Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,209,040 members, 8,004,688 topics. Date: Saturday, 16 November 2024 at 11:15 PM

Shey Na Like Dis We Go Dey Dey!!! - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Shey Na Like Dis We Go Dey Dey!!! (1266 Views)

Shey Na because Of 500 Naira Dis Woman Wan Bust Dis Pikin Eye / Why Do People Take Dis Miss Nairaland Serious Like Dis? / I Go Dey Pray Sote.... (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Shey Na Like Dis We Go Dey Dey!!! by Meestique: 5:08pm On Jun 27, 2014
Chai...! I no even know where to start from sef. I hear say nairaland don come back na im I run go borrow money buy airtime make mtn dash me mb thinking say ah go don miss tori taya.. I leave food wey ah been dey chop fa. Na im I open nairaland kon jam nairarock. Wetin be this na? I don waka enter every corner for dis land, everywhere just dry like say flood sweep am. Even my moniker was wiped off alongside. I wan know if na my browser get dis problem make ah go borrow my neighbour phone abi na from above..

1 Like

Re: Shey Na Like Dis We Go Dey Dey!!! by durella4(m): 5:14pm On Jun 27, 2014
Na frm ur browser undecided undecided
Re: Shey Na Like Dis We Go Dey Dey!!! by Danhumprey: 5:16pm On Jun 27, 2014
Your village witch is at work!gringringringrin
Re: Shey Na Like Dis We Go Dey Dey!!! by Meestique: 5:18pm On Jun 27, 2014
durella4: Na frm ur browser undecided undecided
Na dsame browser u sef dey use be dat.
Re: Shey Na Like Dis We Go Dey Dey!!! by Tannie(f): 5:20pm On Jun 27, 2014
Thought I was the only 1 affected. Had to register and start afresh again
Re: Shey Na Like Dis We Go Dey Dey!!! by McWhillion(m): 5:20pm On Jun 27, 2014
That bastard that succeeded in wiping out such an amount of data in a short while will never know peace.
Re: Shey Na Like Dis We Go Dey Dey!!! by durella4(m): 5:22pm On Jun 27, 2014
Meestique: Na dsame browser u sef dey use be dat.

U d use tenco browser? undecided
Re: Shey Na Like Dis We Go Dey Dey!!! by durella4(m): 5:23pm On Jun 27, 2014
McWhillion: That bastard that succeeded in wiping out such an amount of data in a short while will never know peace.

Amin!Amin! Amin!!!
Re: Shey Na Like Dis We Go Dey Dey!!! by jayyungg(m): 5:23pm On Jun 27, 2014
Nor be ur browser at all
Re: Shey Na Like Dis We Go Dey Dey!!! by msporche(f): 7:48pm On Jun 27, 2014
Me sef just register dis afternoon again
Re: Shey Na Like Dis We Go Dey Dey!!! by simdam500(m): 9:45am On Jun 28, 2014
msporche: Me sef just register dis afternoon again

You and Op probably joined nl in Jan 17 or below wink

Nice dp sha

(1) (Reply)

Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh * / Bankers In The House / Funny Made In Nigeria English

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.