting live from maitama. I don miss una taya. See as pages dey fly chaiiii. Abeg wetin I don miss? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by fweshblacboai2(m): 8:16pm On Oct 20, 2014 |
louisdaniel:yes I know,was tryin to let u knw isn't funny @ all,I pity dem doem.....poor students |
Re: NYSC 2014 Batch C House by louisdaniel(m): 8:19pm On Oct 20, 2014 |
fweshblacboai2: am sori if u tink I did . |
Re: NYSC 2014 Batch C House by fulfillment2020(m): 8:19pm On Oct 20, 2014 |
Emmasage always singing praise for sabiguy. Sabiguy = emmasage |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 8:19pm On Oct 20, 2014 |
sabiguy:u don miss many ooo, like people weh dey argue say whether Lagos na village or no be village lollzzzzz sabiguy:u don miss many ooo, like people weh dey argue say whether Lagos na village or no be village lollzzzzz |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 8:20pm On Oct 20, 2014 |
Ayomax: Nigga tell me what is special about Ondo and by the way, I see u and niceeric still arguing while I wasn't around. Make una 2 take time Ok? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 8:22pm On Oct 20, 2014 |
Usherseun: Na who dem be?? Ayomax and niceeric abi? Those boiz no dey gree rest. Lemme read thru their argument first before I know who dey chop koboko tonite |
Re: NYSC 2014 Batch C House by fweshblacboai2(m): 8:23pm On Oct 20, 2014 |
louisdaniel:sori 4? Don't get me wrong I got what ur saying.....just dat am trying to ....... I don't knw how to put it but u did no wrong,be gud man. |
Re: NYSC 2014 Batch C House by funkiedipsy(f): 8:24pm On Oct 20, 2014 |
louisdaniel: Epe is a town o(((screaming))). . Louis is totaly correct |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 8:25pm On Oct 20, 2014 |
fulfillment2020: Lol... U wan start ur own abi. Emmasage recognise person na! You nor knw as e dey go Lol. Don't remind me of what ayomax did cuz I moved on already so what dyu mean emmasage=sabiguy ? I'll spank u |
Re: NYSC 2014 Batch C House by fweshblacboai2(m): 8:25pm On Oct 20, 2014 |
Feyisikemi1! Feyisikemi1!! Feyisikemi1!!! Fear not,Its Fweshblacboai...... |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 8:26pm On Oct 20, 2014 |
sabiguy: sabiguy: |
Re: NYSC 2014 Batch C House by louisdaniel(m): 8:26pm On Oct 20, 2014 |
fweshblacboai2: wait oo na dis nite dem paste ham |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Horlawoomey(m): 8:28pm On Oct 20, 2014 |
Just coming back from school, I was mobilized. NYSC camp, here I come. 1 Like |
Re: NYSC 2014 Batch C House by fweshblacboai2(m): 8:28pm On Oct 20, 2014 |
louisdaniel:I fink so |
Re: NYSC 2014 Batch C House by louisdaniel(m): 8:28pm On Oct 20, 2014 |
Re: NYSC 2014 Batch C House by navistar(m): 8:29pm On Oct 20, 2014 |
Ayomax and Louisdaniel I accept some aspects of your argument, you should both learn to have open minds to enable you look at things from other people's perspectives. Niceeric, I and the other dude that said something bout some villages in france are nt dumb, our opinions didn't come from thin air, we are having an intellectual discussion were warring parties learn mutually. |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 8:29pm On Oct 20, 2014 |
funkiedipsy:pls no tear ur throat ooo |
Re: NYSC 2014 Batch C House by fweshblacboai2(m): 8:29pm On Oct 20, 2014 |
Horlawoomey:YESsssss (screaming) |
Re: NYSC 2014 Batch C House by navistar(m): 8:29pm On Oct 20, 2014 |
Congrats dude Horlawoomey: |
Re: NYSC 2014 Batch C House by MrJAY012(m): 8:31pm On Oct 20, 2014 |
Over 15pages in less than 12hours??! God dey . I'll catch up soon |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 8:31pm On Oct 20, 2014 |
Hauneg: Looool |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Horlawoomey(m): 8:32pm On Oct 20, 2014 |
navistar: Thanks bro |
Re: NYSC 2014 Batch C House by louisdaniel(m): 8:32pm On Oct 20, 2014 |
fweshblacboai2: those ppl 4 sch slf shey dem want mak fight happen. nite tins no dey good ooo.mak fight no dey oo.bt u knw |
Re: NYSC 2014 Batch C House by dania30(f): 8:32pm On Oct 20, 2014 |
Horlawoomey:Congrats 'Ola! |
(1) (2) (3) ... (876) (877) (878) (879) (880) (881) (882) ... (1276) (Reply)
NYSC 2016 Batch B Corps Members House / NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24 |