Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,200,094 members, 7,973,683 topics. Date: Saturday, 12 October 2024 at 11:35 PM

NYSC 2014 Batch B House - NYSC (327) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2014 Batch B House (641102 Views)

NYSC 2015 Batch B House / NYSC 2014 Batch C House / NYSC 2013 Batch B House (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (324) (325) (326) (327) (328) (329) (330) ... (925) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2014 Batch B House by ALAYORMII: 12:52pm On Jul 17, 2014
.....................
Re: NYSC 2014 Batch B House by ALAYORMII: 12:52pm On Jul 17, 2014
Someone don vex Mii this morningg

You dey call attendance, you no call my name

Mii wey no dey miss class

You better do the needful b4 I organise gbege boiz make dem com scatter here.

*thinking*
I know say I dey stammer, make I begin dey ansa present b4 e go reach my turn.

Pre pre pre pre pre pre pre pre...........

1 Like

Re: NYSC 2014 Batch B House by prixxy7(f): 12:53pm On Jul 17, 2014
Footlocker: KHAKI SQUAD! CDS IN PROGRESS !
pls can U̶̲̥̅̊ tel me wat rily happens in dat CDS stuff. Wat do D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ do?
Re: NYSC 2014 Batch B House by moshmod101(m): 12:54pm On Jul 17, 2014
Morning peeps,I think d countdown shoulda started by now.. Let's
Choose someone who is everly present n available...Mr. Samguine where u @
Re: NYSC 2014 Batch B House by lorddaywalker(m): 12:54pm On Jul 17, 2014
Hissexcellencie:
*prostrates* Brotherly, eye bee learner where you dey o!
a.wu!..learner ke? **in a reminisce voice** ALAGA IBILE SIGNAL COMFIRM.. SHO YE E? Lolz
Re: NYSC 2014 Batch B House by lorddaywalker(m): 12:59pm On Jul 17, 2014
moshmod101: Morning peeps,I think d countdown shoulda started by now.. Let's
Choose someone who is everly present n available...Mr. Samguine where u @
u no dey always present? Oh I 4gt say u b skipper,u too dey skip klazz.ur puntuality na 0%..how u dey boss?

1 Like

Re: NYSC 2014 Batch B House by lorddaywalker(m): 1:03pm On Jul 17, 2014
prixxy7: pls can U̶̲̥̅̊ tel me wat rily happens in dat CDS stuff. Wat do D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ do?
do u rmbr wat dey do in a movie call WALKING DEAD? Dats wat dey do in CDS. **b4 prixxy komot cane,I off ma slippers,turn right n left and run lyk usain bolt** gud afternoon ma
Re: NYSC 2014 Batch B House by nobletay: 1:05pm On Jul 17, 2014
New members, take note
Here are the list of things that you will need for the 3weeks NYSC Orientation Camp.....

1. Call up letter(Original&10 Photocopies)
2. School I D card(Original&10 Photocopies)
3. Notification of Result(Original&10
Photocopies)
4. Passport photographs (About 10-15 copies)
5. Stationery e.g pen, Jotter for lectures,
stappler&tippex. (Note:- The 1st 4 are for
registration&donot laminate your call-up letter
pls)
6. Round necked white T shirt atleast 3
7. White shorts atleast 2
8. Plain white sneakers/tennis shoes(rubber) (1)
9. White socks atleast 2pairs
10. Mosquito treated net (to guide your
belongings)
11. Basic drugs panadol,paracetamol,etc (not
necessary because it will be available at the
NYSC clinic)
12. Padlocks
13. Waist pouch
14. Beverages
15. Dettol, bath soap&Detergents(if you don't
wanna spend for washing)
16.Towel&face towel
17. A pair of slippers
18. Bedsheets
19. Flashlight (Torchlight phone)
20. Food flask, bowl and cup
21. Sunglasses
22. Extra phone batteries and charger
23. Cash from N10,000 upward( if you want to
enjoy Maami Market).....
Re: NYSC 2014 Batch B House by honeydear(f): 1:07pm On Jul 17, 2014
Hissexcellencie: M guess u have †ђξ breastss and she has †ђξ chests grin
lmao...dude is crazy mehn...sokari likes it that way grin
Re: NYSC 2014 Batch B House by Temmytea70(m): 1:08pm On Jul 17, 2014
ALAYORMII: Someone don vex Mii this morningg

You dey call attendance, you no call my name

Mii wey no dey miss class

You better do the needful b4 I organise gbege boiz make dem com scatter here.

*thinking*
I know say I dey stammer, make I begin dey ansa present b4 e go reach my turn.

Pre pre pre pre pre pre pre pre...........

Me I don set ambush for am......
Re: NYSC 2014 Batch B House by Samguine: 1:10pm On Jul 17, 2014
Una don trouble Cleoqueen sote she don upload her full picture. You bosom-hungry guys can finally feast and satisfy your eyes and allow her some peace and quiet. angry

1 Like

Re: NYSC 2014 Batch B House by Samguine: 1:12pm On Jul 17, 2014
moshmod101: Morning peeps,I think d countdown shoulda started by now.. Let's
Choose someone who is everly present n available...Mr. Samguine where u @
Right here boss..I dey where you keep me cool
Re: NYSC 2014 Batch B House by honeydear(f): 1:13pm On Jul 17, 2014
sameer1212: wow babe i must confess. u r beautifull.
tnks
Re: NYSC 2014 Batch B House by Cleoqueen(f): 1:13pm On Jul 17, 2014
Kceee:
Nwannem,u just SPARK,sowi I min spoke d rong language...speak waffi,cleo go gree 4 u....ok,make I help u toast her
Cleo een,wetin my guy dey try talk b say een...e say u b d apple of his eye een,e kon say him dey hardly sleep because of u..say him go like mak una 2 dey run parole... grin
E kon say he luv u..say make u tok ur own..
Cleo,oya yarn am ur reply
Hahahahahaha....please I don't understand a word you just said tongue
Re: NYSC 2014 Batch B House by Samguine: 1:13pm On Jul 17, 2014
WhytJane: yes Samguine..... am here
How's your day been Ms Gigawattstrouble? tongue
Re: NYSC 2014 Batch B House by Samguine: 1:15pm On Jul 17, 2014
HuckleberryFinn: Lol.! Fantastic.. Whatsup bro.?
Nothing much. Just following your footsteps wink
Re: NYSC 2014 Batch B House by Cleoqueen(f): 1:15pm On Jul 17, 2014
hrmokeowo: Hi. I'm new here. Please I'd like to find out if it's true that Nysc has included banking, oil & gas and telecoms back into their programme. Or its still just schools and ministry.
That's what I heard too...I'm seriously hoping it's the truth.
Re: NYSC 2014 Batch B House by Temmytea70(m): 1:15pm On Jul 17, 2014
Samguine: Una don trouble Cleoqueen sote she don upload her full picture. You bosom-hungry guys can finally feast and satisfy your eyes and allow her some peace and quiet. angry
Shey na wetin we wan see b dis ni?......we were talking about bosom and see wat shows up...a front view onli....

1 Like

Re: NYSC 2014 Batch B House by lorddaywalker(m): 1:16pm On Jul 17, 2014
prixxy7: pls can U̶̲̥̅̊ tel me wat rily happens in dat CDS stuff. Wat do D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ do?
Re: NYSC 2014 Batch B House by Samguine: 1:16pm On Jul 17, 2014
AdaEkube: Yes luv,I slpt like a rock.I believe u slept well 2,do hv a wonderful day.Takia dearie smiley
Like a rock eh? Now odikwa serious cheesy. I slept well too. Thanks.
Re: NYSC 2014 Batch B House by Nobody: 1:17pm On Jul 17, 2014
honeydear: tnks
u wlcom. alwys..........
Re: NYSC 2014 Batch B House by Cleoqueen(f): 1:18pm On Jul 17, 2014
Samguine: Una don trouble Cleoqueen sote she don upload her full picture. You bosom-hungry guys can finally feast and satisfy your eyes and allow her some peace and quiet. angry
Azzin samguine...no be small matter o...because that's all the proof I have
Re: NYSC 2014 Batch B House by ALAYORMII: 1:19pm On Jul 17, 2014
Temmytea70:

Me I don set ambush for am......

Wetin you wan do the gurl?
No rape am ooo

We go just beat am after class.

Meatpie abi na Traeceypie, com rectify ur error b4 we plan finish for ur head ooo

And some boiz don dey talk rape matter sef bur Mii no dey dat one ooo
Na just to beat you Mii dey ooo

*thiinking*
Bur the gurl go sweet ooo if I mount am.
Re: NYSC 2014 Batch B House by Nobody: 1:20pm On Jul 17, 2014
lorddaywalker: **winkz** got ya!,wa gbayi baba mi.ur head is there
u gallant respect !!! Nice hair cut tho!!!!

1 Like

Re: NYSC 2014 Batch B House by fweshblacboai(m): 1:21pm On Jul 17, 2014
[color=#000099][/color]My fellow otondos to be how re u all?
Re: NYSC 2014 Batch B House by Hissexcellencie(m): 1:21pm On Jul 17, 2014
honeydear: lmao...dude is crazy mehn...sokari likes it that way grin
lol. Whateva rocks u guys boat mehn. More grease to ya pelvises grin
Re: NYSC 2014 Batch B House by moshmod101(m): 1:22pm On Jul 17, 2014
lorddaywalker: u no dey always present? Oh I 4gt say u b skipper,u too dey skip klazz.ur puntuality na 0%..how u dey boss?
Lol..I been dey around o,just dat reading thru d chat at times is
More interesting..I'm gud bro n u?
Re: NYSC 2014 Batch B House by Hissexcellencie(m): 1:23pm On Jul 17, 2014
Samguine: Una don trouble Cleoqueen sote she don upload her full picture. You bosom-hungry guys can finally feast and satisfy your eyes and allow her some peace and quiet. angry
nor mind dem. Niggas be disturb my baybie. #famzin

1 Like

Re: NYSC 2014 Batch B House by Cleoqueen(f): 1:23pm On Jul 17, 2014
Temmytea70:
Shey na wetin we wan see b dis ni?......we were talking about bosom and see wat shows up...a front view onli....
Hahahahahaha...manage what you get...#team akwa ibom ...will see the full piece of this beautiful work or art embarassed embarassed
Re: NYSC 2014 Batch B House by Hissexcellencie(m): 1:26pm On Jul 17, 2014
Cleoqueen:
Hahahahahaha....please I don't understand a word you just said tongue
CHISOS! After all dat seminar wey im try write on ma behalf?! See bad market!
Re: NYSC 2014 Batch B House by honeydear(f): 1:28pm On Jul 17, 2014
Hissexcellencie: lol. Whateva rocks u guys boat mehn. More grease to ya pelvises grin
thank you grin
Re: NYSC 2014 Batch B House by Cleoqueen(f): 1:30pm On Jul 17, 2014
Hissexcellencie: CHISOS! After all dat seminar wey im try write on ma behalf?! See bad market!
Hahahahaha....oooh sweerie kiss

(1) (2) (3) ... (324) (325) (326) (327) (328) (329) (330) ... (925) (Reply)

NYSC 2013 Batch C Corp Members House / NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members / Your NYSC Questions Answered

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.