Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,218,818 members, 8,039,360 topics. Date: Sunday, 29 December 2024 at 01:56 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Nayah (5892 Views)
Nayah⤠Cameroonian Princess (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)
Nayah by KingTom(m): 2:37pm On Jul 02, 2014 |
Nayah Nayah Nayah what can I say. You are the light that brightens up my day, Oh "ma cherie" my lovely Sexy french beauty. My body comes alive when I'm chatting with you. L'amour you are the only one for me. I could kiss your sexy succulent lips all day. 1 Like |
Re: Nayah by Nobody: 2:38pm On Jul 02, 2014 |
Lwkmd..... |
Re: Nayah by Meestique: 2:42pm On Jul 02, 2014 |
Hehe..! Yabaleft patient on the loose. |
Re: Nayah by dre11(m): 2:58pm On Jul 02, 2014 |
U need serious deliverance 1 Like
|
Re: Nayah by ebamma(m): 3:12pm On Jul 02, 2014 |
Abeg who get rope here make e bring am come, make we tie this guy before him comot clothe enter road oh |
Re: Nayah by laplace12(m): 3:15pm On Jul 02, 2014 |
. |
Re: Nayah by MadCow1: 3:15pm On Jul 02, 2014 |
Haaaa!! Who dey find rope?! This one done pass rope o! Na so Oghenerukewe been start, now ehn dey control traffic for Lagos Ibadan Express-road. Abeg make una bring chain wey dem dey use chain Generator come, we go manage am first until welder weld ehn cage finish. 5 Likes 1 Share |
Re: Nayah by Nobody: 3:15pm On Jul 02, 2014 |
Lmao |
Re: Nayah by Nobody: 6:45pm On Jul 02, 2014 |
, how many topics today! for Three different girls... |
Re: Nayah by MizMyColi(f): 6:49pm On Jul 02, 2014 |
I thought this practice was tsunamized too? |
Re: Nayah by Dygeasy(m): 7:25pm On Jul 02, 2014 |
Nigeria came 2nd in their world cup group. |
Re: Nayah by Dygeasy(m): 7:25pm On Jul 02, 2014 |
And Algeria too. |
Re: Nayah by Dygeasy(m): 7:26pm On Jul 02, 2014 |
And USA too even Mexico |
Re: Nayah by Dygeasy(m): 7:27pm On Jul 02, 2014 |
Same with Uruguay |
Re: Nayah by Dygeasy(m): 7:27pm On Jul 02, 2014 |
Suarez bit Chiellini of Italy. Now Uruguay is out of the world-cup. |
Re: Nayah by Dygeasy(m): 7:29pm On Jul 02, 2014 |
Nigeria is out too. Greece that came 2nd in their group lost to Costa-Rica on penalities. What a competition. |
Re: Nayah by Dygeasy(m): 7:30pm On Jul 02, 2014 |
Oh and Keshi resigned. Yobo too after scoring an Own goal |
Re: Nayah by Dygeasy(m): 7:30pm On Jul 02, 2014 |
I was here... |
Re: Nayah by dytbabe: 7:40pm On Jul 02, 2014 |
Singing mercy in praises voice Sampulu Oya sampulu |
Re: Nayah by sexylogan(m): 7:48pm On Jul 02, 2014 |
... 3 Likes
|
Re: Nayah by Nobody: 9:14pm On Jul 02, 2014 |
Make Una free the guy... Na old soldier him be. Hmm, sorry bros, but Nayah go don marry oo. That girl na confirm chick. Black beauty, correct diplomat with brains. I remember she used to be peacemaker of Foreign affairs / culture section when it used to be so hot.... How she dey tell we guys to take things easy and we obeyed fully ... Proud Pan Africanist she was. The Princess Diana of Nairaland then. God be with her wherever she is |
Re: Nayah by Nobody: 9:29pm On Jul 02, 2014 |
Dygeasy: I was here...You needn't say... |
Re: Nayah by mencade5(m): 9:40pm On Jul 02, 2014 |
I hear say price of tomatoes don cost for market |
Re: Nayah by mencade5(m): 9:40pm On Jul 02, 2014 |
Me too, na so i see am oooo. |
Re: Nayah by mencade5(m): 9:41pm On Jul 02, 2014 |
Me wey want cook correct stew today na im come jam this kind wahala. Na wa ooo |
Re: Nayah by mencade5(m): 9:42pm On Jul 02, 2014 |
My sister i tire oooo. My husband give two thousand naira to cook stew for am, when i enter market today na im i shock for wetin i see. |
Re: Nayah by mencade5(m): 9:44pm On Jul 02, 2014 |
Eeeeeyaaa.... Sorry oooo. Me sef my oga been want correct dish this evening but as money no reach na eba i cook for am ooo. |
Re: Nayah by mencade5(m): 9:45pm On Jul 02, 2014 |
Heeeeee....i dey pity our men ooooo. I hope say them go get enough strength to do us jigi jigi. most especially my oga. He sabi that thing well welll. |
Re: Nayah by mencade5(m): 9:46pm On Jul 02, 2014 |
My sister. My own oga na machine ooo. Once he climb me, na non stop ooo till like 4 hours time before he stop. Am really blessed. |
Re: Nayah by mencade5(m): 9:47pm On Jul 02, 2014 |
Abeg you fit borrow me your oga make i use? |
Re: Nayah by mencade5(m): 9:48pm On Jul 02, 2014 |
Wetin you talk. U dey craze ooooo |
Re: Nayah by mencade5(m): 9:48pm On Jul 02, 2014 |
Just like dygeasy, i was here. |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)
Question To All... / Still The Richest Guy On Nairaland.. . / My Experience With A Pretty Lady And Some Cult Guys Today
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |