Stats: 3,247,981 members, 8,136,848 topics. Date: Thursday, 17 April 2025 at 12:38 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Psalm 23 In Pidgin English (2762 Views)
Psalm 23 In Pidgin English / Translate This Pidgin English To Correct English / Finally Psalm 23 In Nigerian Pidgin (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Psalm 23 In Pidgin English by Mykel4God(m): 10:20am On Jul 05, 2014 |
psalm 23 in pidgin English! Finally the new NIGERIA PIDGIN ENGLISH BIBLE is out. one of the popular chapter is psalm 23, which reads : 1. The Lord na my shepherd, i dey kampe. 2. E make me sidon for where betta dey flow and come put me next to stream make mai bodi thermacool. 3. E panel beat mai soul come spray am white, come dey lead me dey go through express road of righteousness sake of Hin name. ...4. Walahi!, if I waka pass where arm robber, 419 and juju people boku, come even join boko haram reach valley of the shadow of death sef,mai bodi dey inside cloth. Your rod and staff nko ? Na so dem dey like back bone dey comfort me. 5. You don prepare good food on top d table make I chop. All mai enemies dey look waa waa. You rub me for head wit vaseline intensive lotion. mai cup na River Niger wey overflow hin bank. 6. True true, betta life and mercy go gum mai back till I quench. And man pikin go tanda for God house from lai lai to lai lai. GOD ALMIGTHY NA YOU BIKO AMEN. Type Amen 1 Like |
Re: Psalm 23 In Pidgin English by rumuodani: 9:20pm On Jul 06, 2014 |
There is a new link on youtube where nigerian pidgin is taught. I like the approach. Check it out and tell me what you think. the link as follows https://www.youtube.com/watch?v=juIEx1HXEsE |
(1) (Reply)
Read My Lips / Sell Your original Short Jokes And Make Money Here. / The Hustle for Nairaland's Front Page in Pictures
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10 |