Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,200,504 members, 7,975,042 topics. Date: Monday, 14 October 2024 at 03:18 PM

NYSC 2014 Batch B House - NYSC (506) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2014 Batch B House (641488 Views)

NYSC 2015 Batch B House / NYSC 2014 Batch C House / NYSC 2013 Batch B House (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (503) (504) (505) (506) (507) (508) (509) ... (925) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2014 Batch B House by traecey(f): 11:42pm On Jul 26, 2014
Ifyzo: Im from rivers oo
nda?
Re: NYSC 2014 Batch B House by Ojestas(m): 11:42pm On Jul 26, 2014
.
Re: NYSC 2014 Batch B House by Sowl(m): 11:43pm On Jul 26, 2014
Hissexcellencie:


*hands on head* CHISOS! Blood of Shekau?! Isn't dis nigga married?
Loool!!!! grin..... Chaaiiii!!! Oga dat blood of shekau wey u invite go BOMBard dat union wit assunder ni oo abeg liv am 4dat ''CHISOS'' wey u 1st call!!! grin
Re: NYSC 2014 Batch B House by cutiepie01(f): 11:43pm On Jul 26, 2014
mandonnels: yawnsss
enjoyin d trend
its actually thread not trend.
Re: NYSC 2014 Batch B House by traecey(f): 11:43pm On Jul 26, 2014
cutiepie01: right here.How was ur day?
yay!!my day was d way a typical environmental Saturday wud b..urs?
Re: NYSC 2014 Batch B House by Valentinooo: 11:44pm On Jul 26, 2014
traecey: lmao..funny dude
tongue
Re: NYSC 2014 Batch B House by Ojestas(m): 11:44pm On Jul 26, 2014
traecey: Mayb myself or ojestas logd in2 yo account nd typed em.....e don b for u tongue
nor mind him
Re: NYSC 2014 Batch B House by Ifyzo(f): 11:45pm On Jul 26, 2014
traecey: nda?
not ikwerre sha,anyway all join,na oyel money be ikwerre
Re: NYSC 2014 Batch B House by traecey(f): 11:46pm On Jul 26, 2014
Ojestas: nor mind him
body jes dey swt mi like fayrouz grin
Re: NYSC 2014 Batch B House by Valentinooo: 11:46pm On Jul 26, 2014
@cutiepie01, e don tay wey you take attendance o abi traecey n ojestas don come steal the register for your office??
Re: NYSC 2014 Batch B House by Ifyzo(f): 11:46pm On Jul 26, 2014
cutiepie01: its actually thread not trend.
lol cutie.... how r u?
Re: NYSC 2014 Batch B House by traecey(f): 11:47pm On Jul 26, 2014
Ifyzo: not ikwerre sha,anyway all join,na oyel money be ikwerre
oya my bad...which part?
Re: NYSC 2014 Batch B House by traecey(f): 11:47pm On Jul 26, 2014
Valentinooo: @cutiepie01, e don tay wey you take attendance o abi traecey n ojestas don come steal the register for your office??
y u wan buy fight?
Re: NYSC 2014 Batch B House by traecey(f): 11:48pm On Jul 26, 2014
Valentinooo: tongue
shocked
Re: NYSC 2014 Batch B House by Valentinooo: 11:48pm On Jul 26, 2014
traecey: y u wan buy fight?

Abeg who dey sell d fight n how much is it to buy one
Re: NYSC 2014 Batch B House by traecey(f): 11:49pm On Jul 26, 2014
sokarsenal: . If you want me to look at your s.exy swit lips again and again....just tell me, just tell me plain jare......its still the same picture
sexy swt gini? soka soka
Re: NYSC 2014 Batch B House by traecey(f): 11:49pm On Jul 26, 2014
Valentinooo:

Abeg who dey sell d fight
I don sha tell mi...comot mi nd ojestas name
Re: NYSC 2014 Batch B House by Ifyzo(f): 11:50pm On Jul 26, 2014
traecey: oya my bad...which part?
egbema
Re: NYSC 2014 Batch B House by traecey(f): 11:50pm On Jul 26, 2014
Valentinooo: @cutiepie01, e don tay wey you take attendance o abi sowl and him gang don come steal the register for your office??
shocked
Re: NYSC 2014 Batch B House by Ojestas(m): 11:50pm On Jul 26, 2014
Samguine:
You know her house abi? Oya soldiers, deal with this guy angry
dealer ni. Me sef, I be cadet
Re: NYSC 2014 Batch B House by Ifyzo(f): 11:51pm On Jul 26, 2014
traecey: oya my bad...which part?
Re: NYSC 2014 Batch B House by Ewiss(f): 11:51pm On Jul 26, 2014
Valentinooo:

#Abj
I just hope it clicked o. As i'm hoping for the best i'm at thesame time preparing for the worst, so that anywhere i find myself I won't be surprise. Life goes on
Yea I don already prepare ma mind buh trustin on God sha
Re: NYSC 2014 Batch B House by traecey(f): 11:51pm On Jul 26, 2014
Ifyzo: egbema
ok dear...warri tire mi I tell u
Re: NYSC 2014 Batch B House by Kceee: 11:52pm On Jul 26, 2014
enellcy: helloo guys...long tyme...hope yu all are ready for camp?
My run away luv,u jst abandone me all dis while cry
Diaris God !!!
Re: NYSC 2014 Batch B House by Valentinooo: 11:52pm On Jul 26, 2014
traecey: shocked


Hmmm..na only you waka come. I no dey there o.
Re: NYSC 2014 Batch B House by Samguine: 11:53pm On Jul 26, 2014
Oya make una go sleep.

Lesson learned today: Never eat a food cooked by a woman. It ALWAYS contains love portion.

Lemme goan repair my already damaged e-relationship with AdaEkube sad
Re: NYSC 2014 Batch B House by Sowl(m): 11:53pm On Jul 26, 2014
traecey: shocked

Pheeeew!!!! Guess d monicker sowl is synonimous 2 wilde notoriety..... Hmmmm!!! But srzly i dnt mind!!! cool
Re: NYSC 2014 Batch B House by Valentinooo: 11:54pm On Jul 26, 2014
Ewiss:
Yea I don already prepare ma mind buh trustin on God sha

That's the spirit

1 Like

Re: NYSC 2014 Batch B House by Ifyzo(f): 11:55pm On Jul 26, 2014
traecey: ok dear...warri tire mi I tell u
come settle for ph na...
Re: NYSC 2014 Batch B House by Samguine: 11:55pm On Jul 26, 2014
Ojestas: dealer ni. Me sef, I be cadet
Where is WhytJane wen need her. Abeg I need the services of that your army general boy. Common cadet dey do shakara for hia.
Re: NYSC 2014 Batch B House by cutiepie01(f): 11:55pm On Jul 26, 2014
traecey: yay!!my day was d way a typical environmental Saturday wud b..urs?
had a busy day
Re: NYSC 2014 Batch B House by cutiepie01(f): 11:56pm On Jul 26, 2014
Valentinooo: @cutiepie01, e don tay wey you take attendance o abi traecey n ojestas don come steal the register for your office??
hahaha.Wld do that 2mao

(1) (2) (3) ... (503) (504) (505) (506) (507) (508) (509) ... (925) (Reply)

NYSC 2013 Batch C Corp Members House / NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members / Your NYSC Questions Answered

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.